Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,266 members, 7,815,440 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 12:27 PM

Important Message From Man United In Pigin To Anthony Martial - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Important Message From Man United In Pigin To Anthony Martial (993 Views)

Ben Bruce's Message To Anthony Joshua As He Prepares For Rematch With Andy Ruiz / Deontay Wilder Sends Scathing Message To Anthony Joshua After Andy Ruiz Defeat / ”my Heart Is At Peace As I Pass The Torch To Anthony Joshua” – Klitschko (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Important Message From Man United In Pigin To Anthony Martial by ManUtdinPidgin: 8:46pm On Jul 24, 2017
No be today wey Anthony Martial case don dey worry us. We at MUIP don examine the French Winger but we still dey confused ontop why hin form dey behave like light bulb wey dey Nigeria.

[img]https://manutdinpidgin.files./2017/07/img_5623.jpg?w=700[/img]

The truth be say Anthony Martial dey behave as if say na PHCN dey control hin form and when dem wan make e play well, dem go 'On am' and when dem wan make e play rubbish, dem go switch am off.

Just look at the Real Madrid match now, na only one moment of brilliance wey Martial get and that moment, E use am pieces the whole Real Madrid backline. Only am, destroy about five Los Blancos players before e do assist for Jesse Lingard. Before that mad run wey e do, na rubbish e play. For second half, e no worry them at all, na why the person wey win 'Man Of the Match' na Jesse Lingard.

For Full Story: https://manutdinpidgin.com/2017/07/24/important-message-from-man-united-in-pigin-to-anthony-martial/

(1) (Reply)

Chelsea Fan’s Tweet About N’golo Kante During Bayern Munich Game Is Going Viral / Klopp Get Pleased With Liverpool Win At Berlin / Zlatan Ibrahimovic: 12 Funniest Qoutes Ever Made

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.