Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,299 members, 7,819,008 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 09:55 AM

Chinko Wahala - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Chinko Wahala (580 Views)

English Wahala / The Wahala A Slay Queen Buying Bend Down Select Faced (Hilarious Photos) / Nigerian Mums and their Wahala... Read and Laff till you faint (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Chinko Wahala by sarz(m): 9:42pm On Oct 24, 2016
my andriod phone don chop my money tire,so i come vex sell am yesterday, come take some money buy china phone! the phone get Tv, Touch Screen, Nail Cutter, Fire lighter e.t.c i fit write text messages with toothpick sef. But now am in bigger trouble!!!
1. E go full afta 3min of charging.
2. The spellings get mistakes e.g NokLa, blackderry, i.pon, samswag e.t.c
3. Wen aeroplane pass, E go record one missed call.
4. Wen a big car horn E go show charger connected.
5. When chinese man pass, E go show one Bluetooth device found.
6. When fine gal waka pass E go show WiFi On.
7. When ugly gal waka pass, E go show Virus detected.
Abeg ooo! I wan sell am! who wan buy ooo? Even as i dey find buyer, E dey show me for d screen say No contact found

(1) (Reply)

Are You Guilty Of This? / Watch Skit Because Of Recession Naija Man Turn Airfreshner To Perfume / I Know 10 Facts About You!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.