Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,434 members, 7,819,577 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 06:24 PM

​bobrisky Don Talk How Him Get N15million To Take Do Him Birthday - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / ​bobrisky Don Talk How Him Get N15million To Take Do Him Birthday (608 Views)

Burna Boy Nearly Cried As Female Fan Gave Him Birthday Gift On Stage / Regina Daniels Buys N15Million Prado Jeep For Her Mother On Her Birthday / (+18) Bobrisky Don Finally Go Nude,as Em Share Nude Foto Of Em Yansh On Top IG (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

​bobrisky Don Talk How Him Get N15million To Take Do Him Birthday by NewsinPidgin(f): 11:00am On Sep 12, 2017
Naija male Barbie doll, Bobrisky, don share him new snaps for him Instagram page and him don open up on how him get d N15 Million to celebrate him birthday last weekend.

Bobrisky na man wey dey do like woman o... Dey wear dia clothe, dey do make up, etc. follow advice for dem slay queens; him write say:

“Some girls gatz come take lessons from me d baddest on how dem go take slay. All d money � wey I bin waste ontop my birthday na my from my BAE and some mugu wey want waste dia money. I bin no spend shikom from my account. Reasons na unto say na me be d baddest.
Girls, make una stop to dey Bleep for cheap cash.”

“La hot ���. I control where d money dey. Stop to dey Bleep dick because u want am. Bleep to change ur life”.

See him released photos here...

#confamtori

Source:http://newsinpidgin.ng/%e2%80%8bbobrisky-don-talk-how-him-get-n15million-to-take-do-him-birthday/

Re: ​bobrisky Don Talk How Him Get N15million To Take Do Him Birthday by NOC1(m): 11:02am On Sep 12, 2017
Inukwa, I pray my babe do not read this post she might decide to be stingy with her thing. mtcheeww, i pay her above 40k monthly if she go stingy i save my money till i find another babe.
Re: ​bobrisky Don Talk How Him Get N15million To Take Do Him Birthday by DjAndroid: 11:14am On Sep 12, 2017
I spit on him!
Re: ​bobrisky Don Talk How Him Get N15million To Take Do Him Birthday by Nobody: 11:21am On Sep 12, 2017
This is why abortion take style good sometimes

1 Like

Re: ​bobrisky Don Talk How Him Get N15million To Take Do Him Birthday by NewsinPidgin(f): 11:32am On Sep 12, 2017
NOC1:
Inukwa, I pray my babe do not read this post she might decide to be stingy with her thing. mtcheeww, i pay her above 40k monthly if she go stingy i save my money till i find another babe.


������
Bros, hold your babe tight o.
Re: ​bobrisky Don Talk How Him Get N15million To Take Do Him Birthday by NewsinPidgin(f): 11:33am On Sep 12, 2017
DjAndroid:
I spit on him!


Lol..Him sha dey make him money o.
Re: ​bobrisky Don Talk How Him Get N15million To Take Do Him Birthday by NewsinPidgin(f): 11:33am On Sep 12, 2017
cummando:
This is why abortion take style good sometimes


��������
But na una go still condemn d girls wey do am o.

1 Like

Re: ​bobrisky Don Talk How Him Get N15million To Take Do Him Birthday by Nobody: 11:37am On Sep 12, 2017
NewsinPidgin:



��������
But na una go still condemn d girls wey do am o.
For this mumu case I blame the mama.....funny enough I sabi the stupid boy from small...

1 Like

Re: ​bobrisky Don Talk How Him Get N15million To Take Do Him Birthday by NewsinPidgin(f): 1:01pm On Sep 12, 2017
cummando:

For this mumu case I blame the mama.....funny enough I sabi the stupid boy from small...

You dey call am boy? Him na chic o

1 Like

(1) (Reply)

Bobrisky Has Finally Enlarged His Buttocks (see Photos Here) / Psquare Beef: 5 Facts Festus Keyamo Wants You To Know / Joke Silva And Husband, Olu Jacobs Share A Kiss As She Celebrates Her 55th Birth

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.