Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,101 members, 7,818,294 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 12:07 PM

Discussion Btw Nigeria Plays In Th Plane Wen Coming Bk Home - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Discussion Btw Nigeria Plays In Th Plane Wen Coming Bk Home (528 Views)

Super Falcons Flip The Bottle Final BTW Asisat Oshoala & Monday Gift (Video) / Choose Btw Nigeria And Messi To Win There Trophy, Wo Would You Prefer? / President George Weah Plays Against Super Eagles In Liberia Match. Photos (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Discussion Btw Nigeria Plays In Th Plane Wen Coming Bk Home by Richardpossible: 11:34am On Jun 30, 2018
NAIJA IN D PLANE # Mikel : so we are going home now # Balogun : Yes oooo # Etebo : chai my first world cup # Ighalo : Referee do ojoro for us # Musa : shut up joo , see free post wey u no fit score , no be like my ball wey i score , wahalai lemme catch u.. . They started fighting ( musa and ighalo) # Mikel : its enough # Ndidi : see as messi dey dribble idowu # Idowu : lemme hear word joo , u think say he dey easy for one person to mark Messi # Iheanacho : Omeruo no fit pursue messi # Omeruo : when nobody to support me, Ekong dey do like ode for back # Balogun : sey messi na god , wey u nd idowu no fit stop ham # Nwankwo : Moses, why u con dey fall like wall of jericho na # Ighalo : i wonder ooo # Musa : ighalo i said u should shut up, even remain silent till we land for Abuja # Rohr : Will u all shut up, u play stupidly # Iwobi : when u no start me nko, Mtcheew # BUHARI calling mikel ) wia is the Cup you promise to bring back home, U guys shd beta not come back home # Moses : TELL AM SAY SNAKE DON SWALLOW AM JARE #lol

(1) (Reply)

Liverpool FC Signs Xherdan Shaqiri / 2018 Football Scouting Showcase / Luka Modric Named UEFA Player Of The Year

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.