Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,462 members, 7,861,336 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 10:04 AM

Fine Nursing Student Don Burn For Explosion For Makurdi - Health - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Health / Fine Nursing Student Don Burn For Explosion For Makurdi (463 Views)

University Of Ibadan Nursing Student Slumps, Dies After Writing Test (Photo) / Nursing Student Of Madonna University Dies In Her Sleep (Photos) / Makurdi Nursing Student Burnt By Gas Explosion In Her Hostel. Photos (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Fine Nursing Student Don Burn For Explosion For Makurdi by NewsinPidgin(f): 2:31pm On Aug 22, 2017
One year one student wey dey Makurdi School of Nursing and Midwifery, Miss Stella Meeikyaa, don leave herself and her family for pain as she burn sotey dem no recognize am again for gas explosion wey happen for her hostel room.

As one online source take put am, dis gbege happen as one of her mate call am say make she epp am check d Indomie wey she bin dey cook say she wan go downstairs go collect something.

Na dia time d gas catch fire after some minutes.
She suffer third degree burns and dem admit am for d Intensive Care United (ICU) of Federal Medical Centre, Makurdi.

As Benue state governor, Samuel Ortom hear d tori, him promise say government go pay d bills.

D deputy governor, Engr. Benson Abounu follow make him own personal donation of N100,000 wey dem use buy d girl drugs and other tins.

#confamtori

Source : http://newsinpidgin.ng/fine-nursing-student-don-burn-for-explosion-for-makurdi/

Re: Fine Nursing Student Don Burn For Explosion For Makurdi by phintohlar(f): 2:40pm On Aug 22, 2017
Thank goodness she's alive
Re: Fine Nursing Student Don Burn For Explosion For Makurdi by madone: 2:44pm On Aug 22, 2017
She LL be fine..pls some one should take her out of that state.
Re: Fine Nursing Student Don Burn For Explosion For Makurdi by sluvy4tune(m): 4:10pm On Aug 22, 2017
phintohlar:
Thank goodness she's alive





I dey tell you bro/sis
Re: Fine Nursing Student Don Burn For Explosion For Makurdi by Olarewajub: 4:30pm On Aug 22, 2017
Gosh this so bad. Wish her quick recovery.

(1) (Reply)

The Inside-out Guide To Getting Your Skin To Glow / Be Careful Of Hypertension, It's The Silent Killer / How To Stop Your Premature Ejaculation Naturally

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.