Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,700 members, 7,816,861 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 07:01 PM

Naija Abbreviations - Jokes Etc (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Naija Abbreviations (8441 Views)

Funny Abbreviations / Some Funny Abbreviations And Their Meaning / Klint D' Drunk's Naija Chatting Abbreviations (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply) (Go Down)

Re: Naija Abbreviations by romsky: 10:47am On Jul 06, 2009
Little Jeo ow u dey ?
Re: Naija Abbreviations by Jeovy(m): 10:49am On Jul 06, 2009
romade,
dem send u?
Re: Naija Abbreviations by sylve11: 10:50am On Jul 06, 2009
Jeovy:

Skye,

My tailor am fine

i go sew ur mouth cool
Re: Naija Abbreviations by Jeovy(m): 10:52am On Jul 06, 2009
u don dey get liver now?
Re: Naija Abbreviations by romsky: 10:53am On Jul 06, 2009
na intestines he chop
Re: Naija Abbreviations by sylve11: 10:56am On Jul 06, 2009
Jeovy:

u don dey get liver now?


bros na question be that? cool
Re: Naija Abbreviations by teissys(f): 11:34am On Jul 06, 2009
Na ansa be dat one
Re: Naija Abbreviations by Jeovy(m): 12:12pm On Jul 06, 2009
thanx tessy
Re: Naija Abbreviations by romsky: 12:15pm On Jul 06, 2009
i second dat
Re: Naija Abbreviations by Jeovy(m): 12:26pm On Jul 06, 2009
my echo
Re: Naija Abbreviations by romsky: 12:27pm On Jul 06, 2009
y u self dey isolated
Re: Naija Abbreviations by Jeovy(m): 12:31pm On Jul 06, 2009
so that you fit shout
Re: Naija Abbreviations by romsky: 12:34pm On Jul 06, 2009
abeg my lungs no tu wide lyk urs
Re: Naija Abbreviations by Jeovy(m): 12:36pm On Jul 06, 2009
don't be that sure
Re: Naija Abbreviations by romsky: 12:37pm On Jul 06, 2009
ova confidence wan kill me on dat
Re: Naija Abbreviations by teissys(f): 12:42pm On Jul 06, 2009
Mmmmmmmh. . .
Re: Naija Abbreviations by Jeovy(m): 12:44pm On Jul 06, 2009
romade,

at times, u sound to confidence for a lady
Re: Naija Abbreviations by romsky: 12:49pm On Jul 06, 2009
abeg rephrase i no get am
Re: Naija Abbreviations by teissys(f): 12:55pm On Jul 06, 2009
Wen did Romade become woman?? Or Tyra Banks did make over?
Re: Naija Abbreviations by romsky: 1:55pm On Jul 06, 2009
no i was on Jenny Jones & Sally Jersey Rapheal
Re: Naija Abbreviations by sylve11: 2:15pm On Jul 06, 2009
liar cool
Re: Naija Abbreviations by romsky: 2:22pm On Jul 06, 2009
above is my mentor
Re: Naija Abbreviations by Ben13: 2:29pm On Jul 06, 2009
and who is below?
Re: Naija Abbreviations by romsky: 2:32pm On Jul 06, 2009
na u type dat one
Re: Naija Abbreviations by Ben13: 2:35pm On Jul 06, 2009
talk true o
Re: Naija Abbreviations by teissys(f): 4:27pm On Jul 06, 2009
romade:

above is my mentor

My bros don become mental
Re: Naija Abbreviations by romsky: 4:50pm On Jul 06, 2009
thats stale shockin news
Re: Naija Abbreviations by Kposh(m): 5:10pm On Jul 06, 2009
NLT smiley smiley ow bout some weedy slangs
e.g HMS meanin half me some
Re: Naija Abbreviations by romsky: 5:16pm On Jul 06, 2009
chai ya siggy det fear me
Re: Naija Abbreviations by ashaby(f): 5:43pm On Jul 06, 2009
IDLDF (I De Laff De Fall)
All of una need serious prayers
Re: Naija Abbreviations by sylve11: 5:53pm On Jul 06, 2009
Ashaby, dem sey dem sew u for michael jackson burial? cool
Re: Naija Abbreviations by ashaby(f): 5:56pm On Jul 06, 2009
***did some one just talked to me***

INGUT (I no get ur time) grin
Na wa for dis post wey romade start o

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply)

Jesus Vs Satan On The Computer - Too Funny: Must Read / / Mrs. Omokorede: The Pushy Nigerian Mum (UK)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.