Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,326 members, 7,811,965 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 02:46 AM

Aunty Ramota- Fun Series By #bashorun - Literature - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Aunty Ramota- Fun Series By #bashorun (1626 Views)

The Sterling Shores Series By C.m Owens / Rumour Has It....a Series By Kanzah / Must Read: Christmas With Aunty Bisi [part 1, 2, 3, 4, 5 &6] ($uper Er0tica) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Aunty Ramota- Fun Series By #bashorun by lalaponcus(m): 9:24am On Apr 15, 2017
Auntie Ramota I greet you o.

Every day na the sound of your prayers dey wake me

Like 'my mama do good o' indomie song,
The lyrics of your prayers dey sweet my ears.
But, no be wetin I go like make my Atinuke pray at anytime.

Aunty Ramota o
Na who tell you say na man go complete you as a woman.
Who drum am into your eardrum say you be worthless being if you no get Olowo ori.
Who tell you say every woman bodi get ticking clock
Who dey deceive you say immediately you marry, life don set for you.


Abi you never hear of people wey dey kill their spouse.
Abi you nor dey see news of yeye tins wey dey scatter marriages
Abi you never read the bible to see say YOU ARE COMPLETE IN HIM
Abi you never hear of Mother Teresa of Calcutta who nor marry at all
Abi you never hear of Sarah wey born for old age.

Aunty mi.
Biko stop all this your "bomb me with the grenade of husband"
Dakun put an end to this "Massacre every lady that is observing my future husband"
Please stop raining down fire on a mother in law wey you never even meet
And please stop attending all those "my marriage must hold be fire by thunder" crusades
Lord knows such pastors are just preying on your fears.

Love yourself more Auntie mi.
Follow your passions and be the best God wants you to be.
Lord knows that men are more attracted to successful women than desperate ones.
#BASHORUN

Okontas.com

(1) (Reply)

The Easiest Way To Get Farafina Books And Magazines. / My Friend And I / [story] The Perfect Couple (adults Only)…part 7

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.