Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,759 members, 7,817,101 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 05:32 AM

I Go Like Enter Heaven – Obasanjo - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / I Go Like Enter Heaven – Obasanjo (389 Views)

Go Like This Page To Get Update Aka News / Will Osibanjo Go Like Adeosun? / Quit Notice: I Have Been In Bosso For 45 Years, Where Do I Go? – Yoruba Leader (2) (3) (4)

(1)

I Go Like Enter Heaven – Obasanjo by NewsinPidgin(f): 3:57pm On Aug 13, 2017
Former Presidoo, Olusegun Obasanjo don yarn say him wan make heaven, so him go join the host sing

Former Presidoo don ginger Christians make dem prepare as Jesus go come back as time don near make the world end

Him yarn dis one for 2017 camp meeting concert wey Apostolic Faith Church choir do for inside Camp ground Igbesa, Ogun state.

Baba yarn say, you go need dey ready as Jesus go come again, nothing else, I get one friend wey dey gist me say, when we reach heaven, we go tire to dey hail God and e go dey like Prison wey go dey very boring.

As for wetin i don see this afternoon wey the choir do so, I go want go heaven so i fit join the host sing.

If na wetin e feel like to praise God be dis, then i go wan join dem , if wetin i don see here na how heaven go be, i go like enter heaven.

Jesus come dis world , come show us salvation and better life, we get everything we suppose dey proud of.

Obasanjo say God no fit make Nigeria, but people go need to invite God inside dia lives personally

We get plenty tins wey no dey work well for dis country,if Our countri people fit yarn truth baba yarn

Baba still yarn say Our countri people go need invite God inside dia life, wetin we go do for this country dey our hand, Gods grace dey yafu yafu every where, when we no use am anyhow.

source : http://newsinpidgin.ng/i-go-like-enter-heaven-obasanjo/

Re: I Go Like Enter Heaven – Obasanjo by Mynd44: 6:12pm On Aug 13, 2017

(1)

PDP Will Continue To Pray For Buhari - PDP Chairman Makarfi / Stop Blaming Allah For The Evil Deeds Of Buhari / Over 660 Rice Farmer In Oyo State Benefited From

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.