Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,341 members, 7,822,615 topics. Date: Thursday, 09 May 2024 at 01:52 PM

an open letter to seun:We Need broken English Section On Nairaland .ASAP - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / an open letter to seun:We Need broken English Section On Nairaland .ASAP (441 Views)

Your Best/worst section on Nairaland and why? / Reply To Seun Osewa Concerning Flagging My Website / If U Wan Speak Peguine English Or Broken English Abeg Enter Here.foto dey.oo (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

an open letter to seun:We Need broken English Section On Nairaland .ASAP by pacretus(m): 11:41am On Aug 11, 2016
dear oga seun,
as a concerned nairalander,i demand you create an all PEGUINE ENGLISH OR BROKEN ENGLISH SECTION,to help some of us who can't expresse ourselves in the queens english properply.It will also be fun.
Na me wey no dey
do magomago,pacretus.



mynd44, OAM4j
Re: an open letter to seun:We Need broken English Section On Nairaland .ASAP by Nobody: 11:48am On Aug 11, 2016
I expect a lot of funny comments on ds thread.mk spread my mat
Re: an open letter to seun:We Need broken English Section On Nairaland .ASAP by pacretus(m): 11:54am On Aug 11, 2016
Jasboi:

I expect a lot of funny comments on ds thread.mk spread my mat
u don sweep before u spread the mat..i here say ants don dey everywhere na dey look for food.oo

economy don hit them too.
Re: an open letter to seun:We Need broken English Section On Nairaland .ASAP by Nobody: 12:13pm On Aug 11, 2016
pacretus:
u don sweep before u spread the mat..i here sa[quote author=pacretus post=48386418]u don sweep before u spread the mat..i here say ants don dey everywhere na dey look for food.oo
economy don hit them too.
as wear my broda! no be only dem ants oo as I dey like Ds na only garri dey my stomach.
I gt small rice I no ft cook till Sunday.na Sunday things rice be now
D's economy self enh undecided
Re: an open letter to seun:We Need broken English Section On Nairaland .ASAP by pacretus(m): 12:28pm On Aug 11, 2016
[quote author=Jasboi post=48386965][/quote]who no know go know...

Even zombies no go dey do anyhow again..as BUBU don Bleep naija up.for my area now.big bread na 200+.small one na 50,,chaiii..bubu but why??
Re: an open letter to seun:We Need broken English Section On Nairaland .ASAP by Nobody: 1:14pm On Aug 11, 2016
pacretus:
who no know go know...

Even zombies no go dey do anyhow again..as BUBU don Bleep naija up.for my area now.big bread na 200+.small one na 50,,chaiii..bubu but why??
guy small bread na 70 for my own place o sad.
Re: an open letter to seun:We Need broken English Section On Nairaland .ASAP by photoshoot(m): 3:54pm On Aug 11, 2016
Lool, make sense, nothing do you oga boss

(1) (Reply)

Madonna University Okija 2016/2017 / Video:emmanuella Rocks Sierra Leone / I Need Your Help Nairalanders

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.