Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,411 members, 7,954,629 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 03:03 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Lit_revelation (the End) (377 Views)
My Name Is John Dare Henry - THE END / In The End...The Beginning (A Romance Novelette By Kayode Odusanya) / The End Is Only The End( Completed) Short story (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Lit_revelation (the End) by krespoWhyte(m): 10:05am On Dec 02, 2017 |
Episode 2 (sunday Eveninq) Jerry Was just sitted outside his father's house... make una nur vex abeg, (jerry na one tall chocolate skin nd jelly curl hair with dimple anytime wen him smile.. him papa na Ex Min of education, mumsi na lecturer, na him be d only boy, den 2qirls nd dem con be twins join, jerry na d last kid sha nd him dy ss2, him knw book wella) *bambi, bryson, nelson entered his compound nd called him by their qanq nickname* bryson: the catcher bambi: our catcher of d year jerry: bambi hope say u cari my gucci panx cum oo, no use me play bryson: afa catcher na, u neva say mke we sit, u don dy ask of panx, na wa u ooo nelson: nur mindam, na mumu him be bambi: baba ur panx don enta voice mail, my big man like d panx na im con wearam commot nelson: nawa ur own man oh<tokin to bambi> dah guy dy like ur tins wey nur be ur own oo bryson: lol ooo no mindam wit him biq belle nd small neck jerry: sufa go kill dem, anyway wic way na nelson: ur fada way, u dy craze abi, u nur read d text tbc |
(1) (Reply)
Our Mission Is To Create Youth Centers In All Osun Lgs. / The Business Of Writing: Beginner's Masterclass / You Can't Experience Greatness Without Enduring Suffering
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |