2Direct's Posts
Nairaland Forum › 2Direct's Profile › 2Direct's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 20 pages)
The lawyer's son wanted to follow in his father's footsteps, so he went to law school. He graduated with honors, and then went home to join his father's firm. At the end of his first day at work he rushed into his father's office, and said, "Father, father, in one day I broke the accident case that you've been working on for ten years!" His father responded: "You idiot, we could live on the funding of that case for another ten years!" |
u top the list of the conductors right? |
that boy is wicked u know ![]() |
i just want u to be my bitch thats all ![]() |
u still dey laugh? well, if i be you, i go just go bury my head in shame. ![]() |
Kunbee:i know this is the opportunity you've been waiting for spoilt child ![]() |
truth hurts, my brother Biko nor vex sey i don expose you for public |
Dreamer! |
hhmm sounds interesting ![]() |
Nobody is fighting nobody. if u are short of words just admit it and go take a que, no time |
na wetin u dey do for living be that abi? |
see this tejuosho market woman in the midst of bigger boiz, comot jor |
dapada, non of my family members dey wear head warmer under sun like that guy jor |
well, na so dem take born am |
im not a yoruba man with 4 tribal marks like you, so speak english please |
[quote author=Ben-10 link=topic=323985.msg4969279#msg4969279 date=1258799487]That guy na head of department for Fashola agberos o[/quote]hahahaa, u know am reach house sef |
D1KeleVra:why i go kill person put ontop the kind of food wey i dey serve my DOG everymorning? |
see this Elemu sef dey down grade, clear go one side make i pass jor |
nor dey open teeths like that na, u wan disgrace me for public? |
u no get mouth to ask am? |
u still dey wear that head warmer under sun? |
but we dey for public na |
between your legs |
odindhouse:how u take know sey she tight? u don reach there? |
nor dey open those teeths for public abeg, u dey disgrace me ![]() |




