Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,513 members, 7,954,936 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 12:53 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? (13372 Views)
Who Be The Mumu? / If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Go Down)
Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 5:54pm On Mar 25, 2010 |
4 me i no go lie, i do pleny mumu tins, but the wan i remember pass na dis one, I come back 4rm school no body dey house and hungry don dey wound me, i look the hole house notin dey, as i comot go outside na so i see dis ewa agoyin wey dem eat remain 4 passage na so i com stand dere dey look welder sumbody dey come or dey look me, nobody, na so i put hand pack am run go inside house finish am, comback again do the same, as i com 4 the third one, na him my sister see me ooo, omo com c beaten that day, |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by sylve11: 6:09pm On Mar 25, 2010 |
i still remember wen me and u go knock for 3rd bar, u knock finish cross ur leg. I still remember sey u come dey ask me where ur other leg. Oboy u funny |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 6:14pm On Mar 25, 2010 |
u no well |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 7:03pm On Mar 25, 2010 |
so u wan tell me say u no take hand pack shit wen u dey small |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 9:14am On Mar 26, 2010 |
nija we 2 dey form, ah ah |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by clemcykul(f): 11:47am On Mar 26, 2010 |
d mumu tin wey i no go eveer forget na one mornin wey we wan go church, i find pant wey i go wear i no see, na so i wear my elder sister pant, de thing just dey roll comot for my waist anyhow, as i enter church i just maintain no waka about till i reach house, as i wan comot the yeye pant hide am na so the owner catch me, come whoose me hot slap,i see wicked stars no be small |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by lbotus(f): 11:53am On Mar 26, 2010 |
;d ;d |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 2:24pm On Mar 26, 2010 |
^^^^^^^^^^ immaturity |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Etinoh(m): 11:06pm On Mar 26, 2010 |
I no go 4get dis one.i be dey put hand 4 my granmum soup wel wel.so na.1 fine morning like dat she come cash me.oboy see beating. |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 8:07am On Mar 27, 2010 |
Local hunters |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 11:14pm On Mar 27, 2010 |
Lol |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 11:22pm On Mar 27, 2010 |
Lol sup brother |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 12:29pm On Mar 28, 2010 |
@studio i know say u mumu already but i want make e com 4rm ur mouth lol |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 1:35pm On Mar 28, 2010 |
Lol na u opened dis mumu thread to tell the who world how u Mumu reach. U bring that yo mumu disease near me cuz i fit plank you enter gutter. Goat lol |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 2:06pm On Mar 28, 2010 |
aoch, mumu, u still no wan acept say u mumu abi? |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 4:56pm On Mar 28, 2010 |
U well so? Who mumu pass u for here? U no get sense comot make i pass, Stupid begger |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by david22uu(m): 5:04pm On Mar 28, 2010 |
I no go 4get the day wey my uncle tell me say na human being dey come enter television 4 night if we sleep, una sabi say na only NTA dey then. Guyz na so i no go bed one night becoz say i dey wait for those presenters make them come enter, till todday i neva see them enter the tv |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 5:14pm On Mar 28, 2010 |
Lol u be real mumu lol |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by jossy1luv(f): 6:43am On Mar 29, 2010 |
david22uu:lol. studio43:hahahahahaha, |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 6:46am On Mar 29, 2010 |
Yes na. Lol |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by jossy1luv(f): 7:32am On Mar 29, 2010 |
Make i stop 2 laff make my teet nor fall comot 4rm ma mouth. U guys r funny. |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 10:35am On Mar 29, 2010 |
@Studio43 or watever u call urself.c mumu, d fact be say wen u dey small u must do 1 mumu tin dis one way u form as if. |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 10:39am On Mar 29, 2010 |
@mumu studio na inside temple u take grow? na ur type d mumu pass oo sey u know? lol |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 11:47am On Mar 29, 2010 |
I GUESS IT'S ALL ABOUT D PHONETICS, i tink kwn wat i mean |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by sylve11: 1:24pm On Mar 29, 2010 |
i nor go forget studio, d way him dey pick goat shi. .t put for mouth when we dey grow up for iya-illapaja (think sey na burn burn groudnut) |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 2:10pm On Mar 29, 2010 |
Papine, Person wey give this mumu name no like u at all. Your mumulity no get cure, U think sey na everybody them born near gutter like dem born u? I pity u and u no know why i dey laugh you. See the kind language mumu pikin like u take open thread. U sure sey u go school, Cuz u too local. First na beg u dey always beg people, Now na how your take mumu reach u wan try tell people. Why your life be like this sef? |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 2:11pm On Mar 29, 2010 |
@sylve11 u sure say u pass 2ru childwood so, i dn't tink u hav any personal memory about urself |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by sylve11: 2:18pm On Mar 29, 2010 |
my hardrive crash, so all info lost |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 2:26pm On Mar 29, 2010 |
@studio is not about importing other people's joke 2 nairaland all 4 d sake of laffter,im jus real .9ja boy 2 d fullest |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Dyt(f): 2:56pm On Mar 29, 2010 |
hmmm hmmm |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 3:02pm On Mar 29, 2010 |
@studio even if u graduated 4rm d best school in d world. u mumu |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Dyt(f): 3:05pm On Mar 29, 2010 |
EHN EHN |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)
19 Hilarious Quotes By Pete Edochie That’ll Leave You On The Floor / gongo aso / MY Large Collection Of Funny Pics,memes And Comments.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |