Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,154,164 members, 7,821,947 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 10:28 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Lack Of Vision! (6035 Views)
How I Have Been Surviving Fuel Scarcity And Lack Of Electricity (photo) / Lack Of Confidence / Lack Of Vision (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)
Re: Lack Of Vision! by romsky: 3:55pm On Jul 24, 2009 |
cuz he has restless hands |
Re: Lack Of Vision! by Ben13: 3:57pm On Jul 24, 2009 |
you wey no get food stuffs at all |
Re: Lack Of Vision! by romsky: 5:04pm On Jul 24, 2009 |
shows ur inefficiency as d store kipa |
Re: Lack Of Vision! by Ben13: 5:13pm On Jul 24, 2009 |
lies!! I'm the vice chancellor. |
Re: Lack Of Vision! by romsky: 5:39pm On Jul 24, 2009 |
wia u don see vc insyd ship b4, chai u be fillage yampion |
Re: Lack Of Vision! by nich(m): 5:49pm On Jul 24, 2009 |
(yarning) wetin una cook inside dis house? |
Re: Lack Of Vision! by sylve11: 11:02am On Jul 25, 2009 |
Hungry go kpuff u today |
Re: Lack Of Vision! by cbase: 7:52pm On Jul 25, 2009 |
nich: Lizard soup, with frogs for dessert |
Re: Lack Of Vision! by busybody20: 8:15pm On Jul 25, 2009 |
At least it better pass u way dey come knock my door 4 food |
Re: Lack Of Vision! by cbase: 8:30pm On Jul 25, 2009 |
u get door, na dat wrapper wey u tie for ur wall na door, person dey knock for wrapper? |
Re: Lack Of Vision! by busybody20: 8:34pm On Jul 25, 2009 |
cbase: heheheee how u take u if u neva come my house If u don see vision u better tell me fast ooo lol |
Re: Lack Of Vision! by cbase: 8:43pm On Jul 25, 2009 |
My eyez are Filled with vision |
Re: Lack Of Vision! by busybody20: 9:20pm On Jul 25, 2009 |
You better wake up fast! [img]http://1.2.3.12/bmi/emoticons4u.com/crazy/083.gif[/img] [img]http://1.2.3.12/bmi/emoticons4u.com/crazy/083.gif[/img] Welcome to the real world ! |
Re: Lack Of Vision! by cbase: 9:50pm On Jul 25, 2009 |
if the real world na to rather Climb A Mountain Than Crawl Into A Hole! i no wan wake |
Re: Lack Of Vision! by sylve11: 3:08pm On Jul 26, 2009 |
Cbase and busybody una dey try o |
Re: Lack Of Vision! by clemcykul(f): 10:54am On Jul 27, 2009 |
let dem be, they are begining to rub minds, maybe later they might decide 2 rub their bodies together instead |
Re: Lack Of Vision! by busybody20: 11:10am On Jul 27, 2009 |
cbase: Na u sabi oooo sylve11: oga caretaker wetin concern u for this matter, u fight with ololumi ni? clemcykul: Which kin yeye talk be dis? U no well! na by force? just because i nor gree for u! Wetin be our own sef For the recrods, i don get NAFDAC number. . . |
Re: Lack Of Vision! by clemcykul(f): 11:15am On Jul 27, 2009 |
lol indirect invitation |
Re: Lack Of Vision! by busybody20: 12:31pm On Jul 27, 2009 |
u wish! |
Re: Lack Of Vision! by romsky: 2:31pm On Jul 27, 2009 |
Re: Lack Of Vision! by sweetliet: 2:34pm On Jul 27, 2009 |
shor |
Re: Lack Of Vision! by cbase: 2:59pm On Jul 27, 2009 |
BB, no mind clem, na jealousy just dey worry am, i don put ma pic for my profile for fb, but no laugh oo |
Re: Lack Of Vision! by Ben13: 3:09pm On Jul 27, 2009 |
see offline message sha |
Re: Lack Of Vision! by romsky: 5:07pm On Jul 27, 2009 |
but u r an efficient answerin machine now |
Re: Lack Of Vision! by cbase: 7:57pm On Jul 27, 2009 |
yeye tins |
Re: Lack Of Vision! by romsky: 5:10pm On Jul 28, 2009 |
wey beta pass u |
Re: Lack Of Vision! by sylve11: 7:02pm On Jul 28, 2009 |
far far |
Re: Lack Of Vision! by cbase: 8:25pm On Jul 28, 2009 |
far far, near near |
Re: Lack Of Vision! by Dclique(m): 8:51pm On Jul 28, 2009 |
My Nairalanders, Pls, Vote for Dclique as assistant moderator in Education section, thanx |
Re: Lack Of Vision! by romsky: 8:59am On Jul 29, 2009 |
& wat do we get in return? |
Re: Lack Of Vision! by nich(m): 9:07am On Jul 29, 2009 |
Dclique: wetin be your own '7 point agenda'? |
Re: Lack Of Vision! by clemcykul(f): 9:37am On Jul 29, 2009 |
tot its a 1 point avenger |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)
If You Think You Are An English Guru, Answer These Questions! / Boy Who Passes By Mother's Room : Na Wa Ooooo / Funny Christian Memes Enjoy
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |