Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,105 members, 7,811,107 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 11:47 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (57863 Views)
Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (95) (96) (97) (98) (99) (100) (Go Down)
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by DeepSoul(f): 2:26pm On May 12, 2011 |
Follow follow go put you for "Ploblem" |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by mcnepow(m): 5:41pm On May 12, 2011 |
Problem no be good thing |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by agabaI23(m): 5:43pm On May 12, 2011 |
Thing wee de between your leg fit kill you |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by mcnepow(m): 5:53pm On May 12, 2011 |
You sef get bad mouth |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by hunkyjohn(m): 5:59pm On May 12, 2011 |
Mouth wey dem dey take chop. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by agabaI23(m): 6:54pm On May 12, 2011 |
Chop wetin? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by toyemz(f): 12:01am On May 13, 2011 |
wetin dey de bag |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by agabaI23(m): 12:25am On May 13, 2011 |
Bag dey empty |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by hunkyjohn(m): 5:51am On May 13, 2011 |
Empty kanda sabi make noise well well |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by mcnepow(m): 7:07am On May 13, 2011 |
Well or borehole, all na water source |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by agabaI23(m): 3:17pm On May 13, 2011 |
Source am any how you want am |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by akunta(f): 4:51pm On May 13, 2011 |
am na person name? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by toyemz(f): 11:27pm On May 13, 2011 |
name ya price now |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by agabaI23(m): 11:31pm On May 13, 2011 |
Now no be the time |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by mcnepow(m): 5:34pm On May 14, 2011 |
Time na Money |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by hunkyjohn(m): 5:48pm On May 14, 2011 |
money na hand, back na ground |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 9:47pm On May 14, 2011 |
ground rice na correct swallow |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by mcnepow(m): 11:22pm On May 14, 2011 |
Swallow na d street name 4 eba |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by toyemz(f): 11:55pm On May 14, 2011 |
eba na poor man food |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by hunkyjohn(m): 12:05am On May 15, 2011 |
food wey sweet, na money kill am finish |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by kennyxx: 12:31am On May 15, 2011 |
finish the food wen you dey eat be4 u complain |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by frankzapa: 12:34am On May 15, 2011 |
Complain wetin after u don see food chop? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by kennyxx: 12:35am On May 15, 2011 |
chop fire, na de food wen be lyk vomit na em i go dey happy for? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by frankzapa: 12:37am On May 15, 2011 |
For food matter who de hungry nor go vomit oooh, except e wan die. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by kennyxx: 12:38am On May 15, 2011 |
die?? if u wen die go eat mad-man vomit nah |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by frankzapa: 12:40am On May 15, 2011 |
Nah matter of time we all go know who b man. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by kennyxx: 12:43am On May 15, 2011 |
man na person wen fit arenge em self wella. man wen no fit eat better food for em belle na pig |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by frankzapa: 12:44am On May 15, 2011 |
Pig na dirty animal. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by kennyxx: 12:46am On May 15, 2011 |
animal wen no dey clean dey cos kasala |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by frankzapa: 12:48am On May 15, 2011 |
Kasala de happan everytime, i nor need talk of the wan way de happen for Jos na. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by kennyxx: 12:50am On May 15, 2011 |
na nah night na, dem no fit do kasala for this night |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by frankzapa: 12:53am On May 15, 2011 |
Night talk truth? i b don forget ooo, Oya i wan make night call. |
(1) (2) (3) ... (95) (96) (97) (98) (99) (100)
3words Per Post: Part 2a / 1. . . . . .999,998 999,999 1,000,000. Who Will Write 1? / If You Were Stuck On An Island With
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |