Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,812 members, 7,851,726 topics. Date: Thursday, 06 June 2024 at 06:37 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread (50836 Views)
Drop The State U R 4rm And Ur Bbm Pin / Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread / Dating & Meet Up Thread Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (48) (49) (50) (51) (52) (53) (54) ... (110) (Reply) (Go Down)
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by patwhizkid(f): 7:34pm On Jun 04, 2010 |
Pharoh, my Benji trust me like mad. |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by dani1luv: 7:36pm On Jun 04, 2010 |
Go sleep! Me and Ben wan pray!Pat. . . ben go dey deceive u say im dey pray 4u. .buh nah prayer 2 pass him waec after 19yrs of repitition, dey im mind |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by patwhizkid(f): 7:45pm On Jun 04, 2010 |
Na lie! Ben wey do im masters at d age of 15 wen im neva evn grow bia-bia for dat place. |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ben13: 7:50pm On Jun 04, 2010 |
patwhizkid:I no trust you like mad, abeg o. |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ben13: 7:51pm On Jun 04, 2010 |
dani1luv:ewu! wicked thing. Pat, no mind the bad belle. |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by patwhizkid(f): 7:54pm On Jun 04, 2010 |
Benji, so u nor trust me abi? |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by dani1luv: 12:17pm On Jun 05, 2010 |
patwhizkid:Ben. .that boy I nor trust am. .you mean he told you all these lies. . Please interview him once. .and you would see he cant |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by dani1luv: 12:27pm On Jun 05, 2010 |
Ben-10: wia dis castrated fowl dey |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ben13: 12:32pm On Jun 05, 2010 |
dani1luv:I no be like xynerise wey finish from Sari-Iganmu high school jor. . . |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by dani1luv: 12:41pm On Jun 05, 2010 |
And nah d-same xynerise sponsor ya education. . wait oh. .you do Junior Waec atall |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ben13: 12:53pm On Jun 05, 2010 |
I did common entrance and entered UNI straight. . .you see how brilliant? |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by patwhizkid(f): 1:40pm On Jun 05, 2010 |
Ben, why didn't you. . .? |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by dani1luv: 6:45pm On Jun 05, 2010 |
Ben-10:Nor be the common entrance examination be this. . www.nairaland.com/attachments/274516_2_JPG75fbb7f751dcbed3164815928ce30210 www.nairaland.com/attachments/274517_3_JPG6bade8110601de30c47dd51084ffc663 www.nairaland.com/attachments/274518_1_JPG63c85d8fea3a65f4a0888e30607c53a7 www.nairaland.com/attachments/274519_4_JPGa7ee56745585a55a4703baadfbd9f5c1 BEN only God can take control of your |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tayoast(m): 9:02pm On Jun 05, 2010 |
Dani, c ur life for outside. . . e wo aye dani lode. . . |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tanimz(f): 2:09am On Jun 06, 2010 |
Dani na confirmed olodo! |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tayoast(m): 10:14am On Jun 06, 2010 |
^^ stale news!! evrybody knows dt |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by dani1luv: 3:22pm On Jun 06, 2010 |
;d ;d ;d ;d |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Nobody: 7:47pm On Jun 06, 2010 |
kai plenty olodos are here oo @ dani oya what is the formula for oxygen |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tayoast(m): 7:59pm On Jun 06, 2010 |
wow. . . dani, we're waiting ooo. **lets c wat d poor bwoi comes up wt ds tym** |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ben13: 9:31am On Jun 07, 2010 |
patwhizkid: Pele! will do tonight. . . .It went off my mind. How's bf? |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by patwhizkid(f): 10:33am On Jun 07, 2010 |
wu iz bf? Yu better do, or return what i gave to yu. |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by dani1luv: 11:51am On Jun 07, 2010 |
luizworld:See as you dey downgrade me oh. . kai nor b O 2d X |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Nobody: 12:38pm On Jun 07, 2010 |
dani1luv:hmmm very good i tot u didnt sabi the answer otherwise i would have given u six strokes of d cain, |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ben13: 3:32pm On Jun 07, 2010 |
Luiz don become original tatafo |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Nobody: 5:44pm On Jun 07, 2010 |
^^ yes i am now officially a tatafo |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tayoast(m): 7:46pm On Jun 07, 2010 |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Nobody: 11:48pm On Jun 07, 2010 |
^ dem tie ur mouth. .common shine ur teeth like this |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ogaga4Luv(m): 12:57am On Jun 08, 2010 |
luizworld: |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by dani1luv: 12:24pm On Jun 08, 2010 |
liuz as per say u wan bincome tatafo. .you must2 pass diff. test u know |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Nobody: 4:15pm On Jun 08, 2010 |
^ oya bring it on |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ben13: 5:45pm On Jun 08, 2010 |
Test question No. 1. How many ears you get? |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Nobody: 7:51pm On Jun 08, 2010 |
^ VERY SIMPLE ONE EARS |
(1) (2) (3) ... (48) (49) (50) (51) (52) (53) (54) ... (110) (Reply)
Interview Between Hateu2 And Naughty Nauughty / Port Harcourt Nairalanders / Singles! Let's Mingle [24-35years]
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |