Romance › Re: One Thing You Need To Do That Will Make A Girl To Chase You by 2dice(m): 12:02am On Aug 21, 2015 |
Well Attraction First... Then the Hard to Get... Will work Most Guys WEy dey form James-Bond for diss thread.. Go try still use oga Charles Tricks... *** |
|
Business › Re: Win BiG on CARDS/CORNERS by 2dice(op): 9:36pm On Aug 20, 2015 |
godoluwa: Smh for them. that means those scotland leagues fit get card market then Scotland ... Holland don't have If dey do... Lol... Me and Baba- hafusa suppose dey sambisa dey freestyle With she-cow now  |
Business › Re: Win BiG on CARDS/CORNERS by 2dice(op): 9:21pm On Aug 20, 2015 |
godoluwa: kikikiki. it seems nb dey mad coz i cant find card/corner markets on bet option Card games are most few hours to the Matches... Before most naija bookies add it... Let's wait till tomorrow afternoon |
Romance › Re: 9 Things You Should Never Do In Front Of Your Partner by 2dice(m): 9:16pm On Aug 20, 2015 |
It is we Humans That Set Rules and Break them
*No Sins As long as there is Permission*
 |
Business › Re: Win BiG on CARDS/CORNERS by 2dice(op): 9:03pm On Aug 20, 2015 |
godoluwa: make i give u one? thanks 4 d game bro. sure... Oya Bring it On |
Dating And Meet-up Zone › Re: Virgins Let Meet Here. by 2dice(m): 9:01pm On Aug 20, 2015 |
DashMeYansh:
Its not everything your dad go tell you na  u don't gerrit.. My step too are Guys  |
Business › Re: Win BiG on CARDS/CORNERS by 2dice(op): 8:59pm On Aug 20, 2015 |
godoluwa: yeah bro but I go share am wit my galfriend lol...i wish I heard a Gf who knows how to Punt ... Take this one Malaga vs Sevilla Over 4.5 cards If you get Mind Over 5.5 cards Na Tomorrow Dem go fix the Odd |
Dating And Meet-up Zone › Re: Virgins Let Meet Here. by 2dice(m): 8:55pm On Aug 20, 2015 |
DashMeYansh:
YOUR sister can confirm I don't belong in this thread  U wish man... I got no sis.. We all N!ggas  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Virgins Let Meet Here. by 2dice(m): 8:42pm On Aug 20, 2015 |
|
Business › Re: Win BiG on CARDS/CORNERS by 2dice(op): 8:40pm On Aug 20, 2015 |
godoluwa: currently nt on whatsapp. my whatsapp iz on holiday bt we fit follow yarn on fone & email No qualms..call me anytime...Sir  |
Business › Re: Win BiG on CARDS/CORNERS by 2dice(op): 8:39pm On Aug 20, 2015 |
godoluwa: bt payout takes like 48hr to 72hr to reflect in your accnunt. i heard that merrybet takes only 24hrs.
just visit nairabet website, click on deposit & select pay at nearest atm. d procedure is the same method we use to pay bill i.e dstv subscription. you only need to enter ur customer id no. aiitr Boss.. Thanchu.. Make i cook 2 odd as appreciation... Hope u go manage am  |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 8:37pm On Aug 20, 2015 |
Cutehector: hahahahahahaha... Dats true.. U sabi smth wella.. I go ask am abi now... Women sef no understand Dem sef.. |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 6:22pm On Aug 20, 2015 |
Cutehector: lol e get one married corper wey jus dey gv me green light cuz of say I help am do smth... Omo, I distance myself oooooo..... She get baby na.. And d worst part b say dem too dey ova caring... U go just fall for dem Good... If u don marry Kon Born ontop ..lol I don turn you to my sister ... All doss corper too dey like *kini* seff.. Tell am say make she hook u up with her sis or friend.. Check her reaction  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Virgins Let Meet Here. by 2dice(m): 6:16pm On Aug 20, 2015 |
Humanbeing1st: HAA! brother 2dice, so u don dey knack puna since? haba... I never said so... Am a Virgin tho.. Atleast for today  |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 6:13pm On Aug 20, 2015 |
|
Business › Re: Win BiG on CARDS/CORNERS by 2dice(op): 6:11pm On Aug 20, 2015 |
godoluwa: bt payout takes like 48hr to 72hr to reflect in your accnunt. i heard that merrybet takes only 24hrs. aiite.. Add me up...may we yarn Better  |
Business › Re: Win BiG on CARDS/CORNERS by 2dice(op): 5:48pm On Aug 20, 2015 |
godoluwa: u can make use of ur atm. y u port to nb? seems dey are more Trusted...and there Markets Make sense  .. ATM... Oya How will I use it ? |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 4:52pm On Aug 20, 2015 |
Cutehector: I just do private investigation, she don marry sef born pikin... better... U no like Person WEy don Born  .. |
Business › Re: Win BiG on CARDS/CORNERS by 2dice(op): 4:50pm On Aug 20, 2015 |
godoluwa: dancing shoki on ur thread cc 2dice lol...my oga add me on whatsapp.. I don port enter Nairabet..No Nairabet agent WEy dey credit person for here ... |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by 2dice(m): 4:37pm On Aug 20, 2015 |
Where you at
cc Godoluwa |
Dating And Meet-up Zone › Re: Virgins Let Meet Here. by 2dice(m): 4:34pm On Aug 20, 2015 |
Humanbeing1st: virgin ladies and guys let chat here
cc. dashmeyansh
cuhector
naijaboiy
captainswag225
softapples
prettythicksme
sinnzu
ladyboss1
mrcork
adeh39
redgem
2dice
jacksparrow0172
firsteva
mrsphyno
sassybae
SUGARBEE
and any other person dat tinks he/she got sense. Virgin by Heart ...  |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 4:32pm On Aug 20, 2015 |
Cutehector: b like say make I cary plank konk ur head.. U knw sabi am na him u come say mk I folow am.. Why evils na. lol ...go find better 2 by 2... I Sabi am ...but I know 2Sabi am... Shey u dig? |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 3:12pm On Aug 20, 2015 |
Cutehector: amina na fine name.. Whr she dey stay? u should know her... I dunno.. Aminat5... Sumtin be her Moniker  |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 2:16pm On Aug 20, 2015 |
Cutehector: if u get one wey dey available I go marry Aminat dey...U like am? |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 2:12pm On Aug 20, 2015 |
Cutehector: abeg whch tribe of muslims dey wear dis total hijab wey dey cova frm dr head to feet... oga I be Muslim... I no get time to dey Sabi ...Branch/tribe... U wan marry one |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 2:10pm On Aug 20, 2015 |
MrsPhyno: Notin fit make me drop am, is love Wow are u a calabarian (chai dat one nah word?) Lol I wish I could change it now ppl keep asking me dat kweshion, na just because PhynosAshawo is too strong  lol Naa... Far from it ** calabar for where better tell me how ee dey do you  ... I fit be the ororo that will fry your Plaintain  |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 2:05pm On Aug 20, 2015 |
Cutehector: u wey dey gv ur life to christ evry week  actually am a Born-again Muslim  |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 1:54pm On Aug 20, 2015 |
Cutehector: I no get choice na. I dey try book space u too like woman.. Me don repent tey-tey  |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 1:53pm On Aug 20, 2015 |
MrsPhyno: mm Yoruba is easier true E no fit blend besides as u can see I'm trying to capture a different surname dan urs in Igbo it's called 'anuofia'  Hahaahahah Ifffa tell you now... U go level *ObaGo* with immediate effect...  It is called *Eran-Igbe* ... Why the Mrs-pyhno sef? |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 1:51pm On Aug 20, 2015 |
cherryice: im the one on white. .lol chaii...why didn't you disappoint me eyes... It is so unfair  Why did u choose diss moniker? |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 1:48pm On Aug 20, 2015 |
Cutehector: no mind me.. I dey try folow up one babe like dat for one thread like dat..  chaaii.. Which day will you change and stop following anything with shirkt.. Me dey follow only the ones on Jean  |