Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,491 members, 7,843,494 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 06:47 AM

Street Lingua (lol) - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Street Lingua (lol) (933 Views)

Opinion: Apart From English,which Language Should Be Our Lingua Franca? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Street Lingua (lol) by r231(m): 3:25pm On May 26, 2010
don reach time wey we as origina African pples go stop 2 dey use abreviations like LoL, LMAO, LMAOROTF, BRB, WAS, etc When we fit dey use abreviation for our own exceptional street lingua.

1. LWKM - Laugh wan kill me
2. LWKMD - Laugh wan kill me die
3. MIDG - make i dey go
4. WGYL - we go yarn later
5. IGA - I gbadun am
6. ICS - I can't shout
7. DJM - Don't jealous me
8. WBDM - Who born d maga
9. UDC - U de craze
10. NUS - Na u sabi
11. WSU - who send u
12. OSABZ - over sabi
13. ITK - I too know
14. WDH - wetin dey happen
15. NDH - nutin dey happen
16. FMJ - free me jo
17. BBP - bad bele people
18. HUD - how u dey
19. WKP - waka pass
20. BBG - baby girl
21. KKL - Kokolette
22. MML - mamalette
23 GFF- Gbono fe le fe le (e.g., she GFF)
24. NTT - Na true talk
25. IKU - It koncain u?
26. NDM - no dull me
27. LGT - let's goo there
28. IFSA - I for slap am
29. IGDO - I go die o
30. YB - Yess boss
31. NLT - No long thing
32. 2GB - 2 gbaski (e.g., the song 2GB!)
33. CWJ - carry waka jorh
34. WBYO - wetin be your own
35. U2D - U 2 do
36. U2DV - U 2 dey vex
37. MKG - maka gini?
38. WSDP - who send dem papa
39. INS - i no send
40. INFS - i no fit shout
41. WWY - who wan yarn
42. NBST - no be small thing
43. NWO - na wah oooooo
44. NMA - no mind am
45. MIHW - make i hear word
46. NBL - no be lie
47. NB? - na beans?
48 wd - wetin dey
49. UNGKM - u no go kill me
50. o2s - omo 2 sexy
51. DDDD - dey dere dey dull
Re: Street Lingua (lol) by Pamperme: 3:40pm On May 26, 2010
My friend says this in school instead of ITK. Add tot the list

NMSAP - Na Me Sabi Am Pass, cheesy
Re: Street Lingua (lol) by Woke4all(m): 4:15pm On May 26, 2010
You sure say no be ctrl+c  and  ctrl+v   you do so?  Coz this thread dey nairaland.
Anyhow sha Make i add make e 4 no lost.

IDFU-   I dey fear u or i don 4kup.

YGWO-  You go wund oooo.

AP-  Hw package.

IWLO-  I won log out.

IGCYHL-  I go come your house latter.

DBNG-   The babe no gree.

NWO-    Na wa o

make i match break 4 here make others continue.grin
Re: Street Lingua (lol) by nellaluv(f): 6:06pm On May 26, 2010
^ ^ yes it's copy and paste, i've seen it somewhere.
I use to wonder what does 'koncain' means in IKU .
My customized version=>
WDH= who dey here?
NDH= nothing dey happen
ICFS= i can't fit shout
LGT= lets go there
ISPM= i send person message
NDY= no dull yourself
YDG= yawa don gas
LDOMP= laugh don off my pata/pant (stole it)
LWWMFH= laugh wan wound me for hia cool
Re: Street Lingua (lol) by aieromon(m): 11:00pm On May 26, 2010
Re: Street Lingua (lol) by nellaluv(f): 12:05am On May 27, 2010
IKU- what does the 'koncain' means
Re: Street Lingua (lol) by Markenny(m): 12:31am On May 27, 2010
Kocain is the jnr brother to H'(heroin) alles klar?

(1) (Reply)

null / Using Lagos Hold Up And Traffic Positively / So Scared

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.