Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,754 members, 7,813,490 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 12:56 PM

My Call Heaven Parody-nigeria Dirge - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / My Call Heaven Parody-nigeria Dirge (229 Views)

The Parody Of A Nation; An Urgent Call For Reawakening / 'Even In Heaven You Are Still A Sailor'; Friends Mourn Death Of Soldier. Photos / Nairaland Mods: Enforce Rule 2 For Heaven's Sake (2) (3) (4)

(1) (Reply)

My Call Heaven Parody-nigeria Dirge by isnovic(m): 4:12am On Feb 16, 2017
MY CALL HEAVEN PARODY-NIGERIA DIRGE

Make somebody please call heaven.....sob!sob!! sob!!!
Make I tell GEJ say e don happen, eyaahhh


That thing wey Rev. Fr. Mbaka say e no go happen....eyaaaah.

O Prof. Tam Divid-West na dat level....eyah...sob! Sob! sob!!

wey you promise say e no go happen eh ehey!!!

If to say NLC, OccupyNigeria Group una dey PMB go dey concentrate oh !!!!

All of dis e no go happen

sob! sob!! sob!!!

eyaah eyaaahhhh.

If to sey una dey, PMB go dey concentrate.

Oh GEJ see as contri men dey live in pain!!!!

We no be we are....eyah eyah


Rev Fr. Mbaka please can you re-confirm the prophecy again...right now everything now na pain in Paul Okoye's voice.
Prof. Tam David-West, please can you please re-calculate the price of PMS again, because e be like say our president add 1 in front of the 45 naira per litre calculation.


Pastor Bakare, where is the OccupyNigeria group, because all man needs to concentrate on this matter now as it is finally official APC=Chain
#OfficialAPC=Chain

Oby, Tinubu, Fashola, Oshiomole, Amaechi[b](#SOP[/b] ), Rochas suddenly have lost their voices and now hiding their heads under the sand like ostriches.

O! papa e don happen....sob! sob!! sob!!

Make somebody call Heaven ehyah!! ehyaaah!!

Right now everything na pain.

(1) (Reply)

Open Heavens :finding Alternatives? - Pastor E.a.adeboye / Letter To Mr Anything / Pest Solutions The Trusted Fumigation Professionals

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.