Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,043 members, 7,818,099 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 07:48 AM

Come Chop - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Come Chop (2868 Views)

Hilarious Photo:- When You Friend Chop Your Eyes In An Exam Hall / Hilarious!!! How To Chop Indomie Like A Bad Guy!!! / See The Kind Food Lagos Pikin Dey Chop Ewa N Agege Bread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Come Chop by Jeovy(m): 4:42pm On Jul 14, 2009
Abeg make una come chop

dis is no joke, so don't laugh
Re: Come Chop by blissieng(f): 4:43pm On Jul 14, 2009
the hunger musta blocked the flow of liquid. . .

This thread goes a long way to proove that.
Re: Come Chop by Jeovy(m): 4:46pm On Jul 14, 2009
u suppose to say thank u, common internet manner
Re: Come Chop by Ben13: 4:47pm On Jul 14, 2009
she no fit eat that kind poison na
Re: Come Chop by Jeovy(m): 4:50pm On Jul 14, 2009
I know say u must show, hungry boy
Re: Come Chop by Ben13: 4:53pm On Jul 14, 2009
I no even fit breath becos of the air hia. . na wa o
Re: Come Chop by Jeovy(m): 4:58pm On Jul 14, 2009
u dey toilet ?
Re: Come Chop by Arcani: 6:50pm On Jul 14, 2009
yeah, precisely my own, E shit finish no wan flush, I come force am na
Re: Come Chop by biola44: 10:55am On Jul 15, 2009
lol
Re: Come Chop by idonshow: 11:38am On Jul 15, 2009
no tell me say na d hunger block ur brain so , for posting this kind trash na wa o
Re: Come Chop by ashaby(f): 11:44am On Jul 15, 2009
Arcani:

yeah, precisely my own, E shit finish no wan flush, I come force am na
Ben, na true?
Re: Come Chop by sylve11: 11:50am On Jul 15, 2009
sad sad sad cool
Re: Come Chop by Jeovy(m): 11:55am On Jul 15, 2009
idonshow:

no tell me say na d hunger block ur brain so , for posting this kind trash na wa o

Na hunger go kill u, common invitation u no fit accept angry
Re: Come Chop by clemcykul(f): 11:56am On Jul 15, 2009
may the poster never see anything goood
Re: Come Chop by Ben13: 11:59am On Jul 15, 2009
see prophecy.
Re: Come Chop by Jeovy(m): 12:05pm On Jul 15, 2009
clemcykul:

may the poster never see anything goood

may the poster never see anything goood in clemcykul. Amen
Re: Come Chop by nature262(m): 12:47pm On Jul 15, 2009
See watin food dey cause
Re: Come Chop by sylve11: 1:12pm On Jul 15, 2009
men dey burst head becos of soured garri self cool
Re: Come Chop by clemcykul(f): 2:03pm On Jul 15, 2009
@jeovy
lol ure not serious!
Re: Come Chop by Jeovy(m): 4:05pm On Jul 15, 2009
sylve11:

men dey burst head becos of soured garri self cool
who dey eat soured garri
Re: Come Chop by Ben13: 4:57pm On Jul 15, 2009
you don dey deny abi?
Re: Come Chop by nature262(m): 6:06pm On Jul 15, 2009
grin
Re: Come Chop by mamagee3(f): 9:39pm On Jul 15, 2009
stupidity has different agendas. angry
Re: Come Chop by Jeovy(m): 9:36am On Jul 16, 2009
mama-gee:

stupidity has different agendas. angry

like reading ur text
Re: Come Chop by romsky: 9:49am On Jul 16, 2009
last week na hadoncome now we don get idonshow na real wa
Re: Come Chop by Jeovy(m): 9:51am On Jul 16, 2009
u have a problem with that
Re: Come Chop by Ben13: 9:52am On Jul 16, 2009
go back to bed you antelope.
Re: Come Chop by Jeovy(m): 9:59am On Jul 16, 2009
ben, why u dey call romade antelope, she behaves more like a deer.
Re: Come Chop by Ben13: 10:03am On Jul 16, 2009
see as you deny yaself cheesy
Re: Come Chop by Jeovy(m): 10:10am On Jul 16, 2009
sharap ben, I am trying to pray
Re: Come Chop by sylve11: 10:17am On Jul 16, 2009
ur prayer wen devil self dey fear to answer cool
Re: Come Chop by Jeovy(m): 10:20am On Jul 16, 2009
u should know, since u be devil right hand man

(1) (2) (3) (4) (Reply)

Hilarious African Proverbs / The Condom And The Pad / Examples Of Stupid Questions People Ask

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.