Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,712 members, 7,809,699 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 01:28 PM

How I Fu.cked My Primary 4 Teacher (+18) - Literature - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / How I Fu.cked My Primary 4 Teacher (+18) (5795 Views)

(story) S*x With My Mathematics Teacher (18+) / Three Days Of Watching My Wife Fu¢k: Am So Helpless / Sex With My Mathematics Teacher … (18+) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

How I Fu.cked My Primary 4 Teacher (+18) by Fvnfit(m): 12:53am On Dec 03, 2018
Pidgin English story

I stil de rememba how soft and beautifl she dey wen my headmasta introduce am dose days as our new teacher joyce I swear she no pass 26yrs. Na we be d boys wey go mak noice for class so dat she go tok mak we come kneel down under ha desk, na dose days wen babes de wear shimi/draws unda skirt com wear big white pant inside. The innocent teacher no go know say badt guy dey unda table de calculate and observ how many threads and hole wey dey 4ha big pant. I remeba one day wey teacha joyce 4get say I dey punishment unda ha desk com shift ha pant, put hand inside de scratch ha kitten, omo see d kain bush wey de dis girl toto…….

i need your comments

part 2 will be in day break ��

1 Like 1 Share

Re: How I Fu.cked My Primary 4 Teacher (+18) by Fvnfit(m): 10:10am On Dec 03, 2018
Part 2

Dat one na dose days. Jus last week I de go my guy place naim I see teacher joyce 4road as she de wait 4taxi omo she don old small o but still look sexy and fine, I tell my guy mak she stop d car, I don see my primary 4teacher, as I call am I dey suprise say she jus rememba me imediatly she suppose dey ha early or mid 40’s now I com de wonda if a toto go still dey bushy as e day many years ago, I swear say I must find out. I ask am wia she de go she say she de go bank, as we de tok she com tel me say she don divorce ha husband since 5years ago say she de work 4 ministry of educatn now. We drop am 4bank, like play like play I collect ha numba tel am say I go cal am leta know as she dey….

2 Likes

Re: How I Fu.cked My Primary 4 Teacher (+18) by farem: 10:44pm On Dec 03, 2018
At the rate you're going, no be your Mama go be next so?

2 Likes 1 Share

Re: How I Fu.cked My Primary 4 Teacher (+18) by Fvnfit(m): 1:32pm On Dec 04, 2018
Part 3

Two days leta naim I call d woman, we tok 4phone reach 15mins and I neva even tell am my mind, she jus de tok politics and church tinz SHUO!!! I com tell am say I go wan com know I’m house. She kip silent 4sum seconds, ask me why I wan com, I ask am if anytin bad 2 know ur teacher hous?, she com tok say mak I no com say she no wan see me 4 her house, hang up. I call am bak 4evening she jus dE busy my call I com de thinK wetin I do dis woman wey go mak am treat me lyk dis, I no tok any bad tin nah, I no insult am, I nobe criminal I no even luk lyk criminal. I decide say even if e go mean 2find am go work 2moro I go do am afterall I nogo loose anytin, nobe my mate so anytin wey hapun I go tak am. The next day I call joe my guy mak we go min of education, we reach dia by 11am, by 12.40 we still de try locate ha office and d worst part b say I com forget her surname, we jus de mumu oursef 1 -abeg we de find mrs joyce 2 – joyce who? 1 – I no fit rememba ha surname but she dey chubby small com fair wit average height 2 – wia she from? 1 – na benue woman 2 – and una no hol I’m numba. many benue women full hia go ask dose men wey stand dia no weda dem go no who una de tok……..
Re: How I Fu.cked My Primary 4 Teacher (+18) by Fvnfit(m): 1:34pm On Dec 04, 2018
farem:
At the rate you're going, no be your Mama go be next so?

this One don pass play ohh
Re: How I Fu.cked My Primary 4 Teacher (+18) by Fvnfit(m): 11:19am On Dec 05, 2018
Part 4

na so we de waka inside d ministry de find dis woman office, by 1.30pm my guy joe vex tok say he don de go house say I’m get oda tins wey he wan do dat day, like play like play joe liv me enta car comot even afta all d beg wey I beg am, tell am say I go buy am beer, say I go pay 4 ashawo 4 am in d nite lie lie, dat one no enta my guy ear. I com de reason say maybe na wash wey d woman de wash me say she de work 4 ministry of education and by den hunger don de waya my belle lyk say na war, I see some pple wey de sell food under one cashew tree, I go dia buy gala and fanta take de hol belle 4d mean time, if I finish d snack I go jus enta hous forget about teacher joyce. 20mins leta I dey my 2nd gala I don even 4get wetin kari me enta d ministry cos many tins jus de run thru my mind like as I go tak wicked joe bak as I’m get mind liv me hia comot. My fone com ring, I luk d caller e com be say na mrs joyce, I pik am she com ask me weda na me she de see unda cashew wey de chop lyk mad man! Omo I freeze. I tell am say na me, she ask me wetin I de do dia I tell am say e get contract wey I de find 4d ministry bt d director don comot 4lunch, she cut fone. I cal am bak ask am wia she dey, she say she dey veri busy say she go cal me leta com cut call again (4my credit o) I de try cal I’m numba mak I ask am weda mak I dey dia de wait am abi mak I go but dis woman no gree pik my call again. As a koret guy I knw say she fit stil dey sumwia de luk me, I kari my fone form asif I de mak/ansa cal, comot dia, enta bus go hous….
Re: How I Fu.cked My Primary 4 Teacher (+18) by Dalexicographer(m): 3:27pm On May 09, 2019
Fvnfit:

Where the rest?? angry
Re: How I Fu.cked My Primary 4 Teacher (+18) by bizza45: 4:18pm On May 09, 2019
u will not c d rest cos it was copy and paste he did

(1) (Reply)

[hindi Diwas Speech] Hindi Diwas Short Speech, Hindi Pakhwada Diwas Essay 2016 / Moon Walker (fantasy, Mystery, Supernatural) Written By: Onyeneke Abel / Accused

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.