Jokes Etc › Re: The Yoruba Man by 2Direct(m): 10:22pm On Nov 18, 2009 |
Lol what can i say |
Jokes Etc › Re: Help, Have You Seen This Guy? by 2Direct(m): 10:21pm On Nov 18, 2009 |
What is abby talking about gan sef? Lol , kundee lol i think sey u nor dey vex |
Jokes Etc › Re: Monkeys Can Fly! If U Disagree Pls Reply: by 2Direct(m): 10:18pm On Nov 18, 2009 |
Abi o |
Jokes Etc › Re: Monkeys Can Fly! If U Disagree Pls Reply: by 2Direct(m): 10:16pm On Nov 18, 2009 |
Hehe u wey dey wear head warmer under sun. Comot jor |
|
Jokes Etc › Re: Changes by 2Direct(m): 10:13pm On Nov 18, 2009 |
See who's talking sef. As if she soji |
Jokes Etc › Re: Monkeys Can Fly! If U Disagree Pls Reply: by 2Direct(m): 10:11pm On Nov 18, 2009 |
Your business? |
|
Jokes Etc › Re: The Yoruba Man by 2Direct(m): 10:02pm On Nov 18, 2009 |
Liar, wetin ekiti state dey find for your C.V ? |
Jokes Etc › Re: I Don Hummer $3,000,000 by 2Direct(m): 9:59pm On Nov 18, 2009 |
Tell am sweety |
Jokes Etc › Re: The Yoruba Man by 2Direct(m): 9:56pm On Nov 18, 2009 |
Just drex go left cuz i know sey u nor dey fit wakka well |
Jokes Etc › Re: Monkeys Can Fly! If U Disagree Pls Reply: by 2Direct(m): 9:52pm On Nov 18, 2009 |
Lol kolo what are u talking bout na? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by 2Direct(m): 9:48pm On Nov 18, 2009 |
Lol |
Jokes Etc › Re: Monkeys Can Fly! If U Disagree Pls Reply: by 2Direct(m): 9:40pm On Nov 18, 2009 |
Enemy of progress |
Jokes Etc › Re: The Yoruba Man by 2Direct(m): 9:37pm On Nov 18, 2009 |
Hahaha, See dis local tout dey talk. Bend head go left make i see road jor |
Jokes Etc › Re: Mathematics! by 2Direct(m): 9:33pm On Nov 18, 2009 |
She's a professional liar |
Jokes Etc › Re: Monkeys Can Fly! If U Disagree Pls Reply: by 2Direct(m): 9:31pm On Nov 18, 2009 |
Haha, Conductor as in Air Vice Mershall? |
Jokes Etc › Re: Mathematics! by 2Direct(m): 9:28pm On Nov 18, 2009 |
Hehe the babe don dey confess? |
Jokes Etc › Re: The Yoruba Man by 2Direct(m): 9:26pm On Nov 18, 2009 |
See dis Ekiti woman don dey yarn dust bout other tribes |
Jokes Etc › Re: Help, Have You Seen This Guy? by 2Direct(m): 9:23pm On Nov 18, 2009 |
Dont start what u cant finish next time sweety |
Jokes Etc › Re: Monkeys Can Fly! If U Disagree Pls Reply: by 2Direct(m): 9:21pm On Nov 18, 2009 |
Lol dat labrat too dey form big boy for me lol |
Jokes Etc › Re: Help, Have You Seen This Guy? by 2Direct(m): 9:19pm On Nov 18, 2009 |
Which of them? |
Jokes Etc › Re: Help, Have You Seen This Guy? by 2Direct(m): 9:11pm On Nov 18, 2009 |
Soldier blood runs in my system, If u want am by force i go give u trust me |
Jokes Etc › Re: Come And Laugh Out Loud! by 2Direct(m): 9:09pm On Nov 18, 2009 |
Close Tits jor |
Jokes Etc › Re: Help, Have You Seen This Guy? by 2Direct(m): 9:07pm On Nov 18, 2009 |
Lol comot jor |
Jokes Etc › Re: Mathematics! by 2Direct(m): 9:05pm On Nov 18, 2009 |
Im a born again. Never lied before in my life. Trust me sweety. |
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by 2Direct(m): 8:56pm On Nov 18, 2009 |
I will thanks |
Jokes Etc › Re: Mathematics! by 2Direct(m): 8:52pm On Nov 18, 2009 |
Abby i never knew you're dis pretty, Wow |
Jokes Etc › Re: Help, Have You Seen This Guy? by 2Direct(m): 8:19pm On Nov 18, 2009 |
Kunbee or kumbee i dont wanna know just go and wash my clothes, Brb |
|
Jokes Etc › Re: Come And Laugh Out Loud! by 2Direct(m): 8:10pm On Nov 18, 2009 |
Yaba left, why u dey ask palm wine tapper? |
Jokes Etc › Re: Monkeys Can Fly! If U Disagree Pls Reply: by 2Direct(m): 8:07pm On Nov 18, 2009 |
Na pure water ya mates still dey drink c'mon |