Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,668 members, 7,816,749 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 04:18 PM

Bluefilm Dey Pay Pass Ashawo Work - Nigerian Porn Queen, Savage Trap Queen (vide - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Bluefilm Dey Pay Pass Ashawo Work - Nigerian Porn Queen, Savage Trap Queen (vide (1303 Views)

My Past Won’t Haunt Me – Savage Trap Queen / Nigerian Porn Star, Savage Trap Queen, Shares Completely Nude Photos / Meet Savage Trap Queen: Biography, Makes N100k Per Blue Film, Porn Actress (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Bluefilm Dey Pay Pass Ashawo Work - Nigerian Porn Queen, Savage Trap Queen (vide by Afrobeatsglobal(m): 1:13pm On Aug 18, 2018
She say, "difference dey well-well between ashawo work and bluefilm. Ashawo na just to knack anybodi, collect moni but porn na just acting, no be real-life."

Even though say pipo dey bad-mouth those wey dey act Bluefilm, pipo still dey watch am well-well. Savage Trap Queen get over 20,000 followers for her Instagram page where she dey post some of her videos.

E no dey clear how much pipo dey make from di Nigerian porn industry as pipo too dey hide-hide dey do blue films.

Dis na sake of dem no wan enta kwanta with National Film and Video Censors Board.

Paul Ailewon wey be di oga of Operations, South-West for di Censors Board tell BBC Pidgin say porn dey banned for Nigeria but im know say pipo still dey hide dey do am. "Anytin wey dey banned go still get smugglers", oga Paul talk.

Watch the video below

https://afrobeatsglobal.com/bluefilm-dey-pay-pass-ashawo-work-nigerian-porn-queen-savage-trap-queen-video/

Re: Bluefilm Dey Pay Pass Ashawo Work - Nigerian Porn Queen, Savage Trap Queen (vide by bluefilm: 1:32pm On Aug 18, 2018
Which bluefilm dey pay pass?

Lai lai.

Me I no dey pay anybody anything.

(1) (Reply)

I Was Not Deported! I Was Asked To Go Get The Right Visa - Bobrisky / Wande Coal And Wizkid Pictured Together In Dubai / Tiwa Savage Calls Yemi Alade A Hypocrite For Body Shaming Others

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.