Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,805 members, 7,866,124 topics. Date: Thursday, 20 June 2024 at 12:01 PM

Naija Tori: Shey Nah Right Thing Make Under 18 Dey Drive Trailer?? - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Naija Tori: Shey Nah Right Thing Make Under 18 Dey Drive Trailer?? (856 Views)

Ituen Academy To Represent South South In National Under 18 Competition / Baby Mama nah nah! / What Is The Right Thing To Say? (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Naija Tori: Shey Nah Right Thing Make Under 18 Dey Drive Trailer?? by bigmosel: 10:43am On Jan 20, 2016
The Tori wey i carry come today really baffle me oo... Naso i see small small boys wey never even reach 18 years dey drive trailers, and the con dey even feel superior, like Say nah only them get road.. I dey write this article cause e remain small wey one trailer driver wey dey drive this long dangote trailer, e for kill me today.. Just because e wan change lane to the right where as me don already dey there, see car for my back, car dey front, how i do do, instead make the yeye boy endure till him see chance, e just change hand anyhow... Chai.. Nawaoo.. I think make government help us intervene for this matter, make them dey catch any under aged tanker driver, ah...

SOURCE: http://www.naijatoomuch.com/2016/01/naija-tori-shey-nah-right-thing-make.html

Re: Naija Tori: Shey Nah Right Thing Make Under 18 Dey Drive Trailer?? by ayufun: 9:43pm On May 06, 2017

(1) (Reply)

For The Wailers / Staying Cool With The Naira Fall / Picture) When Your Pastor Is Playing Bet9ja

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.