Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,793 members, 7,862,628 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 09:14 PM

Critical Condition - Jokes Etc (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Critical Condition (7684 Views)

Make Una See Me See Whahala Oo..(critical Condition) / nairalnder in critical condition ++ very sad pics / Critical Condition (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (13) (Reply) (Go Down)

Re: Critical Condition by Kunbee: 11:17pm On Jul 30, 2010
Who don miss me o cool
Re: Critical Condition by D1KeleVra(m): 12:22am On Jul 31, 2010
how cell?
Re: Critical Condition by Kunbee: 12:58am On Jul 31, 2010
For who shocked shocked
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 3:10pm On Jul 31, 2010
Customers dey wait for u for shop kunbee - dem wan buy pepper.
Re: Critical Condition by Kunbee: 12:36am On Aug 01, 2010
I only sell versace and gucci things cool
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 6:03am On Aug 01, 2010
U wish!

U dey sell versace, na hin u wear Aba made bra come my house yesterday. Mtchew
Re: Critical Condition by EfemenaXY: 7:19pm On Aug 01, 2010
Is this thread still alive?? undecided undecided

make una leave am to die im natural death now?? lipsrsealed
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 7:22pm On Aug 01, 2010
Comot!
Re: Critical Condition by EfemenaXY: 7:24pm On Aug 01, 2010
wetin??

u wan pass??
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 11:56pm On Aug 01, 2010
Yes - and my car no get brake.
So u know what dat means
Re: Critical Condition by EfemenaXY: 11:59pm On Aug 01, 2010
I nor know jor!

just try not to fall inside gutter on your way out sha!
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 12:00am On Aug 02, 2010
I dey beat small pikin oh.
Respect yourself
Re: Critical Condition by EfemenaXY: 12:01am On Aug 02, 2010
THREAD LOCKED!

REASONS BEST KNOWN TO @POSTER!!
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 12:28am On Aug 02, 2010
You are on your own
Re: Critical Condition by EfemenaXY: 12:44am On Aug 02, 2010
^^ fear don catch you tongue
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 6:33am On Aug 02, 2010
After devil na women
Re: Critical Condition by cynthoney(f): 7:42am On Aug 02, 2010
before Devil na Man tongue
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 9:22am On Aug 02, 2010
Comot!

Is dat why u shouting?
Re: Critical Condition by cynthoney(f): 9:27am On Aug 02, 2010
i don talk am say u don deaf!

u kw dey no wey person dey whisper,talk or shout

abeg go buy hearing-aid,

if u no get money,i fit lend u cool
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 9:32am On Aug 02, 2010
Take that money go buy new bra- no dey disgrace me
Re: Critical Condition by cynthoney(f): 9:38am On Aug 02, 2010
haba, studio y u spoil like this?!!! embarassed

i go carry u go TB Joshua make they pray for u

u need deliverance!!! walahi cry

as for my bra,hv more than enof,tanx for d sugestion though wink
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 9:42am On Aug 02, 2010
Tb joshua na person name be dat?
The name wey i recognise na POPE!

Cynthoney no make me vex
Re: Critical Condition by cynthoney(f): 9:46am On Aug 02, 2010
haba,c as u take attack d man like say u neva go d church b4

wetin u wan go do for Pope place abeg?
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 9:51am On Aug 02, 2010
Your business?

U wan arrange boiz to come attack me?
Una no dey take eyes see big boys rolling together?

Thank god my pistol is loaded
Re: Critical Condition by blacksta(m): 9:53am On Aug 02, 2010
1 yoke for the past 1 month - abeg u can do better than that


U know say i meet u for the job

Oya more now.
Re: Critical Condition by cynthoney(f): 9:56am On Aug 02, 2010
Pistol loaded ni,pistol loaded ko!

abeg that ur toy gun no dey fear me,u hear?! angry

u and wat big boys dey roll?

and another tin,i no need to arrange guys for u

i can take care of u on my own,shebi u hear tongue
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 9:58am On Aug 02, 2010
I be Guru - na one's in a while we dey show
Re: Critical Condition by D1KeleVra(m): 10:01am On Aug 02, 2010
"one's"? anyhow sha no be my business . . . smiley
Re: Critical Condition by cynthoney(f): 10:02am On Aug 02, 2010
guru abi rugu,u no get talk sad
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 10:03am On Aug 02, 2010
All the chicks wey don make mouth sey dem go handle me dey end up begging me-- even some dey halla my name.

And after everything, dem dey tell me thank you and even beg for more.

Cynthoney u no fit do shi-shi.
Na u go beg
Re: Critical Condition by D1KeleVra(m): 10:07am On Aug 02, 2010
Shut up my friend! You think ur in the jungle? Why u dey howl? You think say u be goerge of the jungle?
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 10:09am On Aug 02, 2010
Why u dey ask? Biff!

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (13) (Reply)

How People Eat Chicken / Could Seun Be The Antichrist? / Funny Memes, Pictures. Kindly Share Yours And Let The Fun Begin.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.