₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,904 members, 8,447,652 topics. Date: Saturday, 18 July 2026 at 05:35 PM

Toggle theme

Sharp Guy Lol - Jokes Etc (4) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentJokes EtcSharp Guy Lol (11460 Views)

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 15 Reply (Go Down)

Re: Sharp Guy Lol by lysaa(f): 10:24am On Jun 11, 2009
na wah o, Studio is getting better by the post. . im research don tyt. thats cool.
Re: Sharp Guy Lol by sylve11: 10:32am On Jun 11, 2009
cool
Re: Sharp Guy Lol by lysaa(f): 10:36am On Jun 11, 2009
sylve don buy new bones
Re: Sharp Guy Lol by romsky: 10:37am On Jun 11, 2009
cool cool
Re: Sharp Guy Lol by lysaa(f): 10:39am On Jun 11, 2009
na the same mall una dey shop? wetin be the design?
Re: Sharp Guy Lol by Lolabbey: 10:43am On Jun 11, 2009
paddy ee i be wan go cnnn look 4 u oooo
Re: Sharp Guy Lol by lysaa(f): 10:55am On Jun 11, 2009
huh
Re: Sharp Guy Lol by sylve11: 11:13am On Jun 11, 2009
mom, cartoon network u mean? huh cool
Re: Sharp Guy Lol by lysaa(f): 12:50pm On Jun 11, 2009
duhhhhhh tongue
Re: Sharp Guy Lol by dani1luv(mod): 12:53pm On Jun 11, 2009
muhhhhh
Re: Sharp Guy Lol by lysaa(f): 1:11pm On Jun 11, 2009
u don escape from zoo?
Re: Sharp Guy Lol by sylve11: 1:49pm On Jun 11, 2009
how u want make monkey take answer that kind question? cool
Re: Sharp Guy Lol by lysaa(f): 2:04pm On Jun 11, 2009
come u be my bodyguard?
Re: Sharp Guy Lol by Abbygyal(f): 2:13pm On Jun 11, 2009
lol
Re: Sharp Guy Lol by sylve11: 2:15pm On Jun 11, 2009
Body-gurad ke? cool
Re: Sharp Guy Lol by lysaa(f): 2:16pm On Jun 11, 2009
u like?

ab wetin happen na? when are u leaving?
Re: Sharp Guy Lol by Abbygyal(f): 2:20pm On Jun 11, 2009
lysaa:
u like?

ab wetin happen na? when are u leaving?
lol u dey pursue me ni? lol

got to class. . . teacher say me no get work for am say me don finish ooo im so bored so me just dey chill for college oo!
Re: Sharp Guy Lol by romsky: 2:33pm On Jun 11, 2009
sharp i-b-boi
Re: Sharp Guy Lol by lysaa(f): 2:36pm On Jun 11, 2009
AB i rogger.

so come on yim na, i got gist for u.
Re: Sharp Guy Lol by Abbygyal(f): 2:45pm On Jun 11, 2009
awwwwwwwwwwwwwwwwww!! shit
i cnt in college . . .got a reputation, dem don block all dis sites ni, u online 2mao?
why cnt u be online 2nyt sef. . .tell ur hubby to cook 4 himself 2day jo wink


romade no dey hear ooo Abigail nt boi
Re: Sharp Guy Lol by romsky: 2:48pm On Jun 11, 2009
i-b-boi stop tishin little elysaabeth dat kain tyn o ehen HUBBY? i nor fit cheesy
Re: Sharp Guy Lol by Abbygyal(f): 2:58pm On Jun 11, 2009
lol just kiddin o . .lysa cook well ooo
Re: Sharp Guy Lol by lysaa(f): 3:05pm On Jun 11, 2009
haba, my hubby nor fit cook for himself sef? angry

i fit carry cain to force am lipsrsealed

hey, got to make noodles for me now.
Re: Sharp Guy Lol by Abbygyal(f): 3:06pm On Jun 11, 2009
lol go on.
Re: Sharp Guy Lol by D1KeleVra(m): 10:17pm On Jun 11, 2009
y? sad
Re: Sharp Guy Lol by blissieng(f): 9:31am On Jun 12, 2009
shocked

surely you guys realise this is stale, right?
Re: Sharp Guy Lol by v3: 11:07am On Jun 12, 2009
@bliss

werin dey "stale" abt werin dem yan now. . .your jokes dey purge my belly if u no no

no dey bad-mouth peepz wey get talent, o ga o
Re: Sharp Guy Lol by Abbygyal(f): 11:11am On Jun 12, 2009
blissieng:
shocked

surely you guys realise this is stale, right?
nt every jokes or waeva d discussion is has to be funny. tongue
Re: Sharp Guy Lol by v3: 11:12am On Jun 12, 2009
@. .

gbsk tatum dei?
Re: Sharp Guy Lol by Abbygyal(f): 11:21am On Jun 12, 2009
uhmm
Re: Sharp Guy Lol by blissieng(f): 11:25am On Jun 12, 2009
v3nom4eva:
@. .

gbsk tatum dei?
double 'uhmm' tongue

@vomit
wetin do you?
Re: Sharp Guy Lol by clemcykul(f): 11:27am On Jun 12, 2009
i cnt explain
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 15 Reply

When Warri Guy Shows He Get What It Takes To Deal With Igbo Guy! LOL!Bad Guy...lolShe Wan Kill The Guy? Lol234

Sex Chat In Covenant UniversityLaugh Away Your Sorrow#funny New Year 2018 Funny Shayari In Hindi English Top Sms For 1 January Wishes