Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,220 members, 7,953,812 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 07:11 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! (2738 Views)
Merry Christmas & Happy New Year 2009 To Jokes Members / Clemcykul! I Love You! (2) (3) (4)
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by gidson12(m): 9:23pm On Jan 03, 2010 |
Pharoh:sorry o! i no know say ur head dey there , but y u come dey sleep 4 bush na |
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by gidson12(m): 9:26pm On Jan 03, 2010 |
studio43:Abeg studio, make una no drag me put in the middle of una riot luv |
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by D1KeleVra(m): 1:15am On Jan 04, 2010 |
lysaa: i dey. . . like bagco super sac. . . i dey kampe. . . i strong kakaraka mheen! i'ts 1am |
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by studio43(m): 5:31am On Jan 04, 2010 |
Nor dey too trust that your wall clock wey u buy for bend down and select o |
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by Pharoh: 8:18am On Jan 04, 2010 |
gidson12: Me ke, wetin i one find go inside bush when studio my house boy dey for there. |
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by D1KeleVra(m): 8:20am On Jan 04, 2010 |
is there a clue for this ur long question? |
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by studio43(m): 8:30am On Jan 04, 2010 |
No comment |
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by Pharoh: 8:40am On Jan 04, 2010 |
You better speak now or remain silent 4 : |
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by studio43(m): 8:54am On Jan 04, 2010 |
Talk is cheap |
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by D1KeleVra(m): 8:57am On Jan 04, 2010 |
. . . a quality ur wrist watch has in common |
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by studio43(m): 9:00am On Jan 04, 2010 |
I agree, Erm dress back na u wan enter my mouth? |
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by D1KeleVra(m): 9:01am On Jan 04, 2010 |
lol sorry. . . i no wear my glasses |
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by studio43(m): 9:06am On Jan 04, 2010 |
I don warn u about dat ijebu wey u dey drink as breakfast but u nor dey hear word |
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by lysaa(f): 11:14am On Jan 04, 2010 |
This is morning blindness, very bad at this early age. |
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by Pharoh: 11:27am On Jan 04, 2010 |
Lysaa shey you fit recommend any specialist doctor for that poor boi. |
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by lysaa(f): 11:34am On Jan 04, 2010 |
Dunno of any as i don't suffer from any of those ailments. . if the case persists tho, we'd seek a pro's advice. |
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by Pharoh: 11:44am On Jan 04, 2010 |
That's great but in the mean time what should we do to him.? |
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by lysaa(f): 11:53am On Jan 04, 2010 |
why u dey commit tautology na? ATM, na u need check up |
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by Pharoh: 11:57am On Jan 04, 2010 |
Me ke? I no commit nada, maybe na you need checkup self as ya eyes don dey pain you so |
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by lysaa(f): 12:00pm On Jan 04, 2010 |
even as u edit am reach. . Pharoh:the bolded bear same meaning, inu gwo? |
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by Pharoh: 12:09pm On Jan 04, 2010 |
Oya clean that rubbish quote right now |
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by lysaa(f): 12:22pm On Jan 04, 2010 |
bribe me |
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by Pharoh: 12:34pm On Jan 04, 2010 |
No long tin na, oya wetin u need |
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by lysaa(f): 1:00pm On Jan 04, 2010 |
Pharoh:pump ya brake. .thats a no go area. think of somn else jor |
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by Pharoh: 1:20pm On Jan 04, 2010 |
Abeg stop quoting me o jare, U no want me to clean my tracks Help me edit that quote make he resemble my own and make you ask wetin you need for bribe self since you no accept my suggestion. |
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by lysaa(f): 2:00pm On Jan 04, 2010 |
u go soon swear say nor be u post this too Pharoh:anyways that too 'sweetest heart' is only for this moment to na tautology |
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by Pharoh: 2:25pm On Jan 04, 2010 |
omg! I have beaten more than i can chew today See as you just one destroy my good reputation finish. |
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by lysaa(f): 2:30pm On Jan 04, 2010 |
lol u shuld have checked my resume to see my repertoire. i've got a rep too. |
Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by Ben13: 2:33pm On Jan 04, 2010 |
Enough time has been given to this thread. . .Happy new year to you all. Please use the chat thread for chats and offtopics. Thanks. |
Mikel Obi's Secret Wedding Pics!!! / Here Is A Math Trick So Unbelievable That It Will Stump You. / The Mad Man And The Pilot ; Very Funny
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |