Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 8:31pm On Jul 15, 2015 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 7:25pm On Jul 15, 2015 |
adeh39: Fasting neva finish nah yea ... It is ending this week ...u no dey come house celebrate am |
Romance › Re: Chaii See Finishing by 2dice(op): 7:01pm On Jul 15, 2015 |
biuti: for where? e dey very straight
I say i go help u get one if u get money,e no go cost u much... just #10m to talk to her abi o Ti str8 ni?  ... I sure sef say na k-leg  ... U no say monnie nor be Problem* u WEy go see ordinary 40k ... WEy go faint  |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 6:56pm On Jul 15, 2015 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 6:53pm On Jul 15, 2015 |
Sleekyshuga: LOL..
I'm doing good.. You? not bad ... I hardly see you online ..buhari don list you for hin cabinet or ?? |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 3:21pm On Jul 15, 2015 |
Sleekyshuga: Nah lol if u like vex 
Anyways long time we chatted ...how have u been |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 3:21pm On Jul 15, 2015 |
Sleekyshuga: Nah lol if u like vex 
Anyways long time we chatted ...how have u been |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 3:21pm On Jul 15, 2015 |
Sleekyshuga: Nah lol if u like vex 
Anyways long time we chatted ...how have u been |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 3:17pm On Jul 15, 2015 |
 adeh39: Lol.....fresher dey write am for face? 
Business Administration sure ...in davido's voice "dey say u are Fresher yesss yesss i dey see am for your eyes ooo ** for your eyes Oo : Cool Dem no dey give una fasting holiday ni? |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 3:10pm On Jul 15, 2015 |
danbrowndmf: lol ts a freestyle o.
Wait sinaj is a rapper? *shock* Yes but runs away from her calling  |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 3:09pm On Jul 15, 2015 |
|
Entertainment › Re: Top Ten Most Popular Nigerian Dance Styles And The Originator. by 2dice(m): 3:05pm On Jul 15, 2015 |
Iamsynord: I reject it in Jesus name.lol. una sabi say I go call u 2dice,Safarigirl and Hatux.. Makossa is still the KING Galala should be next Then suo but ee no last atall But make we no lie Alanta sweet too... Godwin no be dance ooo...that one na for children  Etihgi try but Shoki murdered Hin career  |
Romance › Re: Chaii See Finishing by 2dice(op): 2:10pm On Jul 15, 2015 |
biuti: I'm not  lol ...atleast ee bend small  |
Romance › Re: Chaii See Finishing by 2dice(op): 2:09pm On Jul 15, 2015 |
biuti: kilode? Se ko fine to ni? haba ... No now ... She is my Paddi wife  |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 2:06pm On Jul 15, 2015 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 1:52pm On Jul 15, 2015 |
adeh39: Lol.....you don dey use style dey interview me bah? 
Moshood Abiola polytechnic lol...no na questionnaire 
Mmnnm... badguys full that school
U resemble fresher sef  ...what's ur discipline? |
Romance › Re: Chaii See Finishing by 2dice(op): 1:43pm On Jul 15, 2015 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 1:41pm On Jul 15, 2015 |
dharay99:
sorry yhu hear.  no murder person hope now |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 1:40pm On Jul 15, 2015 |
danbrowndmf: why should i drop a freestyle where there are know listeners/..bars to tight wuldnt take morethan 2prisoners/...today is ma day mayb thats why am feeling this fine/but dnt 4gt, hv seen bigger troubles in my life even morethan sleekyshuga's behind/ shout to missclassy we share same birthday month/.. hope she upload are pix someday ,so romance boys could munch/... Pinkycute use to be a good friend/..untill she was been snatched away by boys who hv romantic storys that trend/...i can bet with u that Mhizkel 4gt today is ma birthday/...yet she will keep claiming she cares about me all day/... Help me tell sinaj to say yes if i ever ask her out/...hope she wunldnt say No,"money is what am all about"/ 2dice made me do this/...this is nt a rap battle forum i would have done a diss/
*Wink* chaii ayaff suffer... This is d.ope man... thumbs_up Sleekyshuga get normal ass.set Jare  Lol pinkycute DAT one na one chance  Even sinaj na Rapper ... No worry na 2PAC una go born  Oga mi ... U be boss ... Abeggi show me how you dey take Sabi all diss kin sweet rap... Me sef wan learn Biko |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 12:34pm On Jul 15, 2015 |
danbrowndmf: HAPPY BIRTHDAY TO ME! oya Drop Birthday freestyle ASAP  |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 12:33pm On Jul 15, 2015 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 12:17pm On Jul 15, 2015 |
adeh39: Lol......married and searching ke? 
Hope your eyes don dey clear small small sha Yelss my wife don dey fat..and I don't wanna cheat  Small small ..feeling sleepy *coffee lo sure ju |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 12:17pm On Jul 15, 2015 |
..... |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 12:16pm On Jul 15, 2015 |
adeh39: Lol......married and searching ke? 
Hope your eyes don dey clear small small sha Yelss my wife don dey fat..and I don't wanna cheat 
Small small ..feeling sleepy *coffee lo sure ju |
Romance › Re: Chaii See Finishing by 2dice(op): 12:04pm On Jul 15, 2015 |
suzzy16: yeah 2dice if no be because of that cutie...I for done tear u e-slap tey-tey |
Romance › Re: Chaii See Finishing by 2dice(op): 12:01pm On Jul 15, 2015 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 11:57am On Jul 15, 2015 |
adeh39: Lol.....prince charming?....I'm still single and searching jare
Party all night......mmmmmn...... Buhahaha  Me Married and searching  See u if Dem goons send yu Pm now ...u nor go reply  Yea a friend party... Na redeyess I use enter work today I Kon be like cultist  |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 8:49am On Jul 15, 2015 |
adeh39: Lol....
Gud a.m.....how was your nite? morning ...guess u slept of last night...
Oya gist me about the Prince-charming u dreamt of?
My nite was dope mehn  ... party all night |
Romance › Re: Ages And Marital Statuses Of Nairalanders by 2dice(m): 8:40am On Jul 15, 2015 |
biuti: Wizard, u know urself say ur blood no sweet but anyhow I dey expect u for meeting tonight sha  my Blood will always be corrosive for U anyday... Eermm shey u see the kasala WEy happen for una dungeon ....hope one of ur wings no follow go  |
Romance › Re: Chaii See Finishing by 2dice(op): 8:37am On Jul 15, 2015 |
biuti: I can help u in the search if u can pay  I don't need to pay ... I knw u are One of them...  |
Romance › Re: Chaii See Finishing by 2dice(op): 8:35am On Jul 15, 2015 |
suzzy16: lol,dis guy no well again o lol I don't get it... I no well again Was i sick before?? |
Music/Radio › Re: Top Five Hit Songs Not Written By Artistes Who Sang Them by 2dice(m): 8:33am On Jul 15, 2015 |
yungblurd: The Dream's last two works were saturated with excessiive auto tune. uhnn ... Maybe or maybe not... His voice is Unique |