Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,620 members, 7,813,040 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 05:33 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Compensation (8981 Views)
(1) (2) (3) ... (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (Reply) (Go Down)
Re: Compensation by Lolabbey: 4:07pm On Jun 26, 2009 |
no fall ma hand nah,i go call u if dem don do posting.missing u alreadyyyyyyyyyyyyyyyy |
Re: Compensation by romsky: 4:10pm On Jun 26, 2009 |
wen r u leaving self cus ben & i be wan take u 4 pop corn |
Re: Compensation by tytylayor: 4:15pm On Jun 26, 2009 |
Lolabbey: u shud av posted dis as a fresh topic, all da same, i'll miss u like we both miss our yummie it just av to happen hmmm, i promise to keep intouch and updat u on romade's sexcapades in nld millss u reaaaaal bad "already shedding crocodile tears" |
Re: Compensation by Lolabbey: 4:18pm On Jun 26, 2009 |
cheiii,romade name be dis.yfy u dey shed crocodile tears 4a whole me,wen i xpct mak u shed elephant teras |
Re: Compensation by romsky: 4:23pm On Jun 26, 2009 |
chei na wah so tyty self don bcome PAPARAZI dat killed Princess Diana abi na TMZ wey dey follow M.J about |
Re: Compensation by Lolabbey: 4:26pm On Jun 26, 2009 |
no moind moi yfy |
Re: Compensation by Phemour: 4:39pm On Jun 26, 2009 |
bu bai |
Re: Compensation by romsky: 4:40pm On Jun 26, 2009 |
maybe i shd get her a job at d train station so she cld mind the trains |
Re: Compensation by Lolabbey: 4:47pm On Jun 26, 2009 |
berra.ma inlaw how far abt d wedin prep? |
Re: Compensation by romsky: 4:51pm On Jun 26, 2009 |
wen d lass self neva put head down |
Re: Compensation by Phemour: 4:53pm On Jun 26, 2009 |
berra.ma inlaw how far abt d wedin prep?is still on, we've got Cow, Rice, Gabry as cook . . . |
Re: Compensation by romsky: 5:00pm On Jun 26, 2009 |
but no money to buy the stuffs or pay d cook |
Re: Compensation by Lolabbey: 5:03pm On Jun 26, 2009 |
dat one na lie |
Re: Compensation by romsky: 5:05pm On Jun 26, 2009 |
no be u talk say i no sabi lie? |
Re: Compensation by Lolabbey: 5:15pm On Jun 26, 2009 |
bt now i don dey doubt u |
Re: Compensation by Phemour: 5:20pm On Jun 26, 2009 |
na lie sef you no talk so |
Re: Compensation by romsky: 5:23pm On Jun 26, 2009 |
she talk am 4 anoda thread tatafo |
Re: Compensation by Ben13: 6:08pm On Jun 26, 2009 |
the tatafo dey like visit only his wedding thread na |
Re: Compensation by Ben13: 6:19pm On Jun 26, 2009 |
Lola safe jorney. . .try enter any cafe available at any opportunity |
Re: Compensation by sylve11: 7:10pm On Jun 26, 2009 |
Lolabbey: mommy pulease don't go, stay and lull me to sleep |
Re: Compensation by D1KeleVra(m): 9:23pm On Jun 26, 2009 |
Lolabbey: |
Re: Compensation by clemcykul(f): 12:15pm On Jun 27, 2009 |
lolipop come back here, we still have alot of unfinished bizness |
Re: Compensation by sylve11: 1:10pm On Jun 27, 2009 |
That guy go dupe u |
Re: Compensation by clemcykul(f): 1:12pm On Jun 27, 2009 |
as he don dey dupe u shey? how u dey happie wikend |
Re: Compensation by sylve11: 2:13pm On Jun 27, 2009 |
Twinny we ought to go out for shopping today |
Re: Compensation by clemcykul(f): 2:43pm On Jun 27, 2009 |
wow i am gona love that! *changes clothes and picks up gucci glass* shall we? *smiles expectantly* |
Re: Compensation by chasy16(f): 3:00pm On Jun 27, 2009 |
lol, u and sylve tends to be the best joker in here, whether others claim it or not |
Re: Compensation by romsky: 2:38pm On Jun 29, 2009 |
d fed govt will soon compensate lola |
Re: Compensation by clemcykul(f): 12:33pm On Jun 30, 2009 |
*smokes weed while looking at romade's property* |
Re: Compensation by romsky: 12:40pm On Jun 30, 2009 |
yea luk on but dont touch cus i will smack ya head if u pull tu hard |
Re: Compensation by clemcykul(f): 12:56pm On Jun 30, 2009 |
see ur life? spoilt child *continues looking* |
Re: Compensation by romsky: 1:09pm On Jun 30, 2009 |
u r guilty of lookery |
(1) (2) (3) ... (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (Reply)
This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# / Am Back / Happy Birthday Vivie01
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |