Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,157,061 members, 7,832,569 topics. Date: Sunday, 19 May 2024 at 03:03 AM

Newspaper Review For Today Wey Be 20th Of June 2018 For Pigin. - TV/Movies - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / Newspaper Review For Today Wey Be 20th Of June 2018 For Pigin. (309 Views)

Feed: Stanley Kalu Selected By 20th Century Studios To Write & Direct Movie / "I Would Go Nude For N45million" - Big Brother Naija 2018 Prospective Housemate / Big Brother Naija 2018 Audition Overcrowded. Lady's Wig Yanked Off (Photos) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Newspaper Review For Today Wey Be 20th Of June 2018 For Pigin. by ourtvlive: 11:26am On Jun 20, 2018
NEWSPAPER REVIEW FOR WEDNESDAY, JUNE 20, 2018.

PUNCH

Govt wan put ranches for oyo, venue, kaduna and 7 states them.

2018 World cup: Super eagles of we 9ger na him dy hold crisis meeting as there coachy Oga Rohr dy plan to change some kind thing.

Gov poll: Osinbanjo, Tininbu and 12 governor Dem na him don enter ekiti for fayemi.

ISIS threat: FG don tighten there security for airpots..

Plenty na him die for Lagos as plywood fall from bridge.

FG don tell MDAs make them verify tax certificate b4 them pay any contractors.

firm na him don commot small money from worker pension and them no return am.

2017 budget: N1.58tn na him dem don commot for capital projects na wetin FG talk.

Gov. Dickson Wrestling classic na him Dem don postpone.

Egypt don commot for W'cup even as salah come back.

Man kill him mama after him impregnate him cousin.

Daddy Freeze message wey him send to chimamanda do dy cause controversy.
Man wey impersonate senator for facebook na him don use am run 9ger people yahoo yahoo.

After Ebola, i oluwa don bless me with one baby girl - Survivor.

No ignore nPDP, na wetin timi frank dy tell Oga bubu.
DAILY TIMES.

With the whole katakata MDAs still get 2.79trn for 2 years.

FG na him don dy hammer people wey get fake tax certificate.

Osinbanjo, Tinibu and plenty governors dem na him don land for ekiti for fayemi.

Make una stand gidigba for decision na wetin CJN dy tell judges.

Nation wide blackout: TCN na him dy talk say dem dy assure una of normal 24hrs light.

See na bad belle u be if na dy pay salary - dankwambo.

One isreali minister wey dy stay for ABJ na him dem arrest cos of say him go dy spy for iran.

Better happiness and jolifications as 2000 IDPs dem return go there house for Guzamala LG for borno state.

Lagos na him na him empower domestic voilence survivor with startup fund.

Osun 2018: Some kind group na him don accuse oga oshimole for plan to rig APC primaries for Tinubu person.

SUN

We go stop ISIS make dem no dy use 9ger training ground - FG.

2019: Me i ready to jam anti-democratic forces - Atiku.

We dy plan biafra referendum - IPOB. Youths na dy say dem go cause gbege fo Ofala cos of Agbalanze initiation.

I no go slow down for projects delivery - Wike.

To resolve heardsmen farmers clashes FG na him don okay 94 ranches for 10 states.

Generator na him smoke na him kill 7 people for edo. 3 people na him dem kill as container fall from bridge come fall for 4 motor.

Oga Bubu na him don sign N9.12trn 2018 budget today.

VANGAURD.
APC CONVENTION: presidensy na him get intresr for positions rattle permautations.

2 die for ojuelegba bridge for big trailer.

IPOB dem done print 40m ballot paper 4 referendum 4 biafra.

Baba shehu sani say em done ready to commot for apc becos of say injustice dey am.

FG plan to make western rail way to pass tru 9 states.

Fct- amaechi say FG done share rolls out 6-point plan to take settle farmers n herders men problem.

osinbajo, tinubu, others go do campaign for fayemi for mega rally wey them arrange osinbajo come say fayemi na God person for the job.

PDP go collapse when i resume office na oshiomhole talk so.

See how two strong rulers die for them people hand ogbozinne monarch, igwe stephen nwatu.

Our super eagles dey bank on weather to to fit win iceland.

VP say no officer get accident for fayemi convoy.

CAN done dey call on oga bubu for intervention for death sentence for 5 christain youth oh.

UNIJOS vc don dey beg herdsmen make dem stop to dem graze for campus.

COMPLETE SPORTS..

NFF done waka to cutail super eagles involvement for social media during world cup oh say eagles to show volgograd thursday.

Wilshere na him don leave arsenal for free transfer after 17 years.

Vice Presido akinwunmi don talk say NFF dy united.

Senegal coach Cisse: We dy proud say we dy represent africa.

Poland Coach: We go Qualify even as we loss to senegal. Arsenal na him don sign German keeper leno wey come from leverkusen
Abeg bros SUBSCRIBE for our channel for Youtube. Ourtv Live: Na we tv be dis.
https://www.youtube.com/channel/UCeL4jQlgletTBV2Oy8ZX-6Q
Facebook page.
https://m.facebook.com/ourtvlive

(1) (Reply)

Britney Spears Biography News Facts Lifestyle / Amaa 2018 Nominations Revealed. / I'm New Here

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.