Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,326 members, 7,864,555 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 08:30 PM

Hot Hangout Spot - Forum Games (21) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Hot Hangout Spot (111368 Views)

Can You Spot The Key In This Photo? / Can You Spot The Cat In This Photo? / Photo Of The Day:- Spot The Difference In These Korede Bello’s Pics (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (18) (19) (20) (21) (22) (23) (24) ... (200) (Reply) (Go Down)

Re: Hot Hangout Spot by lauryn(f): 2:04am On Nov 15, 2006
canada just dey ground abeg. Nothing interesting, cept sey I bin go one kain yeye naija restaurant yesterday go chop amala and egusi, naim i com dey shit like no man's biz all day today. Fire alarm almost go off for school sef because of my shit grin grin. I don learn to cook by force, overnight grin
I com even try go yoga class today to tek relieve myself of all the stress wei my poor yansh bin go thru grin
Re: Hot Hangout Spot by lauryn(f): 2:05am On Nov 15, 2006
@ Nilla
Nkem ke, dat man go finish me so tey, my people no go even fit find my bones pick for ground grin grin grin grin grin
Re: Hot Hangout Spot by nilla(f): 2:06am On Nov 15, 2006
ha ha ha
Re: Hot Hangout Spot by Odeku(m): 2:09am On Nov 15, 2006
lauryn so u been dey cheat on me eh wo, na every day for the thief and na one day for the owner, nilla don talk am today yeye don happen so, oya i want all my dowry back, kuli, kuli goiat head, and palm wine and all that money i been give papa Emeka
Re: Hot Hangout Spot by lauryn(f): 2:13am On Nov 15, 2006
Odeku,
which kain yeye cheat u dey talk sef?. Nilla resemble persin wey kno half of wetin she dey talk/type?. I say the pikin just go warm bench for class, U com dey yan me story of Mungo park, abeg respect ursef and waka pass, biko.

Why on earth would I wanna cheat on any man, a whole me!!! grin grin. Inshot, I do not know what Nilla is chucking on about, neither does she grin grin
Re: Hot Hangout Spot by nilla(f): 2:14am On Nov 15, 2006
OMG i wont die from laughter.

Lauryn your trully a xter.
Re: Hot Hangout Spot by lauryn(f): 2:16am On Nov 15, 2006
who U calling character and who gave U a joke? grin grin grin
Re: Hot Hangout Spot by nilla(f): 2:17am On Nov 15, 2006
you see another person for hear.
Re: Hot Hangout Spot by lauryn(f): 2:18am On Nov 15, 2006
yes naw, u no know sey I dey use Visine for my eyez grin
Re: Hot Hangout Spot by Odeku(m): 2:19am On Nov 15, 2006
i catch you lieying, na cutlass i go take slice than makandi wey all that yeye boys dey look. you no me i no dey play i no dey share.  make i go drink my pami
Re: Hot Hangout Spot by lauryn(f): 2:21am On Nov 15, 2006
May U choke on it! grin grin
Re: Hot Hangout Spot by Odeku(m): 2:22am On Nov 15, 2006
chi i dey hungry oh, na who dey cook here
Re: Hot Hangout Spot by lauryn(f): 2:25am On Nov 15, 2006
*signing out* grin grin grin
Re: Hot Hangout Spot by Odeku(m): 2:26am On Nov 15, 2006
u no say i no fit choke for pami
na only when i put my tongue on you i dey choke grin grin grin too much food for eat
Re: Hot Hangout Spot by Odeku(m): 2:27am On Nov 15, 2006
make i leave una here i dey go find trouble for politics
Re: Hot Hangout Spot by lauryn(f): 2:28am On Nov 15, 2006
oooooooooooooooooooh boy, u nasty/freaky! grin grin
Re: Hot Hangout Spot by nilla(f): 2:29am On Nov 15, 2006
you see why i don stop to talk since?
Re: Hot Hangout Spot by lauryn(f): 2:30am On Nov 15, 2006
hehe grin grin grin
Re: Hot Hangout Spot by nilla(f): 2:31am On Nov 15, 2006
;d
Re: Hot Hangout Spot by lewa(m): 3:21am On Nov 15, 2006
hey what's going on y'all?
Re: Hot Hangout Spot by nilla(f): 3:22am On Nov 15, 2006
nothing much

how you dey?

was about to sign out.
Re: Hot Hangout Spot by lewa(m): 3:24am On Nov 15, 2006
jus de how your end?
Re: Hot Hangout Spot by nilla(f): 3:26am On Nov 15, 2006
cool
Re: Hot Hangout Spot by lewa(m): 3:29am On Nov 15, 2006
Anyways about running off to cause katakata for the politics section, i need a fix grin
Re: Hot Hangout Spot by nilla(f): 3:31am On Nov 15, 2006
lol

catch ya later on.
Re: Hot Hangout Spot by lewa(m): 3:34am On Nov 15, 2006
Yea grin see you later grin
Re: Hot Hangout Spot by ikamefa(f): 5:44am On Nov 15, 2006
@ L na me you talk sey i no be human, thunder fire dat yah thin mouth, grin grin see no be only yah bele dey run even yah mouth dey run too!

waka go! and come back later na for this thread you go come meet me, mama baby for jucntion don tell you since make you come dey work for her as assistant akpu pounder you no go gree! grin grin

siddon there dey run mouth grin grin
Re: Hot Hangout Spot by mukina2: 11:19am On Nov 15, 2006
hey Nilla
Re: Hot Hangout Spot by eslynera(f): 4:29pm On Nov 15, 2006
i aint board but i can just hang 4 fun cheesy
Re: Hot Hangout Spot by lauryn(f): 4:35pm On Nov 15, 2006
@ Ika
U sef com chop enough kidney and guts with akpu tek deliver that message abi?. Well while I'll be pounding that Yam, u'd better be cleaning up after me. Abi I tell U b4 sey housegirl work bin fit U, see it's all thru, dont worry, U can thank me later grin grin grin grin
Re: Hot Hangout Spot by mukina2: 4:38pm On Nov 15, 2006
hi laurny wetin dae?
hey esly get back in here
Re: Hot Hangout Spot by lauryn(f): 4:42pm On Nov 15, 2006
hey Muki
Nothing much o, I just get unnecessary headache., How bodi?

(1) (2) (3) ... (18) (19) (20) (21) (22) (23) (24) ... (200) (Reply)

**NAIRALAND COUPLES' COMPETITION 2015** >>PLANNING/NOMINATION STAGE << / The Chain Word Game / Confessions

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.