Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,025 members, 7,818,027 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 05:22 AM

Checkout This Funny Joke[made In Naija] - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Checkout This Funny Joke[made In Naija] (796 Views)

Latest Funny Joke 1000001% By Krystal... / Checkout This Made In Aba Swimming Pool / Only In Naija! See New Function Of Keke Napep (photo) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Checkout This Funny Joke[made In Naija] by Whizman1234(m): 9:37am On Jan 19, 2016
For this world enn..Naija no dey carry last..





Warri Bible is out...grab Ur copy nw!!!
Sample version: ENG:- As it is written in the Bible. WARRI:-As them yan for Bible.
ENG:- Jesus entered the boat with his disciples. WARRI:- Bros J cum enta canoe wit him padi dem.
ENG:- As the boat was sailing, there was a great storm. WARRI:- As the canoe dey move, na im yawa cum gas.
ENG:- The storm was so great dat it was like a whirlwind. WARRI:- As the yawa dey gas na im kasala burst join.
ENG:- The disciples became so afraid that they shouted Master! Master!! WARRI:- Na im liver fail him padi dem, na im dey begin dey hala...Bros eh! Bros eh!!
ENG:- Jesus got up and calmed down the wind. WARRI:-Na so Bros J get up com arrange the mata.
ENG:-he turned to his disciples and said, oh ye with little faith. WARRI:- Na im Bros J com look him padi dem shake him head, com provoke...“O BOI UNA FALL MY HAND".
ENG:- The disciples replied and said “WAT MANNER OF MAN IS THIS? " WARRI:- him padi dem com hala “SHOOO...Bros J, which levels naa? U be winsh.......
Let's hear ur comment about the sample...

1 Like

Re: Checkout This Funny Joke[made In Naija] by Nobody: 9:43am On Jan 19, 2016
And,the legendary Lasisi69 is viewing.
Let me run before he says 'End Time Joke' gringrin

1 Like

Re: Checkout This Funny Joke[made In Naija] by lasisi69(f): 9:44am On Jan 19, 2016
holyFRED:
And,the legendary Lasisi69 is viewing.

Let me run before he says 'End Time Joke' gringrin
lol.... Boss, good morning... I just dey laff

1 Like

Re: Checkout This Funny Joke[made In Naija] by Hadassahisbae(f): 9:58am On Jan 19, 2016
lol..
Re: Checkout This Funny Joke[made In Naija] by Nobody: 10:06am On Jan 19, 2016
lasisi69:
lol.... Boss, good morning... I just dey laff
Na me be your boy as I position for house oo.

Abeg laff well cos end time dey come gringrin

1 Like

(1) (Reply)

Photo Of The Day (hilarious Photo) / Photo Of The Day 09/02/2016 / This Is What You Will See On Mods Inbox, If Messaging On Nairaland Was Easy

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.