Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,189 members, 7,835,951 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 06:03 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / 1 Or 2 (24231 Views)
(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (29) (Reply) (Go Down)
Re: 1 Or 2 by opokonwa(m): 2:41pm On Feb 23, 2010 |
631 or 632 |
Re: 1 Or 2 by opokonwa(m): 2:45pm On Feb 23, 2010 |
La! la!! la!!! la!!!! la!!!!! I just bursted a new page |
Re: 1 Or 2 by googles: 3:15pm On Feb 23, 2010 |
opokonwa: [size=13pt]who be dis ? i go give you 633 or 634 dirty slaps na [/size] |
Re: 1 Or 2 by r231(m): 3:18pm On Feb 23, 2010 |
we dey talk head he dey come with tail abeg change dat slap to 635 or 636 jo jo jo |
Re: 1 Or 2 by googles: 3:30pm On Feb 23, 2010 |
[size=13pt]no mind am, he go even do 637 or 638 frog jump join the slap [/size] |
Re: 1 Or 2 by daduke2k(m): 4:05pm On Feb 23, 2010 |
hahahhahhahahahaha or we may give 639 or 640 koboko lashes |
Re: 1 Or 2 by opokonwa(m): 4:53pm On Feb 23, 2010 |
I go punch all of una for mouth 641 or 642 times |
Re: 1 Or 2 by r231(m): 5:02pm On Feb 23, 2010 |
ma guys watch yourself oya buy everybody 643 or 644 plate of isi ewu and stout now now |
Re: 1 Or 2 by googles: 5:09pm On Feb 23, 2010 |
[size=13pt]no o make him pull him sokoto and lie down sharp-sharp for his 645 0r 646 lashes of koboko[/size] |
Re: 1 Or 2 by 190: 6:05pm On Feb 23, 2010 |
^^ and there goess my Googleess lusting after 647 and 648 guyzz i'll deal wif u later for this |
Re: 1 Or 2 by googles: 6:21pm On Feb 23, 2010 |
[size=13pt]but i gave you 649 or 650 chances to be the guy for me and you failed[/size] |
Re: 1 Or 2 by r231(m): 6:24pm On Feb 23, 2010 |
ma googles, are you still talking to dat 190 BENZ when i have 651 or 652 ruby red ferarri packed outside for you |
Re: 1 Or 2 by ladiakins(m): 7:18pm On Feb 23, 2010 |
na wah o! mak e no b lik say i dey vex , mak una tak 653 or 654 as my humble contribution |
Re: 1 Or 2 by Officerricky(m): 7:46pm On Feb 23, 2010 |
How much did P. Etteh chop abeg? Na 655 or 656 mil? |
Re: 1 Or 2 by googles: 8:36pm On Feb 23, 2010 |
[size=13pt]omo e be like say na 658 or 659 million she thief o hmm [/size] |
Re: 1 Or 2 by daduke2k(m): 11:24pm On Feb 23, 2010 |
Google hon, wuld u lik a banana yellow LAMBORGHINI dat goes for 660 or 661 billion dollars ,which i bought 4 u as ur buffday present? |
Re: 1 Or 2 by r231(m): 11:38pm On Feb 23, 2010 |
daduke can kiss ma as.s with dat lamborghini shooooooo come on baby lets take a 662 or 663 trip to DUBAI for some shopping,,,,ki ni big deal |
Re: 1 Or 2 by daduke2k(m): 11:51pm On Feb 23, 2010 |
WTF is Dubai, cmon darl i wil tak u 2 d tropics wit 664 or 665 mil 2 extinguish |
Re: 1 Or 2 by daduke2k(m): 11:54pm On Feb 23, 2010 |
ouch , 6 6 6 the devils area code and caller id. |
Re: 1 Or 2 by r231(m): 11:55pm On Feb 23, 2010 |
hmmmmm oboy na arab money we want spend 666 or 667 milla no question |
Re: 1 Or 2 by daduke2k(m): 12:03am On Feb 24, 2010 |
Abi mak i put 668 or 669 mil on top |
Re: 1 Or 2 by opokonwa(m): 9:32am On Feb 24, 2010 |
670 or 671 |
Re: 1 Or 2 by milkan05(m): 10:51am On Feb 24, 2010 |
672 or 671 |
Re: 1 Or 2 by daduke2k(m): 12:05pm On Feb 24, 2010 |
Wher is my google? I ve been tryin ur no 4 672 or 673 times |
Re: 1 Or 2 by opokonwa(m): 12:29pm On Feb 24, 2010 |
some people can't count 674 or 675 |
Re: 1 Or 2 by galatico(m): 1:13pm On Feb 24, 2010 |
Ninty nine percent of the fault his from the female folks !!! |
Re: 1 Or 2 by Officerricky(m): 2:27pm On Feb 24, 2010 |
@galatico, wetin u wan do? U wan pause am! Na lie. Oya collect am, 676 or 677. |
Re: 1 Or 2 by opokonwa(m): 2:50pm On Feb 24, 2010 |
678 or 679 |
Re: 1 Or 2 by r231(m): 2:52pm On Feb 24, 2010 |
who is galatico abeg take 680 or 681 naira and run out |
Re: 1 Or 2 by biozy(m): 3:00pm On Feb 24, 2010 |
yar Adua! where u dey live plot 682 or 683? |
Re: 1 Or 2 by cutefine: 4:58pm On Feb 24, 2010 |
O boy Ibo boy no dey carry last. Oya take am;40 and 41 for me its d guy dat r never cos dem cant seat dear ars on one gurl jumping 4rm one gurl to anoda, schwwwwwwwwwwww |
Re: 1 Or 2 by daduke2k(m): 5:02pm On Feb 24, 2010 |
Guy y u dey fall my hand na, d tin na 684 or 685. |
(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (29) (Reply)
Which Tribe Do U Think D Nairalander Above U Belongs To? / ╚►One Word Per Post. . ◄╝ / Reply Siggy!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |