*** - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › *** (1492 Views)
| *** by Nobody: 5:03pm On Mar 30, 2016*. Modified: 4:09pm On Apr 12, 2016 |
. |
| Re: *** by ineedajobfast: 5:06pm On Mar 30, 2016 |
bros calm down |
| Re: *** by Nobody: 5:07pm On Mar 30, 2016 |
ineedajobfast:abeg no beg me, my body dey hot felifeli as i dey so! |
| Re: *** by Nobody: 5:08pm On Mar 30, 2016 |
hehehehehe |
| Re: *** by ineedajobfast: 5:09pm On Mar 30, 2016 |
WiLdFLame:make I order one crate of origin? |
| Re: *** by ineedajobfast: 5:09pm On Mar 30, 2016 |
WiLdFLame:make I order one crate of origin? chilled |
| Re: *** by Nobody: 5:09pm On Mar 30, 2016 |
mtchewww lets see your worst ![]() |
| Re: *** by vizkiz: 5:16pm On Mar 30, 2016 |
WiLdFLame:your blood dey hot inside this heat. You be boiling ring? |
| Re: *** by Vinshu(f): 6:09pm On Mar 30, 2016 |
Calm down brother. |
| Re: *** by Nobody: 6:29pm On Mar 30, 2016 |
Stupedinluv:where are u cuming from wey rope no dey ur neck?? iffa shook u toothpick 4 dat ur guava boobi enh.... jst thank ur head say u no dey among dose wey dey bash men....oniso! |
| Re: *** by Nobody: 6:30pm On Mar 30, 2016 |
SAINTSAMURAI:LORDSAMURAI right? hw far nau? |
| Re: *** by Nobody: 6:32pm On Mar 30, 2016 |
vizkiz:kikikikiki...i dey vex ni..goin boil all dis disrespectful nl ladies... |
| Re: *** by Nobody: 6:32pm On Mar 30, 2016 |
WiLdFLame:BROS i hail o, i just dey like dele |
| Re: *** by Nobody: 6:34pm On Mar 30, 2016 |
Vinshu:iffa no calm down ko?? u wan beat me? just beware and desist frm all forms of bragados...sat na all u ladies punishment day! |
| Re: *** by Nobody: 6:43pm On Mar 30, 2016 |
WiLdFLame:am among ![]() u must be DUMBrai for npt noticing ![]() |
| Re: *** by Nobody: 6:52pm On Mar 30, 2016 |
Stupedinluv:dumbrai? aaarh i don die laaye mi...u don die for dis saturday! iffa i no finish u enh....say hala **modified** just check ur dp**fart on her head** ugly girl...i no get time 4 ugly girl like u...i wont give dat attention u need...oya cum dey go go sleep! |
| Re: *** by Gebbson007(m): 6:56pm On Mar 30, 2016 |
Stupedinluv:Lyk u cn stand his worst bfr u do face Lyk ma plasma tv . |
| Re: *** by Nobody: 7:43pm On Mar 30, 2016 |
WiLdFLame:if i ugly e means say your generation no follow at all ![]() |
| Re: *** by Nobody: 7:43pm On Mar 30, 2016 |
Gebbson007:Who is this fly ![]() beta respect yasef! |
| Re: *** by Nobody: 12:07am On Mar 31, 2016 |
Stupedinluv:am nt giving d attension u seekin jare! u will be happy till eternity if u had little of my finess! once again i no get ur time! |
| Re: *** by Bluezy13(m): 12:14am On Mar 31, 2016 |
WiLdFLame:Just passing...but wait... I think she may prefer your finess to your illiteracy. ...closes the door behind ( I was not here o) |
| Re: *** by Nobody: 12:31am On Mar 31, 2016*. Modified: 12:48am On Mar 31, 2016 |
Bluezy13:abeg who be dis incoherent abokii? solo makinde! i send u correction? moreover were u told dis is a toef igzaeminasion expressions or some sortta competition? illiteracy?? .....to hell with ur correction as if say ur english dey make folks dash u money! pvssynigga...womanwrapper! |
| Re: *** by Bluezy13(m): 12:35am On Mar 31, 2016 |
WiLdFLame:This is beyond madness |
| Re: *** by Nobody: 12:41am On Mar 31, 2016 |
Bluezy13:only a mad man recognizes another mad fellow....dat is to say we are both maded! chikena! |
| Re: *** by Nobody: 4:08pm On Apr 12, 2016 |
Gebbson007:kikikiki..@face lyk ma plasma tv |
Why So Many Effeminate Men Here??? • Etisalat Sales Girl Has Put My Relationship in Trouble • Men: Here Are 11 Ways To Know You Are Dating A Real Woman And Not A Girl • 2 • 3 • 4
I Am Looking For Love • What I Want In A Husband • Read This If You Are A Girl And Hate Dating Nice Guys
