Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,444 members, 7,954,754 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 08:32 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) (73704 Views)
Blessing Okagbare Files For Divorce From Igho Otegheri / Okagbare, Amusan Chase Cash As IAAF Diamond League End / Nigerian Athlete Blessing Okagbare Breaks 22-year-old African Record (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by SIRmanjar(m): 9:02am On Jun 16, 2017 |
Beckino:Den shave it na,,Some girls are sexy on low cut like my ex..Am sure you must be one of them. I luv my girls on a well shaved oiled skin cut |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by ZorGBUooeh: 9:06am On Jun 16, 2017 |
Nna men wey dose gladiators?una dey dull diss thread na..Syphax vs Shakaboom where una dey? |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by Nobody: 9:08am On Jun 16, 2017 |
SIRmanjar:Nah. I even dislike it. I've vowed to never do that except for health reasons. I don't know why but I find it disgusting. |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by lexzyy(m): 9:10am On Jun 16, 2017 |
SHAKABOOM:u be fool...u wey u fine wetin u don achieve for ur miserable life...omo ode 1 Like |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by Dollabiz: 9:13am On Jun 16, 2017 |
Sorry |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by SHAKABOOM: 9:15am On Jun 16, 2017 |
lexzyy:Wetin I don achieve baa?Ohk!i will tell you..I fAAKD ur mammy on ur dadz matrimonial bed ad she gave birth to triplet,which you are one of them..Ask ur mama she go reveal to you say you get twins..My wayward son go ad ask now |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by SHAKABOOM: 9:22am On Jun 16, 2017 |
ZorGBUooeh:Guy I dey hia I no run,,That mumu wey me ad my guys dey break,share im mama like kola nut don run leave im wig wearing UGLEE chics behind. Na im type of person dey collect betta beating for street for matter wey no concern am..Mumu boy |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by lexzyy(m): 9:23am On Jun 16, 2017 |
SHAKABOOM:see idiot ur mate dey make money u dey get headache on top person wey don make am pass ur whole family and generations to come...u are a pure waste of time and ur useless papa condom wey hin take f**k ur mama get personality pass u...##omo ode## 1 Like |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by SHAKABOOM: 9:28am On Jun 16, 2017 |
lexzyy:Hihihi..I go feed from your ancestors reach you go down to your descendants..How much your usless sef don make?MkPI I blame ur ogogoro drinknig fada for bleeping ur olosho mum with a nylon bag,if for say im get money buy condom dem for no born you by mistake. 1 Like |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by SIRmanjar(m): 9:33am On Jun 16, 2017 |
Beckino:No pls dont..Real men luv there girls natural..Well,any way you decide to package ur hair do so but pls dont wear a dead white ladies hair. |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by chidonbu: 9:33am On Jun 16, 2017 |
NO BIG DEAL |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by Cleodenile(f): 9:34am On Jun 16, 2017 |
Haba! Dem dey use wig do long jump again?? Gravity is bound to remove the stuff naa.....I pity her sha..must've been truly embarrassing. |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by lexzyy(m): 9:37am On Jun 16, 2017 |
SHAKABOOM:see omo ode...u don feed ur useless hungry wolves wey u call family...no be ur fault dat ur useless papa wey no knw pass to dey f**k ashawo if not we for no knw u...waste of time...##omo ode## |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by Nobody: 9:37am On Jun 16, 2017 |
SIRmanjar:Oh I don't do that. My hair is plenty and I think adding more won't be healthy for my scalp. Too much heat. |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by SHAKABOOM: 9:41am On Jun 16, 2017 |
lexzyy:Hahahahah! Product of a leaked nylon bag..Hahahaha!born by mistake.. 2 Likes |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by ZorGBUooeh: 9:50am On Jun 16, 2017 |
SHAKABOOM:Which wan be product of a leaked nylon bag again?Im for use pure water nylon na instead of to use normal black nylon..Keep the flame of war burning I dey feel una two.. Sum nairalanders curse for a living. 3 Likes |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by SIRmanjar(m): 9:55am On Jun 16, 2017 |
Beckino:Dats good..As ur hair plenty Naim be say you go too fine like mammy watta be that. |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by Nobody: 10:26am On Jun 16, 2017 |
SIRmanjar:Lol. For wia. Pls don't ask for pics o. |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by Nobody: 10:38am On Jun 16, 2017 |
creepsyme: I tell you. she should have weaved it in. Anyways, we love you Blessing. keep making us proud 1 Like |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by Nobody: 10:46am On Jun 16, 2017 |
SHAKABOOM: seriously?? |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by SHAKABOOM: 10:56am On Jun 16, 2017 |
Geesugar: |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by SIRmanjar(m): 11:11am On Jun 16, 2017 |
Beckino:Lol..Beauty is in the eyes of the beholder..Who knows you fit be my speck |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by Azam101: 12:35pm On Jun 16, 2017 |
Syphax:nooo vex ooo! I apologize on behalf |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by Nobody: 12:47pm On Jun 16, 2017 |
SIRmanjar:Haha. You're very funny. 1 Like |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by lepasharon(f): 2:13pm On Jun 16, 2017 |
Hopeful20100: You defo don't live in Nigeria |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by SHAKABOOM: 3:08pm On Jun 16, 2017 |
Azam101:Your daddys daddy |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by SIRmanjar(m): 3:21pm On Jun 16, 2017 |
Beckino:Lol! tankz |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by ZorGBUooeh: 3:27pm On Jun 16, 2017 |
Beckino:You guys shuld pls get a room |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by ZorGBUooeh: 3:29pm On Jun 16, 2017 |
SIRmanjar:Oga una dey play luv for main road o,a beg make una find room here na battlefield..NO PLAY PLAY for moscow. 1 Like |
Re: Blessing Okagbare's Wig Falls Off During Leap (Photos, Video) by ZorGBUooeh: 3:33pm On Jun 16, 2017 |
SHAKABOOM:With the ferocity of una yabbing I think say dis thread for don reach 11th page..Abeg make una continue na..The winner go visit me for my banana island mansion spend the night for my gateman room. 2 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
Anthony Joshua Knocks Kubrat Pulev Out In The 9th Round / Nigeria Vs Liberia (6 - 1): AFCON 2013 Qualifier On Saturday October-13-2012 / Anthony Joshua Visits Akarigbo Of Remo Babatunde Ajayi In Sagamu (Photos)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34 |