Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,583 members, 7,850,973 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 11:39 AM

What Would U Do If Rapture Comes? - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / What Would U Do If Rapture Comes? (1141 Views)

Picture Of D Day...wat Would U Do? / Which Two Would U Pick??? / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

What Would U Do If Rapture Comes? by mmichael1(m): 3:44am On Sep 28, 2009
What would u do if rapture takes place now.U go go?
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by sexyLeamon(f): 4:11am On Sep 28, 2009
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by bashydemy(m): 8:12am On Sep 28, 2009
na you and God get that one ooo but me just dey fear now cos if rapture come now God go dey judge some ppl him go relax and continue cos of the gravity of there sins spare oh Lord
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by Ben13: 8:14am On Sep 28, 2009
I'll go to heaven. ThankGod there'll be no traffic.
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by bashydemy(m): 8:24am On Sep 28, 2009
@Ben-10 hmmmmm your laugh dey kill me if God start with your own judgment first half go take 20yrs and God go relax for 10yrs and continue your judgment go get extra time
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by Ben13: 8:47am On Sep 28, 2009
shocked ewu cheesy
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by bashydemy(m): 9:18am On Sep 28, 2009
goat
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by sylve11: 9:21am On Sep 28, 2009
nice names above moi grin cool
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by bashydemy(m): 9:23am On Sep 28, 2009
you don see someone like you now u happy
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by Ben13: 9:25am On Sep 28, 2009
person like am no dey fear person like you na
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by Abbeycity4(f): 9:26am On Sep 28, 2009
tell am
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by sylve11: 9:38am On Sep 28, 2009
Ben-10:

person like am no dey fear person like you na

@least i better pass goat na grin cool
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by Ben13: 9:40am On Sep 28, 2009
inglish don dey disturb you again?
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by bashydemy(m): 9:49am On Sep 28, 2009
maybe him no go school
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by sylve11: 9:52am On Sep 28, 2009
people dey talk u still dey talk grin cool
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by Abbeycity4(f): 10:10am On Sep 28, 2009
shocked em no gt mouth ni?
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by sylve11: 10:13am On Sep 28, 2009
dat na mouth? grin cool
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by clemcykul(f): 10:18am On Sep 28, 2009
@poster
once again this is jokes forum.

moderator show ur moving skills now
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by bashydemy(m): 10:22am On Sep 28, 2009
sylve11:

people dey talk u still dey talk grin cool
sylve11:

dat na mouth? grin cool
it will take God eternity to judge you sylve
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by clemcykul(f): 10:29am On Sep 28, 2009
amen
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by sylve11: 10:56am On Sep 28, 2009
bashy_demy:

it will take God eternity to judge you sylve


sad sad sad cool
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by bashydemy(m): 10:58am On Sep 28, 2009
na so you hate am reach?
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by clemcykul(f): 10:59am On Sep 28, 2009
u be winch na
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by sylve11: 11:08am On Sep 28, 2009
simple! grin cool
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by bydot1(m): 11:13am On Sep 28, 2009
cool
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by sylve11: 11:27am On Sep 28, 2009
ukpala u don wake? grin cool
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by clemcykul(f): 11:37am On Sep 28, 2009
na bad dream wake am, seems like ben was chasing him with a cutlass
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by bashydemy(m): 7:33am On Sep 29, 2009
why himself go dey deny the pregancy?
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by veravin: 1:56pm On Sep 29, 2009
all of una don turn this small general joke question to personal joke insult.

na wa for una for this forum oh,

una no go kill person with laugh mix tears.

the poster wan hear where una go goo, all of una dey fumble.
wahala dey oh,

God go help una,

As for me, my prayer na to don ready at that time. Make Baba remmber me oh,
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by bashydemy(m): 2:52pm On Sep 29, 2009
wetin you find reach here
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by bydot1(m): 5:11am On Sep 30, 2009
Nor be u n him be mate?
Re: What Would U Do If Rapture Comes? by bashydemy(m): 8:30am On Sep 30, 2009
Kai by na you invite am now

(1) (2) (Reply)

Joke Section For Life / How To Send Ur Gf Away / Stolen Car

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.