Stats: 3,228,757 members, 8,080,023 topics. Date: Monday, 17 February 2025 at 09:36 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Erigga Ft Victor AD #motivation Full Lyrics (88985 Views)
Full Lyrics Of Old National Anthem / Video: Erigga Ft. Victor AD – Motivation / Erigga Ft Victor AD – Motivation (2) (3) (4)
Erigga Ft Victor AD #motivation Full Lyrics by ejovwovincent(f): 10:32am On Apr 13, 2018 |
Victor AD (Chorus) pikin wey dey find party rice no suppose to fear dance a and as i come with my red and red make dem give me chance you wey nor know the way song take start dey hurry to dance a how e do u now as u don galala for inside azonto Victor AD (Hook) my biggest motivation na those wey elbow me lost a but my biggest motivation na those wey say i no see food chop a i say my biggest motivation na those wey say hustle nor go pay my biggest motivation na those wey dey hate 2 seconds dem dey motivate us Erigga (verse 1) see if e won burst na 2 seconds 3 too tay day break everywhere burst my woman pay this year we go give wahala problem where the girls dey use my benz take go toll them incase dem won dey assume na to spray the money anyhow like another man perfume if sars won jump i nicked follow dem watin dey happen officer me and u get problem old warri me nor bother nobody so nor dey bother me so hold this funds take press everywhere hard i know e nor easy bros even for hell fire now devil sitdown dey press respect who get but fear who never collect he first taking now there area take scatter street na general market u fit pick 2 suspension na hold on rough character Victor AD (Hook) my biggest motivation na those wey elbow me lost a but my biggest motivation na those wey say i no see food chop a i say my biggest motivation na those wey say hustle nor go pay my biggest motivation na those wey dey hate 2 seconds dem dey motivate us Erigga (verse 2) see i dey lagos dem won turn the boy to house boy but oluwa no gree he too love the boy no joy my guy my guy no dey the street if trust dey then water for nor fit dey cook fish idle mind dey opposite devil workshop i no fit be apprentice i get work to chop i no dey proud about am but watin man go do pikin dey one side abi e nor go chop go school if mouth won tear make e tear finish the worst thing to happen to man na see finish when i die write say i try for my grave life na market and everybody here come trade omo the rubish when e be say my eyes don see even this water wey i cry e nor fit commot am i nor fit complain e join watin give me voltage tomorrow get belle witch nor fit abort am lie lie Victor AD (Chorus) pikin wey dey find party rice no suppose to fear dance a and as i come with my red and red and make dem give me chance you wey nor know the way song take start dey hurry to dance a how e do u now as u don galala for inside azonto Victor AD (Hook) my biggest motivation na those wey elbow me lost a but my biggest motivation na those wey say i no see food chop a i say my biggest motivation na those wey say hustle nor go pay my biggest motivation na those wey dey hate 2 seconds dem dey motivate us Erigga (Outro) omo na dey street be this o where landlord dey turn to ternant 2 seconds form big boy very soon u go dey chop reminant when dem say life na general market dem go dey give some people suspension, suspension na okere prison 4 years u dey wait like pension 2 seconds motivate urself mehn everybody with their motivation habeg still on collection confirmation na must habeg 15 Likes 1 Share |
Re: Erigga Ft Victor AD #motivation Full Lyrics by Nobody: 11:59pm On Apr 13, 2018 |
thanks. 2 Likes |
Re: Erigga Ft Victor AD #motivation Full Lyrics by dubylhover(m): 10:17pm On Jun 08, 2018 |
Pure system song 4 Likes |
Re: Erigga Ft Victor AD #motivation Full Lyrics by kingvil(m): 11:31am On Jul 10, 2018 |
[color=#990000][/color] motivate ya sef #2secs. |
Re: Erigga Ft Victor AD #motivation Full Lyrics by Adamsin411: 2:35pm On Jul 25, 2018 |
Nice one...... song wer dey burst brain 1 Like |
Re: Erigga Ft Victor AD #motivation Full Lyrics by lalaboi(m): 11:55pm On Jul 25, 2018 |
Dope Song! but my biggest motivation na those wey say i no see food chop eh 1 Like |
Re: Erigga Ft Victor AD #motivation Full Lyrics by Waffarianman(m): 7:32pm On Jul 26, 2018 |
Any Erigga Fan here 4 Likes |
Re: Erigga Ft Victor AD #motivation Full Lyrics by hellensexy: 2:18pm On Jul 28, 2018 |
this is really nice thanks any way http://howtuknow.com/get-latest-motivation-lyrics-by-erigga-ft-victor-ad/ |
Re: Erigga Ft Victor AD #motivation Full Lyrics by Nobody: 6:38am On Sep 08, 2018 |
Waffarianman: 1 Like |
Re: Erigga Ft Victor AD #motivation Full Lyrics by Elnino4ladies: 8:45am On Sep 08, 2018 |
If we no get motivation, wetin we gain 1 Like |
Re: Erigga Ft Victor AD #motivation Full Lyrics by Nobody: 1:58pm On Dec 26, 2018 |
Waffarianman:Present!! |
Re: Erigga Ft Victor AD #motivation Full Lyrics by MichaelEffiong01(m): 3:31pm On Sep 23, 2019 |
Erigga na de tay man for de game no be nw him verse too tight no be lie #Motivation |
Re: Erigga Ft Victor AD #motivation Full Lyrics by oruma19: 12:19pm On Jan 02, 2020 |
Waffarianman:in case u don't know, Erigga papa na great urhobo singer wey really de sing with deep proverbs. I nor surprise say the guy de talk deep deep words. Nice one . |
(1) (Reply)
Lil Ameer Hassan Is Dead, To Be Buried Today / 80's Music Playlist / Which Song Are You Addicted To Right Now?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |