Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,220 members, 7,953,811 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 07:10 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) (1798 Views)
Thief Tied And Put In A Car Boot In Port Harcourt (Photos) / Lagos Carnival: I Was Gang-raped In Police Presence – Dancer / NDA March Through Portharcourt,hoisting Their Flag( Wit Pic) (2) (3) (4)
Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by Guliver(m): 7:24pm On Jun 25, 2016 |
mehn,nor b small tin o,picture or adonbilivit almost land me n cell.in the bid to prove the picture crew dat I b confirmed,na so I dey snap robbery suspect wey police catch for rumola,portharcourt..o mehn the police guy provoke say why I dey snap,him seize my phone put me for their golf boot,o mehn I hear am yesterday.them bundle me & my frnd for boot wit the thief wet dem catch.my younger brother na come snap us wit him phone,my phone still dey wit the olapa.him say make I come bail my phone with 5 k,after I bail myself wit 20k.picture crew see waiting una cause.
|
Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by Guliver(m): 7:27pm On Jun 25, 2016 |
seun come buy phone for me ooo.na ur work I b dey doo |
Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by Breadmaker: 7:31pm On Jun 25, 2016 |
Hahahahahahahaha. We now believe you. |
Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by Trendy247: 7:33pm On Jun 25, 2016 |
Lol |
Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by modestofynest(m): 7:37pm On Jun 25, 2016 |
See ur eye see e dey shine like the thief own 1 Like
|
Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by oluwafreshkid(m): 7:37pm On Jun 25, 2016 |
Picture of the 20k bail or... 4 Likes |
Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by Guliver(m): 7:45pm On Jun 25, 2016 |
oluwafreshkid:u wan kill me.,,... 2 Likes |
Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by slimthugchimee(m): 7:46pm On Jun 25, 2016 |
picture of you being arrested and also picture of you going to school(cause your english sucks) or i dont believe it 1 Like |
Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by Davinex(m): 7:47pm On Jun 25, 2016 |
Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by Guliver(m): 7:53pm On Jun 25, 2016 |
slimthugchimee:who Engrish don't EPP? 1 Like |
Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by Adeoba10(m): 7:53pm On Jun 25, 2016 |
Charity begins on Nairaland.... God don catch u b dat. Na NCAN we dey wait for now, mske soldiers wey FG dey own salary gab dem. |
Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by slimthugchimee(m): 8:05pm On Jun 25, 2016 |
Guliver:who has english helped......thats the correct sentence |
Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by Guliver(m): 8:11pm On Jun 25, 2016 |
slimthugchimee:tankus engrishman 1 Like |
Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by tyson99(m): 8:18pm On Jun 25, 2016 |
Very funny |
Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by slimthugchimee(m): 8:58pm On Jun 25, 2016 |
Guliver:Thank you English man |
Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by Nobody: 11:40pm On Jun 25, 2016 |
Hello guys, I'm sorry... I dropped my phone
earlier today and the screen cracked badly,
so I can't even see clearly. Is this Twitter? 1 Like |
Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by devilmaycry: 7:52am On Jun 26, 2016 |
john4reala:old stuff bro |
Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by chopbanana: 10:45am On Jun 26, 2016 |
I pity u... Sorry for that. |
Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by Dezolo(f): 3:47pm On Jun 26, 2016 |
olopa and their wahala |
Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by Nobody: 5:06pm On Jun 26, 2016 |
That is what Nairaland addiction can cause. The addiction is like Coke sometimes. See what struggle for front page caused you. Lalasticlala, Seun come and bail this guy o |
Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by Nobody: 5:52am On Jun 27, 2016 |
Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by gwmlogistic: 1:47pm On Jun 27, 2016 |
Lmao |
(1) (Reply)
Nairalanders Appaling Senselessness On The Rise. / “daddy Please Give Me Water” – Last Words From 7-year-old M*rdered By His Father / Message
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |