Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,992 members, 7,956,705 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 05:11 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Events / Seun Osewa Wedding Pictures (19161 Views)
My Wedding Pictures / My Wedding Pictures. / Hilarious And Beautiful Wedding Pictures To Make Your Day (pictures) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Go Down)
Seun Osewa Wedding Pictures by busybody20: 5:28pm On Jul 05, 2009 |
You too like gist! Wetin you wan see |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by iniguy(m): 7:09pm On Jul 05, 2009 |
Ha ha ha if oga seun catch you . . . 1 Like |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by busybody20: 10:41am On Jul 06, 2009 |
no fear, nothing dey happen! |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by romsky: 10:41am On Jul 06, 2009 |
abeg make sumtyn happin o |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by Jeovy(m): 10:47am On Jul 06, 2009 |
heal the world |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by sylve11: 10:54am On Jul 06, 2009 |
and make it a better place |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by tytylayor: 10:59am On Jul 06, 2009 |
kolomaster |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by sylve11: 11:02am On Jul 06, 2009 |
Ololumi, how body? |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by busybody20: 11:04am On Jul 06, 2009 |
romade:@romade u wish! I can still post oga seun neva ban me |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by JJYOU: 11:06am On Jul 06, 2009 |
bad belle dey worry. mitchelle never grow reach for marriage so seun still has a long way to wait. |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by sylve11: 11:08am On Jul 06, 2009 |
i can't wait any longer |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by romsky: 11:11am On Jul 06, 2009 |
Rev. father dey hungry u bah ! |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by busybody20: 11:11am On Jul 06, 2009 |
sylve11: u cant wait? I hope u neva 'chop' that thing ooo! |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by busybody20: 11:13am On Jul 06, 2009 |
JJYOU: |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by sylve11: 11:18am On Jul 06, 2009 |
busybody20: if only i *Runs out and start shouting Busybody wan spoil me oooooooooooooooooooo, make una come o* |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by Jeovy(m): 11:25am On Jul 06, 2009 |
you guys lost me |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by busybody20: 11:28am On Jul 06, 2009 |
sylve11: Y u dey do like small pikin. . . it no dey kill person na! Y u come dey shout |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by sylve11: 11:34am On Jul 06, 2009 |
@busybody, ask captain make him testify wetin happen to am the other time wen him try dat thing |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by romsky: 11:37am On Jul 06, 2009 |
thunder fire u |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by Ben13: 11:42am On Jul 06, 2009 |
hmmmm |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by sylve11: 11:48am On Jul 06, 2009 |
romade: one reason why i hate telling the truth |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by Jeovy(m): 11:51am On Jul 06, 2009 |
liarrrrrrrrrrrrrrrr |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by sylve11: 11:57am On Jul 06, 2009 |
u bah? |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by Jeovy(m): 11:58am On Jul 06, 2009 |
and you claim u're sane |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by teissys(f): 12:02pm On Jul 06, 2009 |
Kai! |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by romsky: 12:06pm On Jul 06, 2009 |
kia |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by sylve11: 12:08pm On Jul 06, 2009 |
piccato |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by Jeovy(m): 12:09pm On Jul 06, 2009 |
kai and kia (dem send una) |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by romsky: 12:14pm On Jul 06, 2009 |
y u self dey do lastma work |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by Ben13: 2:23pm On Jul 06, 2009 |
the guy don get big rank sef |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by romsky: 2:24pm On Jul 06, 2009 |
i hia say he still be ya boss sha |
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by nich(m): 2:25pm On Jul 06, 2009 |
and who's the lucky she? |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9)
Best Birthday Ever. Celebrated In An Orphanage / Abuja Pool Party Holds As Startimes, Razor Sharp Support With Loud Give-aways / Let's See If Your Birthday Mate Is On NL
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |