Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,117 members, 7,835,764 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 02:36 PM

1 Or 2 - Forum Games (13) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / 1 Or 2 (24229 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) ... (29) (Reply) (Go Down)

Re: 1 Or 2 by r231(m): 5:21pm On Feb 24, 2010
cutefine:

O boy Ibo boy no dey carry last. Oya take am;40 and 41

shocked grin
for me its d guy dat r never cos dem cant seat dear ars on one gurl jumping 4rm one gurl to anoda, schwwwwwwwwwwww

where all dis olodo come from

abeg daduke teach am with 686 or 687 lashes
Re: 1 Or 2 by daduke2k(m): 5:26pm On Feb 24, 2010
Oya tak am 688 or 689 lashes, piao piao piao, oya dey frog jump
Re: 1 Or 2 by uglyBetty1(f): 5:34pm On Feb 24, 2010
This cane no do me please i need 690 or 691 more
Re: 1 Or 2 by daduke2k(m): 5:37pm On Feb 24, 2010
Which one d u nid r231 's or mine. We can go 692 or 693 times
Re: 1 Or 2 by Ireonsen(f): 7:22pm On Feb 24, 2010
well i jst joined NL.i ll go 4
694 nd 695[color=#006600][/color]
Re: 1 Or 2 by r231(m): 9:36pm On Feb 24, 2010
for d fact say u dey ugly na 696 or 697 strokes of cane be dat cheesy grin oya daduke complete am
Re: 1 Or 2 by googles: 9:39pm On Feb 24, 2010
shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked

[size=13pt]i was gone for wat? 698 or 699 mins and the whole place is filled up . . . na wa o [/size]
Re: 1 Or 2 by 190: 9:42pm On Feb 24, 2010
700~
Re: 1 Or 2 by daduke2k(m): 10:17pm On Feb 24, 2010
Google swty i misd u and i cried like 701 or 702 times
Re: 1 Or 2 by googles: 10:23pm On Feb 24, 2010
[size=13pt]hey booboo i got 703 or 704 kleenex papers here for u to clean up tongue [/size]
Re: 1 Or 2 by daduke2k(m): 10:31pm On Feb 24, 2010
Lik am gona get 705 or 706 kisses 4 doin dat. Huh
Re: 1 Or 2 by meekas(m): 12:31pm On Feb 25, 2010
U no go kill person with laffta, see aw u changed a serious topic to somethng else entirely. Me i don tire for una so i'm taking 707 or 708 days off this site. tongue
Re: 1 Or 2 by r231(m): 1:40pm On Feb 25, 2010
709 or 710 gbammmmmmm
Re: 1 Or 2 by galatico(m): 1:46pm On Feb 25, 2010
Officerricky:

@galatico, wetin u wan do? U wan pause am! Na lie. Oya collect am, 676 or 677.

What's the meaning of this bullllshit!!!676 0r 677 Some crap or what?[

quote author=r231 link=topic=394387.msg5576277#msg5576277 date=1267019552]
who is galatico cheesy cheesy abeg take 680 or 681 naira and run out
[quote][/quote]

What da hell do you mean? Watch the next words that comes out from ur keyboard or u might regret it!!!
Re: 1 Or 2 by daduke2k(m): 2:06pm On Feb 25, 2010
My koboko dey ready 4 anybody wey go fight i go flog am 711 or 712 times
Re: 1 Or 2 by Nobody: 3:26pm On Feb 25, 2010
by the 713 or 714th time, you for don catch herpes
Re: 1 Or 2 by r231(m): 3:30pm On Feb 25, 2010
galatico:

What's the meaning of this bullllshit!!!676 0r 677 Some crap or what?[

quote author=r231 link=topic=394387.msg5576277#msg5576277 date=1267019552]
who is galatico cheesy cheesy abeg take 680 or 681 naira and run out


What da hell do you mean? Watch the next words that comes out from your keyboard or u might regret it!!!



oboy you beta run comot from thread if you no fit take joke

na wa o

abeg daduke where we dey self 714 or 715
Re: 1 Or 2 by opokonwa(m): 3:44pm On Feb 25, 2010
714 or 715
Re: 1 Or 2 by dlox01(m): 3:56pm On Feb 25, 2010
ahhhhh make i no make my own contributionwhere would nairaland be??, TAKE AM!!!!
[b]716, 717!!![/[/size]b][size=8pt] grin grin
Re: 1 Or 2 by daduke2k(m): 4:14pm On Feb 25, 2010
@r231, e be lik say na 718 abi 719
Re: 1 Or 2 by kachiside: 5:08pm On Feb 25, 2010
Na wah am back again to this thread, i will be on till 720 before going to bed by 721. Lol
Re: 1 Or 2 by uglyBetty1(f): 5:21pm On Feb 25, 2010
r231:

for d fact say u dey ugly na 696 or 697 strokes of cane be dat cheesy grin oya daduke complete am
embarassed embarassed embarassed embarassed embarassed na because am ugly you want to cain me more, abeg give me more 722 abi 723 lashes, so that in my next world i will never be Ugly again.Lol
Re: 1 Or 2 by Nobody: 7:35pm On Feb 25, 2010
which kain caning you want? I fit give you 724 or 725 times more
Re: 1 Or 2 by googles: 7:43pm On Feb 25, 2010
[size=13pt]i gave a boy 726 or 727 winks today o yet he no gree look my side sad angry embarassed[/size]
Re: 1 Or 2 by Nobody: 7:44pm On Feb 25, 2010
If you throw 728 or 729 along my way, am all yours with an all you can stuff buffet
Re: 1 Or 2 by daduke2k(m): 8:48pm On Feb 25, 2010
Google darl, i 4got d time we were 2 meet was it 730 or 731
Re: 1 Or 2 by r231(m): 10:12pm On Feb 25, 2010
hello google darling

wetin dey na 732 or 733
Re: 1 Or 2 by googles: 10:32pm On Feb 25, 2010
[size=13pt]hey my swthrts i dey o i don check una here for like 734 or 735 times today kiss kiss[/size]
Re: 1 Or 2 by Mannylex(m): 10:43pm On Feb 25, 2010
Googles, did u also check for me for 736 or 737 times.
Re: 1 Or 2 by ifihearam: 10:44pm On Feb 25, 2010
what  the hell is this suppose to mean,i mean why are you all just writing numbers here,leaving the genuine thread,this is bad,moderator take all these jobless people out of here.what rubbish is this


738 or 739
Re: 1 Or 2 by Mannylex(m): 10:51pm On Feb 25, 2010
If u say that kind of a thing again, i'll send 740 or 741 viruses to ur system.
Re: 1 Or 2 by r231(m): 10:58pm On Feb 25, 2010
i knw dat i can always count on you guys

so mannylex abeg dash am 742 or 743 viruses grin cheesy

(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) ... (29) (Reply)

Which Tribe Do U Think D Nairalander Above U Belongs To? / ╚►One Word Per Post. . ◄╝ / Reply Siggy!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.