Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,223 members, 7,953,835 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 07:30 AM

Turkish Football Club Sell 18 Player, Use Di Money Buy 10 Goats To Sustain Club - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Turkish Football Club Sell 18 Player, Use Di Money Buy 10 Goats To Sustain Club (438 Views)

Argentina’s Soccer Club Sell A Player To Brazil’s Sao Paulo Via Crypto / Turkish Club, Gulspor Sells 18 Players To Buy 10 Goats (Photos) / Turkish Club Sell Players To Buy Goats (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Turkish Football Club Sell 18 Player, Use Di Money Buy 10 Goats To Sustain Club by chiefotota(m): 6:40pm On Aug 21, 2018
One of di oldest clubs for Turkey Gulspor FC, wey dem found for 1954, don sell 18 of dia players for 15,000 Turkish lira ($2,600), use di money buy 10 goats, wey dem dey use generate osusu to sustain di club from sales of milk and meat.

Di Presido of di club wey dey Turkey lowest divisions, Kenan Büyükleblebi, yarn CNN Turkey, say dem gat to sell di players base on se no funds for di club, he yarn say nor sponsorship for di leagues, so dem gat to think out of di box to raise funds to run di club, he say with dia 10 goats, dem generate profit of 4,000-5,000 lira yearly, and dem plan to increase di goats to 140 in 6 years.

He say he know se di idea dey funny, but goat business na korret business, dem get plenty young players, di way forward na to get funding from dia goat investments to use train di young footballers.

Source: http://www.ototaspalmyjoint.com/turkish-football-club-sell-18-player-use-di-money-buy-10-goats-to-sustain-di-club/

(1) (Reply)

Sergio Ramos Reveals Death Threats After Mo Salah Foul / Mourinho And Pogba Filmed In Tense Man United Training Ground Exchange / Ahmed Musa Writes Sweet Note To Appreciate Mum

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.