Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,162 members, 7,860,163 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 07:07 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Pix Talk (113331 Views)
(1) (2) (3) ... (54) (55) (56) (57) (58) (59) (60) ... (101) (Go Down)
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 1:01pm On Apr 27, 2010 |
^^ wetin i do u? that time of the month don come? |
Re: Pix Talk by romsky: 1:04pm On Apr 27, 2010 |
u no well bad belle yeye lab rat like u u still dey lagos? |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 1:08pm On Apr 27, 2010 |
na u no well. . . off course i dey Lagos, where i wan go?. . . u think say i be nomad like u? |
Re: Pix Talk by romsky: 1:13pm On Apr 27, 2010 |
we know say lab rats r xpendable i just wan confirm say dem never slice u on top lab table |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 1:16pm On Apr 27, 2010 |
i'm a very important man! no biff please |
Re: Pix Talk by GeeCee(m): 4:41pm On Apr 27, 2010 |
Romsy, who get dis car?
|
Re: Pix Talk by romsky: 4:49pm On Apr 27, 2010 |
na kerewa car Gee u still get dis ya pix 4 house?
|
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 4:53pm On Apr 27, 2010 |
lmao rommie if i sound u! |
Re: Pix Talk by GeeCee(m): 4:54pm On Apr 27, 2010 |
No dat wasn't me: dat was seun |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 4:57pm On Apr 27, 2010 |
Make landlord catch u. . . tatafo! |
Re: Pix Talk by GeeCee(m): 5:00pm On Apr 27, 2010 |
[size=16pt]Ben's office[/size]
|
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 5:03pm On Apr 27, 2010 |
tehehe! na here that short man dey operate from? lol |
Re: Pix Talk by Ben13: 5:14pm On Apr 27, 2010 |
That Ben must be having an everlasting stooling problems |
Re: Pix Talk by skfa1: 5:16pm On Apr 27, 2010 |
|
Re: Pix Talk by skfa1: 10:48pm On Apr 27, 2010 |
Re: Pix Talk by romsky: 8:21am On Apr 28, 2010 |
feeling kul ?
|
Re: Pix Talk by Ben13: 9:51am On Apr 28, 2010 |
The husband must be dickele |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 10:14am On Apr 28, 2010 |
Re: Pix Talk by romsky: 2:46pm On Apr 28, 2010 |
kerewa neva reach to get erection jor |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 3:29pm On Apr 28, 2010 |
watch it! |
Re: Pix Talk by GeeCee(m): 3:38pm On Apr 28, 2010 |
[size=18pt]Culd dis be Kerewa's thing?[/size]
|
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 3:41pm On Apr 28, 2010 |
JESUS!!! lol *checks to see if the package is hasn't been removed* |
Re: Pix Talk by GeeCee(m): 3:47pm On Apr 28, 2010 |
D1KeleVra: Kerewa screams: [size=16t]Yeepa!!! D thing no dey there again. Egba mi oooooooooooooooooooo[/size] |
Re: Pix Talk by romsky: 1:10pm On Apr 29, 2010 |
eeeew gee its so stomach-churning |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 1:14pm On Apr 29, 2010 |
don't kiss a fool! |
Re: Pix Talk by skfa1: 2:17pm On Apr 29, 2010 |
Ben is a legend man
|
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 2:28pm On Apr 29, 2010 |
^^ baba baen the taizi drifa! |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 2:29pm On Apr 29, 2010 |
CAUTION!!!
|
Re: Pix Talk by romsky: 3:11pm On Apr 29, 2010 |
sure u learnt dat d hard way
|
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 4:22pm On Apr 30, 2010 |
See as person bend Ben face lol
|
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 7:43pm On May 02, 2010 |
obo! romsky think say na halloween we dey *mscheew*
|
Re: Pix Talk by skfa1: 10:09pm On May 03, 2010 |
E ala won oooooo
|
(1) (2) (3) ... (54) (55) (56) (57) (58) (59) (60) ... (101)
My Collections Of Crazily Funny Pics.... Hahahahahaha / If Your Lawyer's Trouser Is Like This, Nwanne Forget It, You Are Going To Jail!! / Mermaid Found After Tsunami: Wow Scary!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |