Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,320 members, 7,819,096 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 11:07 AM

Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) - Literature (12) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) (61900 Views)

Water Strike- A Comedy (18+) / FRESH Toto(adventure Of Prick Master And Miss Young Toto? / Innocent Ilo Wins 2020 Commonwealth Short-story For African Region (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (22) (Reply) (Go Down)

Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 1:11pm On Apr 02, 2019
Episode 77 (in the days of hardship) abeg laugh at your own risk,

hahahahahahaha
everybody burst laugh,

we no believe say dem dey show the way centino and seun take dey run for national TV,

chaiii see as the whole world dey watch as seun take dey excape with person hard earned money,

hahahahahahahaha
laugh no go kill me oooo,

before we know sokodobo shout,
ahhhh in this days of hardship nahim una won defraud me like this?

i swear na unlimited spiritual koboko go fire all of una yansh for there for me,

as una do eye so like ashanti kotoko of ghana,

hahahahahahaaha
everybody burst laugh,

we no believe wadewaltz shout,
back in the days of pentecoast there was hardship,

now in this our present generation i still know there will still be hardships,

hahahahaahhahaahaha
people shock suprise,
wetin this fool dey even talk self?

We no believe person shout,
see come wadewaltz abi na wadelimp be your strange name self?
Are you mad?
Inshort are you really mad?

Wetin consine us with back in the days of pentecoast there was hardship,

see come looks like you don craze and mentally recovering from ospolososus,

hahahahahaahahahhaah
everybody burst laugh,

come o,
for my life i never hear the name of this kind of sickness before ooo,

una sure say wadewaltz no dey even suffer from the sickness make worst pass this one?

Hahhaahahahahahaha
chaiii wetin be this?

People scatter chairs fall for ground start to dey laugh,

hahahahahahahhahahaha
one bros fall for ground dey roll up and down like mad person,

before we know one strange useless pastor say the bros dey suffer from one evil spirit called unstopable laughter,

say that spirit go make you laugh sotey you go loose your only opportunity to make it in life,

hahahahahahahahaha
laugh won tear my pant ooo,

i tell una say after when that useless pastor talk that thing to the bros make fall for ground dey laugh him own so,

i swear nothing we no see for here so,

naso the bros vex stand up jack the useless pastor troway enter street,

hahahahahhhaahaha
laugh won kill everybody,
chaiii abeg wetin be this?

The useless pastor dey find who him go give fake prophesy to so him go see afternoon food chop,
chaiii see this broke ass useless pastor,

hahahahahahahhahahahaah
i tell una say everybody now want to dey claim pastor,

naso one day wadewaltz go wear all this celestial church people their strange white cloth enter street go prophesy to one woman say,

hello woman i see you getting promoted this year,
i see you getting married this year,
i see you crying this year,

naso the woman answer am,
oga mad prophet,
i was promoted just last month,
and i got married last week saturday,

how come you are prophesying my past blessings make i don already achieve so?

And as for seeing me crying this year,

na you and all your siblings go cry for the whole year,
stupid man,

i tell una say na crowd make full the street pursue wadewaltz with him other fake prophet brothers run go the next street,

baba run troway the strange white cele cloth make him wear excape,

chaiii had it been dem catch wadewaltz i swear na inside lagoon the fool for see himself,

hahahhahahahahaha
everybody burst laugh,
baba olowo you too funny ooo,

if you dey read this my story now, and you no laugh just know say you are not spiritually ok,

maybe you are mentally touched and disfigured like wadewaltz my fellow drenched he-goat,

hahahahahahahahahaha
one babe laugh sotey she start to dey vomit,

ohhh my ghosh!
Looks like i have a running stomach!

Naso she ask me please baba olowo sign this face cap for me please,

you are now a celebrity to us here,
we love youuuuuuu!!!

Naso i answer the babe,
see come as you do face so like the day of rapture so,

na your type devil go put for him war front take fight the last fight make dem dey call amargedon so,
anyways i no blame you since you love baba olowo d long prick,

hahahahahahhahahahaha
everybody burst laugh,

people shout,
see come baba olowo na everybody you dey even see yab self?

Even dem your fans dem you still dey yab dem?

Hahahahahahahahahahaha
i tell una say almost the whole crowd want make i sign for their T-shirt oooo,

sotey one guy make relate to wadewaltz bring him pant make him never wash since for 2 years say make me baba olowo sign,

naso i look the fool,
see come as you take do back so like food make never don so,
na thunder go help me fire your throat there for you,
na your type dey help people register for all this boko haram dem so dem fit get more members,

as you do face so like juju pot,

hahahahahaha
everybody burst laugh
chaiiii abeg make we no go laugh loose our jobs oooo,

i tell una say one bros loose him job because of baba olowo d long prick funny stories,

baba enter motor make dey go where him dey work for oshodi side,

baba suprise see himself for agbara market close to ogun state,

baba don laugh tight forgeting say him dey go work,
na like so baba take loose him job chaiii,

hahahahaahaha

episode 78 coming soon
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 10:48pm On Apr 02, 2019
Just came back from church evening service now,
abeg see you guys 2moro by God grace,

dream big and good night,

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 9:17am On Apr 04, 2019
Episode 78 titled ( labush my strange nigga ) will be droping here very soon so we all can laugh and have fun,

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 9:17am On Apr 04, 2019
Episode 78 titled ( labush my strange nigga ) will be droping here very soon so we all can laugh and have fun here,

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 11:43am On Apr 05, 2019
This my funny story of baba olowo d long prick i no know wether i go stop am or to even continue self, i just confused right now,
wetin i dey see here is heart rendering, why no comments?
Abi niggas dem no dey read am?
Abeg i no really like to dey yab my viewers dem but this one confuse me baba olowo,

hmmm anyways na like so we want am so be it,
anytime i feel like to laugh again i fit drop my episode here since nobody dey tell me here to continue,
so i do as i want.

as for wadewaltz make do neck like shovel so,
you no fit ever for this life win me for yabs dem,
so keep trying na your time you just dey waist.
Next time if you come life you no go follow baba olowo d long prick talk anyhow again,

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by Wadewaltz(m): 12:39pm On Apr 05, 2019
okafor200:
This my funny story of baba olowo d long prick i no know wether i go stop am or to even continue self, i just confused right now,
wetin i dey see here is heart rendering, why no comments?
Abi niggas dem no dey read am?
Abeg i no really like to dey yab my viewers dem but this one confuse me baba olowo,

hmmm anyways na like so we want am so be it,
anytime i feel like to laugh again i fit drop my episode here since nobody dey tell me here to continue,
so i do as i want.

as for wadewaltz make do neck like shovel so,
you no fit ever for this life win me for yabs dem,
so keep trying na your time you just dey waist.
Next time if you come life you no go follow baba olowo d long prick talk anyhow again,

baba olowo
Babalawo no comments for you

Cry cry baby

I want to see ur mummy

Shaaaaaaaammmmmmeee!!
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by samba200(m): 8:13am On Apr 06, 2019
Wadewaltz:

Babalawo no comments for you

Cry cry baby

I want to see ur mummy

Shaaaaaaaammmmmmeee!!

sometimes i do wonder what wrong you wadewaltz have don to baba olowo to merit all this yabs,

he keeps insulting you most times,
well now i know why,
its because you talk like a rascal idiot,
baba olowo is far more better than you wadewaltz
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by Wadewaltz(m): 7:58pm On Apr 06, 2019
samba200:

sometimes i do wonder what wrong you wadewaltz have don to baba olowo to merit all this yabs,

he keeps insulting you most times,
well now i know why,
its because you talk like a rascal idiot,
baba olowo is far more better than you wadewaltz
Stupidity
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 10:38am On Apr 07, 2019
Wadewaltz:

Stupidity

see come wadewaltz abi na megawaltz be your strange name self,

as you keep head so like bottle water,

so i have been away you come here dey talk to one of my fans anyhow for here abi?

See come na crippled thunder nahim go fire that your yansh for there,
as you do neck so like cow prick

see come na sunday be this ooo,
no make me insult you for here so,
bitch ass nigga,

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by Wadewaltz(m): 12:04pm On Apr 07, 2019
okafor200:

see come samba200 abi na okafor200 be your strange name self,

as you keep head so like bottle water,

so i have been away you come here dey talk to one of my fans anyhow for here abi?

See come na crippled thunder nahim go fire that your yansh for there,
as you do neck so like cow prick

see come na sunday be this ooo,
no make me insult you for here so,
bitch ass nigga,

babalawo
Oga u are too petty,using an alternate akant to comment a diss on me.
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 12:17pm On Apr 07, 2019
Wadewaltz:
Oga u are too petty,using an alternate akant to comment a diss on me.

you are just so stupid as your useless name is,

thats how you said me and youngzubi are the same,

see come guy you are only making things worst for you here,

if life don tire you abeg go else where and say all this your trash there,
next time you no go ever insult me baba olowo,
after all na you first start am fool.

dont provoke me guy,

i only do this for the fun make this no go enter another level abeg,

abeg na sunday be this and lets keep it holy

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by Wadewaltz(m): 12:31pm On Apr 07, 2019
okafor200:

you are just so stupid as your useless name is,

thats how you said me and youngzubi are the same,

see come guy you are only making things worst (it is worse not worst) for you here,

if life don tire you abeg go else where and say all this your trash there,
next time you no go ever insult me babalawo,
after all na you first start am fool.

dont provoke me guy,

i only do this for the fun make this no go enter another level abeg,

abeg na sunday be this and lets keep it holy

babalawo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 12:32pm On Apr 07, 2019
Anger is not a good thing,
but when you reason things haters say about you,
it makes you feel like strangling and breaking off their necks,

anyways am calm now,
sorry for the bashing but guy try respect yourself here after all you started this first,

coming here to talk all bullshits,
and i got to remember you now you feel sad like as if its only you i have insulted here,

see come wadewaltz abi na bag of beans be your name self mind your self ooo,

no make me baba olowo vex for you ooo,

peace out and dont spoil my sunday mood for me here abeg,

episode 78 coming soon titled (labush my strange nigga)

i know say wadewaltz go dey wonder if nahim i go use as the labush of a guy,
hahahahahahahaaha
laugh won tear my pant oooo

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 4:36pm On Apr 07, 2019
Episode 78 (labush my strange nigga)

hahahahahahahaha
everybody burst laugh,

i no believe person stand up shout see come baba olowo as you take do neck so like madman make don die him wake keeping night so,

which one be your own na?
Why you never update us with the latest baba olowo episode na?

Naso i answer the guy,

see come as you do teeth so like chewing stick madwoman chew remain so,
you dey pay me to dey compose anything?
As you do yansh so like lagbaja make dey sing rubbish up and down so,

hahahahahahahahaha
everybody burst laugh,

before we know we see one guy make relate to wadewaltz make dem dey call labush,

baba enter rumours hotel here start to dey form boss,

baba call one waiter,
please get me a bottle of champaign and a bottle of wine here,

hmmm the thing just weak everybody for here,

naso i look the fool,
see come labush my strange nigga,

as you do face so like person make dem force carry go shrine go swear for so,
na thunder go fire your testicles there,
na your type dem dey waka left left,
you go see normal road instead of say make you dey waka straight or for middle,
na leff left you go dey waka for the road like craze person make don drink,

hahahahahahahahaha
everybody burst laugh
chaiii people shout,
abeg wetin be this one again for here na?

Na everyday we go dey laugh for here like people make no get work?

Hahahhahahahahha
everybody here still dey laugh dey catch fun,

we no believe labush fall for ground start to dey laugh himself,
ohh!! my gosh is it me this guy is even talking to?

Before we know we see labush sister stand up shout,
please baba olowo mind yourself ooo,
why are you talking to my elder brother like that?

Naso i answer the strange sister,

see come you this labush strange younger sister so make resemble kick and start motor so,

as you do face so like 400 meters relay race make wadewaltz faint for road no gree finish am say him don really tire so,

na your type people like centino go see for road rape,
as you do eye so like one eye sunday.

Hahahahahhahahha
everybody burst laugh
i don die ooo,

we no believe we see person make dey laugh like centino baba,

come ooo,
no be centino baba be that?
Upon say him and seun don defraud sokodobo,
but still yet centino get mind come here dey shine teeth dey laugh and nobody even see am catch,

before we know centino shout,
see come baba olowo as you do neck so like mad person bucket make dey leak so,

why you dey call my name anyhow for here so?

Naso me baba olowo answer am,

see come centino as you take do yansh so like aboliki balm,
na your type conductors dem dey catch last for bus rape tight,
as you do head like madwoman pant,

with that your long belle like cross and nod for playstation 2,

hahahahahahahaha
everybody burst laugh

naso labush stand up shout,
hello everyone here please be calm,
my name is labush so am similar to united states former president called george bush,

so thats where i got my name from,
you know what waiter please share drinks for everybody here,
the bills are on me.

Oboy see shout for rumours hotel here,
woooooooooooow
we love you nigggggggaaaaaaa,

naso i look them the people make dey shout self,

see come as all of una do face like family planning so,

why una dey even shout self for this strange labush make do neck so like cobra make never see food chop for 2 weeks straight,

see come make una dey at alert oooo,
because i dey very sure say small time now this labush of a guy go soon fly back fence run dey go house excape,

hahahahahahahahahah
everybody burst laugh,

before i know wadewaltz stand up shout,
even if labush my cousin excapes and runs off what will then happen here?

Ahhhhh the thing suprise me die,
naso i answer wadewaltz,

see come wadewaltz as you do face like old time mortuary attendant so,
na your type dey go dance inside rain with dirty pants,
as you do teeth so like cashew nuts,

hahahahahaha
everybody burst laugh,
i don die ooo.

Naso i tell people,
this wadewaltz of a guy don tire me,
na this same thing him do,
one coach carry wadewaltz go play match for national stadium surulere,

dem dey flog wadewaltz their team 5-0 straight without no reply,

the coach dey shout to wadewaltz,

see come you this lazy good for nothing brat so what is really wrong with you,

you dont even have enough speed to run and chase the ball,
talkless of contributing something meaningfull here to the team,

hahahahahahahaha
laugh won tear my pant oooo,

i tell una say wadewaltz reply the coach,
please sir am trying my best here but the thing is i dont have strenght again,

please change me am really tired,

hahahhahahahahaha
everybody burst laugh,

i tell una say the coach no gree change the fool wadeawaltz comot until the match end,

wadewaltz won die,
baba just dey inside the pitch playing absolutely rubish,

both the once make wadewaltz use score home goal and the one him pass wrong pass to him opponent attacker make dem use go score them,

hahahahaha
chaiii

episode 79 coming soon
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by pemoney(m): 11:38pm On Apr 07, 2019

Boss I done send u mail pls reply
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 9:15am On Apr 08, 2019
pemoney:

Boss I done send u mail pls reply

all this nairaland their pm of a thing tire me self,
its better you call or text me on 09060680788
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by pemoney(m): 8:53pm On Apr 08, 2019
okafor200:

all this nairaland their pm of a thing tire me self,
its better you call or text me on 09060680788

Boss drop ur whatsapp number
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by Wadewaltz(m): 5:24pm On Apr 09, 2019
OKAFOR200 IS STILL IN SIFIA PAIN

Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by Wadewaltz(m): 5:26pm On Apr 09, 2019
okafor200:

all this nairaland their pm of a thing tire me self, its better you call or text me on 09060680788
Oga nor lie,u nor sabi e-mail
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 11:27pm On Apr 10, 2019
Wadewaltz you are really a great fool of our time,
na because of say dem all this mods ban me for some few days nahim make me baba olowo never reply all this your stupidness you dey show us for here,

anyways na just now you show us wetin you dey really do for a living,
na to dey sell expired fake drugs to people nahim be your work?

Na me baba olowo you dey deal with and i go show you who i be,

to compose another funny episode about you no go even hard me self,
under 30 minutes self another baba olowo funny episodes go don set already.

No just pray i wake up just remember you for here,

i swear life go tire you,

inshort now you don make me vex, my next episode 79 will be tittled ( hello everyone am wadewaltz, this is what i do for a living )

abeg make we laugh in advance now abeg,
hahahhhaahahahahaha,

even now as i dey here so i don already dey shine teeth dey laugh self,
na me dem dey call baba olowo d long prick baba,

anyways if i get small free time,
na to just drop episode 79 be that ooo,

all my fans dem abeg make una keep the hope alive because me baba olowo is back again.

I no really believe say people love this my mad funny stories dem,

some dey tell me for facebook abeg baba olowo come dey post this your latest episodes for our facebook groups abeg make we dey laugh die there,

hmm i still dey under consideration my niggas dem,

one babe yan me again,
please baba olowo am really missing this your funny stories and jokes,
when will you start again na?

Thats why i dey even wonder why is nairaland here different than facebook people dem,

as for you wadewaltz the bitch ass nigga,
you know say you no fit ever win me for yab battle,
even for rap battle self i go still nack you hands down,

after all na to dey discourage talents dem like me nahim be your best hobby you dey like do for life,

but i promise you say me baba olowo can never back down or run from you for this life,

the other time when i bounce falling your thread drop my yabs there,
sotey your fellow drenched he goat of a paddy start to dey laugh you,
i know say all your fans dem go really dey burst laugh that day i swear,

your paddy dey ask me please mr okafor200 are you a comedian or a joker because you are really too funny of a guy,
or you just do this all for the fun?

To tell you as me baba olowo take bad reach for the yabs dem,

i want ask you something wadewaltz,
so you no know say the more i dey yab you the more people go dey laugh and also dey hate you?

Before you go know now your name wadewaltz go turn to household name,

person now fit just yab him pikin,
see come as you carry neck so like wadewaltz so,
you better go and clean up that table you just finished eating now,

wadewaltz this and wadewaltz that,

so no dey ever try to dey provoke me for here guy,

i too fast to dey type thats why i fit to dey drop episodes dem here like as if na nothing for me,

anyways when there is life there is hope,
abeg all my haters dem please keep on hating as for me baba olowo am not really ever going back,

much love to everyone here

baba olowo d long prick,
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 11:42pm On Apr 10, 2019
Wadewaltz:

Oga nor lie,u nor sabi e-mail

when i start to dey use emails dem,
you never even think of to buy your first phone self,
as your name wadewaltz take long so like madman hankerchief so,
i swear to you say the number of different emails i get presently now as i dey talk to you so plenty pass this your strange long name self,

you fit ever for your life get 19 different emails?
Both hotmail,gmail,webmails and some private emails
And all of them still dey work fine,
so shut your trap guy,
as you do eye so like uche the big head for my side here so,

na your type dem dey carry tear tear school bag make big pass your head when you small dey run with speed dey sprint go school,

as you do teeth so like takwando make centino dey plan to learn so,

na strange thunder nahim go fire your skeleton there commot from you there idiot,

as you do back so like trap make dem dey set for crabs dem,
with your thin belle like all this kwashoko people their broom make dem dey use sweep house,

see as you do yansh so like all this small pikin cultural dance dem,

as you carry teeth so like uncompleted building their gate so,

see come mind yourself oooo cow,

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 12:40pm On Apr 11, 2019
Episode 79 will be droping here very soon,

baba olowo

1 Like

Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by Wadewaltz(m): 8:13pm On Apr 11, 2019
Okafor200 suicide is appropriate to free yourself from this sifia pain,SMH,look at where hatred and anger has led this never-for-once-bright young guy to grin
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 10:12pm On Apr 11, 2019
Wadewaltz:
Okafor200 suicide is appropriate to free yourself from this sifia pain,SMH,look at where hatred and anger has led this never-for-once-bright young guy to grin

you keep saying things here like fully grown fool,
what are you even saying self?
I dont really understand you guy,

anyways na sifia pain go catch you and all your siblings for there,
who even get the time to reason abt you this guy wadelimp,
you have really shown yourself that you are a big time trouble maker and a coward,
na now life go tire you here.
Suicide is only meant for people like you wadewaltz. Afterall you are as useless as a donkey,
fish brain nigga,

as i dey here so am really happy or do you think i be person make dey vex every time,
if i was that kind of a person i wont be even droping anyting here for you guys to read,

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 4:26pm On Apr 12, 2019
Abeg all my fans dem please keep the hope alive,
episode 79 will be droping here very soon,
so we all can laugh and have fun

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by Wadewaltz(m): 4:47pm On Apr 12, 2019
Your book of wailing is bigger than the old testament grin
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 5:15pm On Apr 12, 2019
Wadewaltz:
Your book of wailing is bigger than the old testament grin

abeg una first sure say this mad guy even go school self?

See come as you take do teeth so like crocodile make won run relay race so,
abeg wetin you dey even talk for here self?

Old testament kill you there fool,
i no blame you since your people don gather buy you phone,

with your eye like all this people make dey do daily contribution abi na ajor dem dey call am self,

na crippled thunder nahim go fire your ugly butthole for you for there,

foolish cattle rearers everywhere nowadays,

just tell me say you no just fit wait again to come read my next episode 79,
as i never still post the episode here since.

to tell you say if people don too wait for something you go see how their reaction go start to dey be,

see come

baba olowo

(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (22) (Reply)

African Nerd / Out Of The Blue / House Of Secrets : A Story By Angelsss

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 99
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.