Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,040 members, 7,863,717 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 01:40 AM

Dinner For Sani Kaita - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Dinner For Sani Kaita (1844 Views)

Only In Lagos You Can Have Dinner And Drinks In KEKE (photo) / Who Is Sani Kaita? (film Show, No Gate Fees) / Kaita And Yakubu (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Dinner For Sani Kaita by StudioCFR(m): 4:41pm On Jun 26, 2010
Well na only u be Dyt's corresponding magga.
Re: Dinner For Sani Kaita by Dyt(f): 4:46pm On Jun 26, 2010
kaita bro me i don warn u o i go brk ya head o u fit ask studio wetin i dey do am
Re: Dinner For Sani Kaita by KennyG6(m): 4:49pm On Jun 26, 2010
i like girls who like a bit of rough and tumble grin
Re: Dinner For Sani Kaita by Dyt(f): 4:54pm On Jun 26, 2010
studio cm n talk to him o me i go brk pesin pri.c.k o i go do best dan kaita o
Re: Dinner For Sani Kaita by KennyG6(m): 4:58pm On Jun 26, 2010
shocked shocked shocked shocked na lie jare, u no fit do nada
Re: Dinner For Sani Kaita by StudioCFR(m): 5:02pm On Jun 26, 2010
Lol see your mouth, Mtchew
Re: Dinner For Sani Kaita by Dyt(f): 5:02pm On Jun 26, 2010
moves closer to kenny n he jst runs off shoutin im jst jokin oooooooooooooooooooooooo
Re: Dinner For Sani Kaita by cbase: 7:58pm On Jun 26, 2010
why u dey always wish say dat ur tiny muscles go help u eh?
Re: Dinner For Sani Kaita by Dyt(f): 8:03pm On Jun 26, 2010
who b dis?
Re: Dinner For Sani Kaita by cbase: 8:18pm On Jun 26, 2010
Uncle Cb grin
Re: Dinner For Sani Kaita by Dyt(f): 8:22pm On Jun 26, 2010
ta
Re: Dinner For Sani Kaita by KennyG6(m): 10:33pm On Jun 26, 2010
hey,
Re: Dinner For Sani Kaita by Dyt(f): 10:54pm On Jun 26, 2010
ho, Kaita broda
Re: Dinner For Sani Kaita by KennyG6(m): 10:55pm On Jun 26, 2010
heya kaita's girl wey the fura and kunu
Re: Dinner For Sani Kaita by Dyt(f): 11:12pm On Jun 26, 2010
i don warn u abi u wan chop burger ni
Re: Dinner For Sani Kaita by KennyG6(m): 2:23pm On Jun 27, 2010
bugrer ke na kunu i want jare
Re: Dinner For Sani Kaita by EfemenaXY: 2:34pm On Jun 27, 2010
Silly joke - the poor dog looks unhappy

**Animal cruelty**
Re: Dinner For Sani Kaita by anitabest(f): 1:25pm On Jun 28, 2010
;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d
Re: Dinner For Sani Kaita by KennyG6(m): 10:12pm On Jul 03, 2010
Dyt:

ho, Kaita broda
hey
Re: Dinner For Sani Kaita by Dyt(f): 10:15pm On Jul 03, 2010
who b?
Re: Dinner For Sani Kaita by KennyG6(m): 10:18pm On Jul 03, 2010
tu
Re: Dinner For Sani Kaita by Dyt(f): 10:21pm On Jul 03, 2010
mtcheeeeeeeeeeeeeewwwwwwwwwwwwwwww
Re: Dinner For Sani Kaita by KennyG6(m): 10:25pm On Jul 03, 2010
kiss kiss kiss
Re: Dinner For Sani Kaita by Dyt(f): 10:48pm On Jul 03, 2010
kilonshie
Re: Dinner For Sani Kaita by KennyG6(m): 10:49pm On Jul 03, 2010
not much jare, howdy?
Re: Dinner For Sani Kaita by Dyt(f): 10:57pm On Jul 03, 2010
go slp nyt don rish
Re: Dinner For Sani Kaita by KennyG6(m): 10:58pm On Jul 03, 2010
not yet for me im busy

(1) (2) (Reply)

What A Stupid Man! / Ribbbbb Craccker / A Girl's First Time

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.