Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,171 members, 7,860,207 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 07:49 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Pix Talk (113332 Views)
(1) (2) (3) ... (49) (50) (51) (52) (53) (54) (55) ... (101) (Go Down)
Re: Pix Talk by studio43(m): 5:30am On Feb 19, 2010 |
Maxwell why u dey laugh like chicken wey dem chook broom for yansh na? |
Re: Pix Talk by romsky: 9:36am On Feb 19, 2010 |
poor souls
|
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 9:45am On Feb 19, 2010 |
na who be that? |
Re: Pix Talk by romsky: 10:20am On Feb 19, 2010 |
who else can it be but u |
Re: Pix Talk by Kunbee: 12:24am On Feb 20, 2010 |
Re: Pix Talk by nich(m): 2:49pm On Feb 20, 2010 |
maxi, i kinda liked the top/bottom-level pix. nice one with the facebook virus thingy. romskie, how market? queenBee, wetin do you? |
Re: Pix Talk by studio43(m): 3:01pm On Feb 20, 2010 |
Rumski nor dey sell pepper again, Hin don get job for oceanic bank as a cleaner. |
Re: Pix Talk by nich(m): 3:15pm On Feb 20, 2010 |
studio, wetin be d latest pirated dvd jor? |
Re: Pix Talk by studio43(m): 3:31pm On Feb 20, 2010 |
Nor be my mouth u go hearam, Go Alaba |
Re: Pix Talk by Kunbee: 11:00pm On Feb 21, 2010 |
Mschew |
Re: Pix Talk by nich(m): 8:37am On Feb 22, 2010 |
|
Re: Pix Talk by romsky: 9:18am On Feb 22, 2010 |
na ben pinsure b dat |
Re: Pix Talk by maximized(m): 9:06pm On Feb 22, 2010 |
Thanks Nich. Here is more for your viewing pleasure.
|
Re: Pix Talk by maximized(m): 9:09pm On Feb 22, 2010 |
[img][/img]
|
Re: Pix Talk by maximized(m): 9:17pm On Feb 22, 2010 |
[img][/img]
|
Re: Pix Talk by Kunbee: 10:14pm On Feb 22, 2010 |
^^huhuhu |
Re: Pix Talk by romsky: 10:39am On Feb 23, 2010 |
Re: Pix Talk by Ben13: 10:51am On Feb 23, 2010 |
Lol see kunbee and co. . . |
Re: Pix Talk by maximized(m): 5:35pm On Feb 23, 2010 |
[img][/img]
|
Re: Pix Talk by Kunbee: 5:50am On Feb 24, 2010 |
Tiger |
Re: Pix Talk by romsky: 1:14pm On Feb 24, 2010 |
Ghana must go collection |
Re: Pix Talk by Ben13: 2:33pm On Feb 24, 2010 |
nice check designs o |
Re: Pix Talk by maximized(m): 7:31pm On Feb 24, 2010 |
:d
|
Re: Pix Talk by Chykason(m): 9:23pm On Feb 24, 2010 |
Maxi, why u dey post ur fillage peeps pix here without their consent? Pmsl |
Re: Pix Talk by maximized(m): 11:41pm On Feb 24, 2010 |
Don't worry mate, I do have their consent so they aren’t going to sue me. |
Re: Pix Talk by romsky: 10:36am On Feb 25, 2010 |
dat guy wan commit suicide? |
Re: Pix Talk by maximized(m): 4:38pm On Feb 25, 2010 |
romsky: The guy no chop for em past life, so em wan meet up this time. No dulling. |
Re: Pix Talk by Kunbee: 12:54am On Feb 27, 2010 |
Amala is good |
Re: Pix Talk by romsky: 8:42am On Mar 01, 2010 |
no 1da u black |
Re: Pix Talk by nich(m): 1:07pm On Mar 02, 2010 |
black is beautiful. or so they say! |
Re: Pix Talk by GoodMuyis(m): 1:55pm On Mar 02, 2010 |
Na waaoo |
Re: Pix Talk by nich(m): 2:06pm On Mar 02, 2010 |
Good muyis, you bad o! respect the man small now. |
(1) (2) (3) ... (49) (50) (51) (52) (53) (54) (55) ... (101)
My Collections Of Crazily Funny Pics.... Hahahahahaha / If Your Lawyer's Trouser Is Like This, Nwanne Forget It, You Are Going To Jail!! / Mermaid Found After Tsunami: Wow Scary!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |