Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,076 members, 7,828,791 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 02:17 PM

Ladies Only - Dating And Meet-up Zone - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Ladies Only (1248 Views)

Single Ladies Only / . (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Ladies Only by fred1526(m): 7:27pm On Jul 23, 2010
Are you a lonely woman or lady within lagos that need real satisfaction in bed, do u need a guy who can give you pleasure in sex and MouthAction, if yes you can call me on 08063921210 so we can talk.
please no flashing only for matured minded ladies in the house
thank you
Re: Ladies Only by Dyt(f): 9:48pm On Jul 23, 2010
its nt reachable
Re: Ladies Only by ice234: 8:32am On Jul 24, 2010
try again
Re: Ladies Only by Dyt(f): 8:37am On Jul 24, 2010
wz it goin wen u tried it
Re: Ladies Only by ice234: 8:58am On Jul 24, 2010
no
Re: Ladies Only by Dyt(f): 9:03am On Jul 24, 2010
keep tryin n wait sef wetin u always dey fain 4 datin n meetin up thread
Re: Ladies Only by ice234: 9:20am On Jul 24, 2010
Dyt:

keep tryin n wait sef wetin u always dey fain 4 datin n meetin up thread
lol looking for u
Re: Ladies Only by ice234: 9:22am On Jul 24, 2010
now dat i have found u i can leave this forum in peace
Re: Ladies Only by Dyt(f): 9:24am On Jul 24, 2010
me keeeeeeeee
Re: Ladies Only by ice234: 9:27am On Jul 24, 2010
yes you.
Re: Ladies Only by Dyt(f): 9:33am On Jul 24, 2010
so wetin we go con do now
Re: Ladies Only by ice234: 9:40am On Jul 24, 2010
na ur hand everything dey now
Re: Ladies Only by Dyt(f): 9:43am On Jul 24, 2010
me i wan marry o
Re: Ladies Only by ice234: 9:48am On Jul 24, 2010
did u say dat to scare me. me i wan marry too. if no be u then nobody
Re: Ladies Only by Dyt(f): 9:51am On Jul 24, 2010
u get moni n kini?
Re: Ladies Only by ice234: 9:54am On Jul 24, 2010
should i send u my account details
Re: Ladies Only by ice234: 9:56am On Jul 24, 2010
money isnt my prob but how to spend it. would help me
Re: Ladies Only by Dyt(f): 10:01am On Jul 24, 2010
really bt u no con get kini n ow old r u
Re: Ladies Only by ice234: 10:17am On Jul 24, 2010
no worry abot kini. am just as old enough to get married to u
Re: Ladies Only by Dyt(f): 11:52am On Jul 24, 2010
ehn ehn

c me i no dey joke o if na joke jst stop am na na na
Re: Ladies Only by ice234: 12:01pm On Jul 24, 2010
i resemble person wey dey joke. am amn too serious
Re: Ladies Only by Dyt(f): 12:04pm On Jul 24, 2010
ow do i contact u
Re: Ladies Only by Dyt(f): 12:08pm On Jul 24, 2010
i tot u had a gf on ere
Re: Ladies Only by ice234: 12:09pm On Jul 24, 2010
give me ur no i will contact u
Re: Ladies Only by Dyt(f): 12:10pm On Jul 24, 2010
se u fine o
Re: Ladies Only by ice234: 12:11pm On Jul 24, 2010
me! gf! NOOO. i no get oh
Re: Ladies Only by ice234: 12:12pm On Jul 24, 2010
i fine pass david beckham no worry for that one
Re: Ladies Only by Dyt(f): 12:13pm On Jul 24, 2010
urs 1st
Re: Ladies Only by ice234: 12:16pm On Jul 24, 2010
dont like receiving call but love making. so give me ur no
Re: Ladies Only by Dyt(f): 12:19pm On Jul 24, 2010
same ere
Re: Ladies Only by ice234: 12:21pm On Jul 24, 2010
why
Re: Ladies Only by ice234: 12:23pm On Jul 24, 2010
Dyt:

same ere
dont tell me we have dat in commn

(1) (2) (3) (Reply)

Any Girl In Owerri Can Call Me Lets Hook Up. 07031588433. / Its Friday People! / Ibadan Guys And Babes.... Drop Your BB Pin And Whatsup Number.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.