Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,797 members, 7,862,636 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 09:33 PM

Critical Condition - Jokes Etc (7) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Critical Condition (7685 Views)

Make Una See Me See Whahala Oo..(critical Condition) / nairalnder in critical condition ++ very sad pics / Critical Condition (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (13) (Reply) (Go Down)

Re: Critical Condition by cynthoney(f): 10:10am On Aug 02, 2010
Studio CFR:

All the chicks wey don make mouth sey dem go handle me dey end up begging me-- even some dey halla my name.

And after everything, dem dey tell me thank you and even beg for more.

Cynthoney u no fit do shi-shi.
Na u go beg

u dey talk like this because u neva c me live

and u dey form because i neva handle u b4,

dont joke with ur life Studio cool
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 10:13am On Aug 02, 2010
Mouth jor- u no fit do shi shi.

Erm u fit come your luck atleast once.
Make we see if u no go chop belleful too
Re: Critical Condition by D1KeleVra(m): 10:15am On Aug 02, 2010
see your neck like tampon
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 10:18am On Aug 02, 2010
Drex back dick1, no pour me dat acid wey dey come out of yo mouth
Re: Critical Condition by cynthoney(f): 10:20am On Aug 02, 2010
D1,your guy don crase

e dey dare me with im life

abeg,studio,if u wan die,water dey prekete for everywhere,go jump inside one!

no come dey take style beg make i kill u

i no wan pay shi-shi gv your family 4compensation,u hear?
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 10:23am On Aug 02, 2010
U get shi-shi before?
Broke ass!

Go hug lion jor
Re: Critical Condition by cynthoney(f): 10:24am On Aug 02, 2010
enemies im living my life!

go kiss python kiss
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 10:35am On Aug 02, 2010
Dat one na death sentence. Lol
Na so u hate me reach?
Re: Critical Condition by cynthoney(f): 10:43am On Aug 02, 2010
lai lai,i no hate u at all,infact i love u

but u can still kiss d python

atleast u can die knowing that i love u
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 10:47am On Aug 02, 2010
Winchie!
I dey beat small pikin oh.
Re: Critical Condition by D1KeleVra(m): 10:50am On Aug 02, 2010
Cynth. . . studio is not my guy. . . . please don't bring my name to disrepute. . . election is just 'round the corner
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 10:52am On Aug 02, 2010
Plumber!
Re: Critical Condition by cynthoney(f): 10:55am On Aug 02, 2010
Studio CFR:

Winchie!
I dey beat small pikin oh.



hey! i look like bibs wey be ur pikin

mind urself b4,i fry ur a.s.s like akara

D1KeleVra:

Cynth. . . studio is not my guy. . . . please don't bring my name to disrepute. . . election is just 'round the corner


c as everybody dey deny u,if be u,i no go chop for 1 week,walahi grin
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 11:00am On Aug 02, 2010
Dem dey envy me cuz we not on the same level.

U don forget 50CENT and EEDRIS ABDULKARIM story foR STAR MEGA JAM?

BIFF!
Re: Critical Condition by cynthoney(f): 11:04am On Aug 02, 2010
bad comparison!

u no reach 4 D1 to envy u!!! gaskiya!

i no go tell u again oh,

i go fry ur a.s.s like akara oh cool
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 11:06am On Aug 02, 2010
Use short spoon so dat yo short hand go follow burn lol
Re: Critical Condition by cynthoney(f): 11:17am On Aug 02, 2010
<seeing that Studio's a.s.s is properly fried,she uses a long spoon to turn him d other side and she watches with relish as his d.i.c.k fries too and all the while,Efe,Dyt,Clem,Black and so many pple watch d wonderful spectacle, maybe they long for d fried meat,i dont kw!>

<still frying>
Re: Critical Condition by blacksta(m): 11:23am On Aug 02, 2010
when the fry up ready please serve me studio's head
Re: Critical Condition by cynthoney(f): 11:27am On Aug 02, 2010
blacksta:

when the fry up ready please serve me studio's head

with great satisfaction!!

<removes d head, serves it in plate and gives to Blackie,who eats it with relish starting with Studio bad mouth>

<just then Blackie notices that Studio has no brain>

Ewwwwwww
Re: Critical Condition by D1KeleVra(m): 11:32am On Aug 02, 2010
smiley
Re: Critical Condition by blacksta(m): 11:34am On Aug 02, 2010
hence the reason why we only get 1 joke per month.
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 11:39am On Aug 02, 2010
I see u haters tehehehe

Na wa o
Re: Critical Condition by cynthoney(f): 11:43am On Aug 02, 2010
blacksta:

hence the reason why we only get 1 joke per month.

correction, 1 dry joke per month sad
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 11:44am On Aug 02, 2010
Read am again- coconut head
Re: Critical Condition by cynthoney(f): 11:49am On Aug 02, 2010
thank u,atleast my coconut head strong pass ur paw paw head,

c ur long neck like giraffe

u no get brain hence d reason y we get only one dry joke per month,

ode,i kw wetin i dey talk tongue
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 11:52am On Aug 02, 2010
Go hug transformer if na dat one dey pain u.
Ewu!
Re: Critical Condition by cynthoney(f): 12:12pm On Aug 02, 2010
Studio CFR:

Go hug transformer if na dat one dey pain u.
Ewu!

Okuko with bowleg!!!

go Zap tiger!
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 12:34pm On Aug 02, 2010
Drex go dat side so dat people no see us together - thinking u are my friend.

U too local
Re: Critical Condition by cynthoney(f): 12:37pm On Aug 02, 2010
c me see monkey oh?

u wan get noticed with u

abeg stud,sleep tight
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 12:39pm On Aug 02, 2010
See as u re-semble something wey wan die today or tomorow
Re: Critical Condition by cynthoney(f): 12:47pm On Aug 02, 2010
my dear,if u c me live,u go run,u hear?

no try ur ancestors oh tongue
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 1:04pm On Aug 02, 2010
U get eczema
For face?
Why u think sey i go run?

And i'm not yo dear- sorry for disappointing u

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (13) (Reply)

How People Eat Chicken / Could Seun Be The Antichrist? / Funny Memes, Pictures. Kindly Share Yours And Let The Fun Begin.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.