Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,161,388 members, 7,846,635 topics. Date: Friday, 31 May 2024 at 08:04 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Fada Fada(remix) Phyno Ft. Buhari -lyrics (2363 Views)
7 Years Old Boy Played Sax To Phyno's Fada Fada At Glo Mega Music Tour In Abuja / PHOTO: See The Hilarious Post Made By A Facebook About Phyno's Fada Fada / Fada Fada Remix Ft Buhari (2) (3) (4)
Fada Fada(remix) Phyno Ft. Buhari -lyrics by LovesonBlezz(m): 11:21am On Jul 29, 2016 |
Buhari part
"Since I win President I dey travel go obodo
oyibo,
.
Na spacecraft remain 4 me baba u know,
.
Ndi Igbo biko bia n'ebe a take photo.
.
E no easy 2 dey chill with presido Obama.
.
Na teacher figure d presido e b 2 me o,
.
since I lost my senses na him dey come dey help
me
eh...
.
i say gone are d days wen niger people dey c
petrol.
.
right now i dey 2 make 1dollar 950.
.
I thank asorock agu na echemba akanchawa o.
(akanchawa)
.
Na bullet proof cars me nd my guys de take
journey o
(akanchawa)
.
Oya Jonathan where you dey o (Jonathan)
.
EFCC where you dey...
l can't fit laf alone..makuna com follow me laf |
Re: Fada Fada(remix) Phyno Ft. Buhari -lyrics by christaddicted: 11:24am On Jul 29, 2016 |
Re: Fada Fada(remix) Phyno Ft. Buhari -lyrics by UndisputedBosom(m): 11:31am On Jul 29, 2016 |
God bless the composer 1 Like |
Re: Fada Fada(remix) Phyno Ft. Buhari -lyrics by perfectwazobia1: 11:56am On Jul 29, 2016 |
Your head dey there.... Zombies will not like this |
(1) (Reply)
Difference Between Twins And Ejima / When Your Naija Parents Insist On Giving Birth To You, Despite The Recession / The Difference Between Potential And Reality
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |