Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,599 members, 7,955,204 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 07:29 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Abeg Wetin B D Difference Btwn This Two (1878 Views)
Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M / Wetin This Girl Carry For Back!!! Overload Yash!!! / What Is D Difference Btw A “tv & Tv Set”? (watch Funny Responses) (2) (3) (4)
Abeg Wetin B D Difference Btwn This Two by ophizzey001(m): 9:38pm On Jul 04, 2017 |
|
Re: Abeg Wetin B D Difference Btwn This Two by ruxton06(m): 9:44pm On Jul 04, 2017 |
Same ni |
Re: Abeg Wetin B D Difference Btwn This Two by Beesluv: 9:52pm On Jul 04, 2017 |
People |
Re: Abeg Wetin B D Difference Btwn This Two by ophizzey001(m): 9:54pm On Jul 04, 2017 |
Beesluv:Go comment via https://afrikloaded..com.ng/2017/07/is-there-any-difference-between-them.html |
Re: Abeg Wetin B D Difference Btwn This Two by ophizzey001(m): 9:55pm On Jul 04, 2017 |
ruxton06: Drop a comment tru here https://afrikloaded..com.ng/2017/07/is-there-any-difference-between-them.html?m=1 to win this http://afrikloaded..com/2017/06/promo-follow-procedure-and-win-big-from.html |
Re: Abeg Wetin B D Difference Btwn This Two by hormobolanle: 9:07am On Jul 05, 2017 |
Hehehehe imagine Wat she turn her skin color Into all in d name of looking good. deris difference o, bcoz d Boli self make sense pass d hand my people come n c Wat Iyam seeing o Mayreeyam Skillful01 Whocarex Hadampson Kimberlywest kimKardashian yewandequeen jane1234f*biko teme Wetin 'f' dy do for ur name again Ehn nn! Kimberly hubby StephenGee12 pls don't let her scata her beautiful skin like dis one cos I don trust Dat gel:_) |
Re: Abeg Wetin B D Difference Btwn This Two by WHOcarex: 9:22am On Jul 05, 2017 |
hormobolanle:The difference is that, the hand roast pass the boli. |
Re: Abeg Wetin B D Difference Btwn This Two by Hadampson(m): 1:02pm On Jul 05, 2017 |
hormobolanle:Women geh problem |
Re: Abeg Wetin B D Difference Btwn This Two by Hadampson(m): 1:02pm On Jul 05, 2017 |
hormobolanle: |
Re: Abeg Wetin B D Difference Btwn This Two by hormobolanle: 2:51pm On Jul 05, 2017 |
WHOcarex: Bros u use style wicked small o chaiiiiiii ladies Don suffer#am excluded sha oo |
Re: Abeg Wetin B D Difference Btwn This Two by Nobody: 8:21pm On Jul 05, 2017 |
hormobolanle: Director of Amebo ministry. I see you o. The hand make sense sha. Coke and fanta. |
Re: Abeg Wetin B D Difference Btwn This Two by Mayreeyam(f): 10:36pm On Jul 08, 2017 |
[quote author=hormobolanle post=58140952]Hehehehe imagine Wat she turn her skin color Into all in d name of looking good. deris difference o, bcoz d Boli self make sense pass d hand my people come n c Wat Iyam seeing o. U dey mind her na slay queen she b oooo |
Re: Abeg Wetin B D Difference Btwn This Two by Mayreeyam(f): 10:44pm On Jul 08, 2017 |
hormobolanle: U dey mind her,na slay queen she b na. |
(1) (Reply)
Yahoo Boy / New Generation Alphabet / Silliest Joke Ever
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |