Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,441 members, 7,819,632 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 07:34 PM

Pdp Best Campaign Strategy In The South South - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Pdp Best Campaign Strategy In The South South (264 Views)

Obaseki's Campaign Strategy (Pictures) / PDP Best Government Ever In Nigeria - Bukola Saraki / APC Circulating Fake PDP Campaign Strategy - APCO (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Pdp Best Campaign Strategy In The South South by Donmedrac: 8:54am On Oct 26, 2018
Pdp should just go to any of the south state which includes delta,bayelsa,edo, akwa ibom, river , cross river..

Visit any busy place mostly market and start campaigning for atiku by saying..

1) buhari government don suffered us ,wetin we dey buy for small price don high because of buhari..

Bag of rice for 9 thousand naira don turn to 20 thousand.make we continue to live like this? My good people abeg make we join hands remove Buhari and vote atiku wey fit turns this around..



2) buhari say make we give our lands to he brothers wey dey kilk us..if buhari win again, your papa land go turn to Fulani land, you no go fit go farm again or Fulani go kill you so help us remove Buhari and security go they..


3) buhari no put our people for any government position, e remove the only one wey dey efcc and put another Fulani, make we continue to live like this?


4) our mama and sisters buhari say una only belong to kitchen and room for sex only.. abeg atiku believe say women are the foundation of the nation.. buhari say una useless abeg make we mobilised and prove buhari we are not worthless..


5) area area area, youths of the nation.. buhari say una lazy, Na true? Abeg atiku create 100,000 jobs for us but buhari say we lazy after all the suffer make we dey do..

Buhari pikin dey ride 1 billion naira power bike and you dey suffer , buhari daughter dey work for nnpc and you dey suffer.. we no lazy, make we remove Buhari..
Re: Pdp Best Campaign Strategy In The South South by SanusiGworo: 8:58am On Oct 26, 2018
He didn't win in the SS in 2015, he would get even less vote now.
Buhari days are numbered.

1 Like

(1) (Reply)

Reno Omokri Reacts To Reports Of Buhari Not Tendering His Certificate To INEC / PDP Challenges Buhari Over Fresh Certificate Saga..charges Him To Do The Needful / Nass: Sack #petroleum-minister-buhari #sackpmb

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.