Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,270 members, 7,836,215 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 11:25 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Why NEPA Dey Always Carry Light During Christmas Period Na? (394 Views)
See What Happened When NEPA Wanted To Disconnect Electricity From A House. Video / " Our President Is Rulling Us With NEPA BILL As Certificate"- Lere Olayinka / Late Emir Of Katsina Admiring Traffic Light During Visit To UK In 1940s (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Why NEPA Dey Always Carry Light During Christmas Period Na? by LucemFerre: 1:21pm On Dec 22, 2015 |
Na by force to chop all my meat on Christmas day? I no fit keep meat for fridge again...? Which kind stupid rubbish be that one? If your family dey work for NEPA no vex o... But this insult extends to them too... Mtcheeewww... rubbish... Yan durin uwa, shegu |
Re: Why NEPA Dey Always Carry Light During Christmas Period Na? by adeememman(m): 2:18pm On Dec 22, 2015 |
Na the curse wey ppl dey dash dem each tym dem carry light, na him dey worry dem 1 Like |
(1) (Reply)
Read President Buhari's Christmas Message To Nigerians / Buhari To Spend More Than Jonathan On Presidential Villa; To Spend Less On Food / Reminder - Gov. Ayo Fayose Becomes First Prophet To Predict 2016
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5 |